₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,083 members, 8,438,740 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 08:57 PM

Toggle theme

Datniggakd's Posts

Nairaland ForumDatniggakd's ProfileDatniggakd's Posts

1 (of 1 pages)

PoliticsRe: Killing Of 17 Soldiers: Wanted Delta Monarch Reports Self To Police by Datniggakd: 4:55am On Mar 29, 2024
Make E go collect him two portions of rice b dat(in DJ chicken's voice)
CrimeRe: NDLEA Intercepts 14.5 Tons Of Ghanaian Loud Linked To Wanted Drug Baron In Lagos by Datniggakd: 4:31pm On Feb 04, 2024
chisomkachy:
.
Omoh see better market😃😃. Pesin wey jam dis kain tin don high till 2025 haha
TravelRe: Pictures And Video From The Ibadan Explosion by Datniggakd: 2:30pm On Jan 17, 2024
Frigga13:
If na igboland this happenedhuh grin


Yoruba media for the lead the onslaught.. with nairaland and it’s paid trolls .. pumping more tribal diesel and fuel at once..

See as Yoruba media Dey down play the matter with sentiments

Wetin cause fire.. dem say na miners explosive

.. be say Ibadan no Dey safe for living.. because this kind matter fit happen at anytime..

Living in Ibadan is a dangerous risk..

Who which parts dem don store tons of explosiveed.. Na till e explode we go hear..

Ibadan my town .. is now at owners risk.

Legendhero..

You sef see wetin we see.. e no touch family house ba.. Na God.


Make una sha no go sink this ancient and lovely city..

I love Ib..❤️
Everything in this post is foolish and disgraceful. If na Ur family member die Abi E just happen soft for Ur place U go get joy?

1 (of 1 pages)