Dannylux's Posts
Nairaland Forum › Dannylux's Profile › Dannylux's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 130 pages)
Stalker!! Nah, It's not ![]() cdamsel: well all crunchies have same partner,lemme guess again |
Make lightning roast you ![]() mazizi tonene: |
We keeping it real ![]() |
Guy abeg forgive this girl uzoexcel: Idiwagbo and her hubby!!sweet,innit |
Lmao, bruh, e don do. Biko! uzoexcel: Abeg make una no reject am o!!her social life and life in general revives around nairaland..she fit commit suicideee if una no follow am play |
True light skin! sexkillz: ... |
Beht, you love me ![]() Idowuogbo: Handsome toad |
Sharp girl ![]() cdamsel: that looks like crunchies |
why everyone dey reject this woman this night? ![]() [quote author=deejay_harry1]if na me them send u to this nyt.. i reject IJN.. i dodge am[/quote] |
3rd pic ![]() |
-- |
I said it, she never disappoints ![]() Idowuogbo: Dis niggah is pained o! Awww... I no like ur after pic ee! Vex! I send u not! Dannylux: Lmao, e tire person. |
Lmao, e tire person. She go soon reply now ![]() uzoexcel: I tot I was d only one who thought so!!!! |
icheku |
Idowuogbo: Respect yaself!why would I? |
Handsomeemmy: E be like say idowuogbo don go sleep.That girl na confirm ekwensu |
-- |
Phucked up thread ![]() |
[quote author=Nadia_SA1]no girl is ugly!![/quote]you can as well say no guy is broke!! |
Ify Angela: U are sooo correct. I'm even ashamed to post my pix on the female thread after seeing the cute guys here.Thank God there are still sincere females amongst you girls. We were even lenient with you guys and y'all are here to make noise? Only very few of you are manageable, that's the truth! |
Every page in guy's thread has not less than 3 pictures unlike what we see yesterday |
Idowuogbo: Nnamdi, stop d back and forth bickering joor! U just dere, nothing special. U dey yab babes since, I b think say u b usher lookalike u con drop pic wiv ya eye dem like owl.The worse be say I no even see your pic yesterday.. na insecurity? |
Insult any guy's pic and I will steal your weave ![]() |
Harbosede02: Make i gv una ur report card,mikey-b2Cellulite infested orobo, Nice rating ![]() |
Idowuogbo: Awwww... Getting emotional already? When u dey hype d ones wey talk me dey bleach, I talk? Now I dey play home game, u con dey rise like agege bread. Vamoose! Average Nnamdi!If I'm average, I wonder what your sweetheart would look like ![]() |
Silly girls coming here to demoralize us Ndi ara ![]() |
Idowuogbo: Lmao! Don't mind him, average Nnamdi yabbing fine gehs. See him trapezium head like Mr Ibu nose.LOL! God knows most of us are more presentable than the girls. You can keep blabbing like a ghetto chick which you are sorry! |
AdannayaBella: Really? And you were teasing most of the girls who uploaded their photos yesterday? I mean, see your sandpapery face.where's your pic? |
Idowuogbo: Lux fine pass xy.Idowu, what is ewo abeg? ![]() |
Harbosede02: oh boy,na 4 dream u take dat pix??lol what? |
lol ![]() |
Kai!! na only boys dey view ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 130 pages)





..
