Dannyxy's Posts
Nairaland Forum › Dannyxy's Profile › Dannyxy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 560 pages)
Beauty and illebaye fighting.. |
This beauty is a crazy girl… |
MizzD:loool Kai trenches spices..
|
Ilebaye and Bryan I like their ship. But illebaye might fall in love in the long run… this friendship with benefits dey are trying to do. ![]() |
Meanwhile I need amaka dragged with her hair, balls if she has any. The girl likes to cap nonsense. |
scondy:but na true na.. He no sabi dance, but he went for his sugar mummy boldly, hold her sef, trenches guys are more bolder abeg, forget it ![]() Trenches people get kiss in 30 minutes, wetin island guys dey find, fear doyen.. |
Dem dey yab amaka… |
Munzy14:like childish but feels she is smart. The most annoying housemate to me right now. |
MizzD:please put me in cyph WhatsApp group, Segun tani ![]() Ohh I forgot, saskay is a babe, top babe, but you have gladly decided to resume defense this season, you no see star boy Bryan to support, wait till dey merge houses, midnight duty resume. |
Daniella go for Khalid better for you, the Bryan wey you dey eye, Ashewo dey im eye, plus some little spice of gigolooism. |
Munzy14:like cyph wey amaka dey look down on dey tell rubbish yesterday don collect better kiss. While she go comot without even hug lol. Biggie should send amaka to level 1, let me see if she will not run. |
MizzD:I can kiss better than cyph sha, But I didn’t say you should do a Doyin on me, I am just saying ![]() You and eccentric emotional ladies every season, you get strength. |
But this thing call attraction though, such a complicated thing. |
Is there after party tonight? |
MizzD:lol, doyin till day 75, I warn you abi I no warn you. At least, you no go say I no do anything for you, I tell you say you go defend ![]() |
Chichi if you no shame for yourself, I shame for you. Only you by yourself call yourself stripper, define yourself, nobody ask you, you are suppose to have an attitude for that on the dance floor, but mbanu, you are bad at what is your talent, wetin you come sab? Abeg rest… |
Cyph will be a happy man choo |
In this life no follow people mouth oh, amaka said she was feeling elo small, phyna said can he handle amaka, that he is thin like laycon, but see today ![]() Phyna chop kiss plus small romance, but amaka no see even pharmacy to dance with ![]() Mumu girl, don’t start playing it real, be waiting for Prince Charming ![]() |
That kiss was so hot… |
Tech na your mate |
Bryan my guy… such a confident lad, he is trying to hold someone 10 years older than him.. Lol |
Chomzy is all chichi ever thought she is.. damn it |
We are back to our sugar mama.. |
Bryan is gone.. Na Chomzy chom chom from today, it had to be my joy that fell for that waist, I thought it will be groovy..
|
This set are really disappointing on the dance floor sha, naah, only chomzy and eloswag are giving me something, with illebaye trying too.. |
Bryan comot eye from chomzy abeg.. |
Just one week, relationship nonsense here and there.. |
The way this amaka dey vex me ehn |
Bryan no fit dance sha lol |
Chomzy nyash don carry Bryan where e no know oh ![]() |
Chomzy nyash don confuse my Bryan ohh ![]() |
Chichi na fraud… |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 560 pages)




