₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,969 members, 8,514,717 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 08:00 AM

Toggle theme

Dannyxy's Posts

Nairaland Forum › Dannyxy's Profile › Dannyxy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 564 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:40pm On Sep 17, 2022
If awnnn dem play my boy song cry
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:36pm On Sep 17, 2022
If I hear missdsf again I go fit break my t.v angry

Christianity Etc › Re: Have You Praised Him Yet, Today? by Dannyxy(m): 10:21am On Sep 17, 2022
Yahweh, Jehovah, Elohim, Adonai, Elshadai, Hosannah, Ebenezer, I worship you my God…
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:52pm On Sep 16, 2022
MissAnneboleyn:
You are not even making sense. Even the ghost hassmates deserve to win the show over No content Bryann tongue tongue
why is it paining you…na wetin I dey ask grin

Apparently, you need to pick up your comprehensive English after reading your Lexis and Stucture…

I would even be nice and say pick up your quantitative and verbal reasoning text book to read too …

Things we do for our thread mates, my beautiful miss boli..
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:44pm On Sep 16, 2022
MissAnneboleyn:
Eggggzaxtly, instead of promoting his singles, they are digging into the Nairaland [b]achieves[/b]to back in July, 2 months ago to show us why Bryann deserves to win grin

Madness I tell you!!!
why is other people strategy paining you like this na, if I like I dig up 1958 archives to show anything, why e dey pain you grin

When you finish crying, pick up for Lexis and structure text book, stop shaming your first class fave…
Achiever grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:16pm On Sep 16, 2022
Aguwanyi:
Warris dis...you have been saying this since yesterday..
Guy if u wan start vawulence start am,no dey announce am..
this one just wake up…

No be go gist you gist… grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:04pm On Sep 16, 2022
Nozino:
When we tell them they paid influencers, they will call us liars.

Brayn was legit trending before he got on stage.
because you and your cousin in your group chat knew Bryann was coming, “he was trending before he got on stage “ werey grin

This one na people wey dey watch charcoal iron, Bryann that was in level two, who knew him before the first day, na level one people get fans before entering Werey…
Lol go and be peeping from your neighbors window so you at least come correct with your information, no be say you go dey your small container Hear “who dey who dey” , come hear dey make noise grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:52pm On Sep 16, 2022
Nozino:
My Guy Danny boy dn run.


Me way stan Tacha

Stan Nengi

Stan Maria

Nai Una wan carry play.

Nr be today we start to drag.

It’s all good sha. Love and light to everyone.
you think say na everybody dey jobless like you grin

No worry, I go get your time fully soon…

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:41pm On Sep 16, 2022
KIDDRICAsHAWK:
Welcome. I've always wanted to ask you, why aren't you guys promoting Bryann's songs? This time 2 years ago, awa fierce don turn national anthem keh. Una sure say una get chance to win this 100M like this? huh
my sister, laycon had a record label oh, so they did that work, Bryann has just his mum and us, after the show, you guys will hear more from him, the lad is talented
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:52pm On Sep 16, 2022
Nozino:
Una plan dn fail.

We don’t give goats scholarships anymore.
when you and your cousin finish to deceive una sef, I go reply you…

Byrannlagos ko, nozino black nyash ni

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:49pm On Sep 16, 2022
Better just mind your business, make potopoto no follow rub you… if you neutral..

T for Tanks, if, You carry fake neutrality come dey agend….

Shalaye no go full basket…

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:46pm On Sep 16, 2022
Hello….

No peace for the wicked….

We dey today again…

Where una dey, since una no wan get sense, you go low I go lower, las las they lock the thread…

My lockdown energy don show…

Trigger guard…. check

Cartridge…….. check

Front aparture …. Check

Back aparture…. check

Magazine…. Check

Whewww, who be Werey, who dey who dey who dey

We don show…. grin

Christianity Etc › Re: Have You Praised Him Yet, Today? by Dannyxy(m): 12:22pm On Sep 16, 2022
The Lord of lords, The I am that I am, The Ancient of days, The King of glory, The Lord of host, The Creator of the heaven and earth , The Controller of times and seasons, The Ruler of the universe, The Lord Almighty…

I Worship you Yahweh…
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:29am On Sep 16, 2022
Daniella nooo.

Please I beg you, no…
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:26am On Sep 16, 2022
Bryann love his music sha grin…

Bryann fit don drop album for bbn
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:13am On Sep 16, 2022
No peace for the wicked grin

No go sleep get power to defend tomorrow

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:03am On Sep 16, 2022
Lol rachel and chomzy are on a roll grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:34am On Sep 16, 2022
Kayode get hand for ruining this show sha
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:33am On Sep 16, 2022
The beer pool party had to be the one Bryann decided to turn up the most..

Who is the show??

Big baby briiiiiiiiikii grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:27am On Sep 16, 2022
Best pool party everrrrr this season…
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:25am On Sep 16, 2022
Baby brii don enjoy today sha grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:23am On Sep 16, 2022
There is sexual tension between Bryann and doyin forgerit
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:58pm On Sep 15, 2022
Nigerianization:
Abeg fill me in

Them fight?
are you for Bryann or against Bryann??

First of all…

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:54pm On Sep 15, 2022
Baby brii just dey enjoy this night grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:54pm On Sep 15, 2022
Eloswag is legit tired of chomzy
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:51pm On Sep 15, 2022
My baby brii is having a fun time grin

Now I can let them breath small
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:49pm On Sep 15, 2022
Nozino:
Not 38+ people agreeing to this post.


Please leave our 2nd/3rd runner up Baby Briizy alone
lol I have just 38* haters?

Omoh next time e gots reach 50, I am not doing a good work it may seem…

Bryann sorry, I have not peppered your haters enough, forgive me…

20 + housemates fans together giving just 38 plus likes…

Mtcheww, Danny you need to step up and piss them off the more…

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:39pm On Sep 15, 2022
Poool party dey sup oh, grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:36pm On Sep 15, 2022
Lol… it’s how my points have been clear and straight forward, but they keep jumping up and down making no sense… if you say na lie, pick my points and counter each, but no, dey just keep ranting…

But hate bandwagon must agenda, lol Bryann against 20 housemates, but una still no fit bully us comot, na wetin dey shock dem…

You will not bully Bryann fans when i dey here…

Mbanu…

Make biggie please bring music task and lemme see if your faves will win even one, one task… hype those having advantage in their own field with them having majorly of win and task, but Bryann wins all his task perfect score, but he should not be hyped or should not win…

What has your freaking fave done to win that Bryann has not not done, bring arguments countering point , na agenda and hate Bandwagon una carry come, but you want Danny to calm down …


Again una collective too useless, and have ruined this season Bryann managed to out on a high rating, stop waiting for him to salvage it for you again, your useless faves should step up…

Here me again, your collective faves are very very very uselesssssssdsssssssss, stop begging Bryann to help you
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:24pm On Sep 15, 2022
Una don buy market till end of season..

We will return to smoke some dog , rat and mouse meat tomorrow grin

Just mention Bryann…

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:22pm On Sep 15, 2022
ItisHi:
my guy you don pepper dem too much. You too much
comrade grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:21pm On Sep 15, 2022
grin Lol…

Na the ones wey dey mention bandwagon dey funny me pass..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 564 pages)