Daviide's Posts
Nairaland Forum › Daviide's Profile › Daviide's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
una don dey go out for 3yrz? Wey una dey go? Una neva reach? She don go join body witt another pesin wey ready na lolzz ..em kidding oh jux ask her em sure she'll have a good explanation ..cheerup mate ![]() |
Ricky_Ross: Where is Niki Minaj? She is worth more than 20 Milla and should be on the list?nicki ? That over-hyped tin ..biko she aint got shit!! She be sayin lotta crap she better put ha money wey her mouth is or one day some lady gon'a teach her |
Warridiz smh* |
Biko swerve!! rihanna own better pass diz tin 4ere! |
PDP campaign manager dey tink ahead no blame dem na ![]() |
How many coach chewing-gum we don see auctioning on eBay? Non!! #TeamMUFC ![]() |
I think she luks jux fine itz natural yu're pretty jhoor "haters gon' hate, potatoes gon' potate!!" |
I think she luks jux fine itz natural yu're pretty jhoor "haters gon' hate, potato gon' potate!!" |
Vanneni: Are yo wearing a lipstick in that pic?tf!! yu don lyk mah lips sheey ? How guy go rub lipstick ..datz gay ![]() |
Idowuogbo: Davido! I nominate u..ido yu're d bestest jawee :* |
We awka-ibom's are fine :* proud of kate nd OUR culture ![]() |
What will dey give to d winner Is money involve ![]() |
Yh datz truu she does luk lyk karen could pass her off lyk ha twin if she had jeweries d lukd a lil bit tushd-off ![]() |
Clap for your self when yu dey do em yu no remember nairalanders oh kasala don bust yu come deh show face jux clap 4ur self |
Boss dat chick set atleast yu no dey carry last |
Flow yu too much joor more grease to your elbow |
I vote for flow1759 #Nohomo ![]() |
Bo$$ ..yu deserve em jawe ...biko more grease to your elbow ![]() |
Four kidney ? Yu dey sel'em ? ![]() |
I refuse to believe dix post ![]() |
I lyk chewing my nailz ..itz ..d tin bin disgrace me one dey 4 class I no even knw say one chick dey luk me na so I dey chop em lyk mumu lol d girl jux dey shake her head l8ta she come dey tell me whrr people dey I jux smiled at it its nothing :p |
Mobsync: you guys shouldn't get me wrong, I'm not justifying the "attempted rape". All I'm saying is that the girl is 18 years of age so she should know what is right and what is wrong. She should be able to take decisions. Bottom line, she shouldn't have followed the guy to his house. Or how do we know that the guy didn't take her to the bar since it was her birthday and then later to his house for them to "get down" and maybe he was high and refused to use a condom which the girl insisted on leading to a brawl and then his death, or was having her period and didn't want to have sex or felt it was late and needed to get home? How do we know that what the girl said was actually what happened since there're no witnesses. Forget about the girl screaming and no one responding, maybe no one was within earshot or rather the guy's family could really be feared just as she claimed but note that no witnesses have been arrested and no one's coming out to say the girl actually screamed. The girl could be saying the truth and could as well be lying or even saying half of what actually happened and finishing it off with lies (which I think she actually did). Is she supposed to go and meet a random school mate she hardly relates with? And should she have gone to his house with him? In the night for that matter? After 7 pm? What was she expecting, to play golf? Let's all not start calling the guy all sort of things because he's dead and can't defend himself but hey, the girl could as well be lying and giving this tale to attract sympathy, that's what I'm saying. There're always two sides to a story.. I strongly agree with your point of view. We shouldn't start throwing hands at the boy nd give the girl all the credit. Have yu 4 once imagine if d girl is lying or being bias :s. if the guy truly molested her then she's not wrong its an act of self defense we would have done same thin if we were in her shoes but let's not start justifying her let the police investigate nd get necessary facts ..we are humans ..she could be lying nd being deceptive hiding the true reason for his murder ..how can you be with a guy till 10 in d evening nd yu're still talking about secondary school?!!! The one wey una talk b4 neva do you? Biko.. Letz not support any side the boy is dead nd can't be questioned ..she cant just serve some story nd accept everybody to believe it!! There's a life taken here "the boy's" we cant give life ..y take it ? But she claimed that she was forced to act in a way that claimed the young man his life ..she can't be imprisoned if that's wat happened.. Let the police investigate nd the truth will surely come out |
Pllz I'll rili appreciate if yu guys can help me here 36246396ed tanx |
Damn! ![]() |
Mazi bia oh, becuz of small money yu go organize wedding ..chimmeeee!!!!! Yu be fu*k up person oh.. Yu be real otondo!! :p |
Oga "flowey" me gbadun yur write up Much luv broda #Nohomo |
Y'll need JESUS!!! ![]() |
If yu ask me ..Na who I go ask?? ![]() |
The pastor dey hate na ha role 4 movie or personal life God dey luk ..Mama-G keep it up nd may God bless yu!!! |
She jux dey come baQ from church She go soon dress to her normal normal ![]() |
I talk am ..wizkid na b0$$ ![]() |
jux ask her em sure she'll have a good explanation ..cheerup mate 


..d tin bin disgrace me one dey 4 class I no even knw say one chick dey luk me na so I dey chop em lyk mumu lol d girl jux dey shake her head l8ta she come dey tell me whrr people dey I jux smiled at it
becuz of small money yu go organize wedding ..chimmeeee!!!!! Yu be fu*k up person oh.. Yu be real otondo!! :p
na ha role 4 movie or personal life God dey luk ..Ma