₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,207 members, 8,439,321 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 11:58 PM

Toggle theme

DCONE1's Posts

Nairaland ForumDCONE1's ProfileDCONE1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 (of 63 pages)

Music/RadioRe: Who Is The Hottest Emcee/lyricist In Naija by DCONE1(m): 3:07pm On Mar 17, 2008
mode 9 iz on top with terry d beans man(sorry da rapman)
PhonesRe: Mtn Trick Blocked! by DCONE1(m): 2:13pm On Mar 17, 2008
wats up my brothers and sisters wetin dey happan now abeg make somebody help me out with celtel free browsin trick abeg abeg i sleep 4 ground dey beg.my email is plusyusuf@yahoo.com or 07038342834.thank una too much.dc-one sed so.
Art, Graphics & VideoRe: See Wonder! by DCONE1(m): 7:34pm On Mar 03, 2008
guy send me d site now abeg na GOD I TAKE BEG U .plusyusuf@yahoo.com
PhonesRe: Symbian antivirus by DCONE1(m): 7:26pm On Mar 03, 2008
pls guz y una dey stingy with these settings now i beg help out mtn trick to plusyusuf@yahoo.com.thanks
Art, Graphics & VideoRe: See Wonder! by DCONE1(m): 7:20pm On Mar 03, 2008
guy send me d site now abeg na GOD I TAKE BEG U .plusyusuf@yahoo.com
Art, Graphics & VideoRe: Graffiti(photoshop) by DCONE1(m): 7:12pm On Mar 03, 2008
wats up guys how did u do those graffiti i really like em which site did u enter to create em
PhonesRe: Browse Free For one month With Celtel Access Wap. by DCONE1(m): 6:56pm On Mar 03, 2008
wats up guys help now make una send me celtel settings pls plusyusuf@yahoo.com,thanks
CelebritiesRe: Beyonce Without Makeup: Pic by DCONE1(m): 3:04pm On Feb 26, 2008
shes not that preety,the overrating too much.she no too fine ,shes just ordinary to me but una sef too dey overate peaple
Music/RadioRe: D'banj The King Of Music! by DCONE1(m): 3:00pm On Feb 26, 2008
e be like say d person wey post this thread na yesterday e start to dey hear music,na d kind of una i dey find cane flog commot for where guys dey discuss music.inshot i no no weti i dey do here deola you too wack self.go buy other albums make u hear.infact u dey vex me, da chosen one
Nairaland GeneralRe: What Will Yar Adua Look Like In A Suit? Pls Take A Look: by DCONE1(m): 4:16pm On Feb 23, 2008
hahahhahah d thig fit am shah
Music/RadioRe: Who is Amplifyd? by DCONE1(m): 4:20pm On Feb 20, 2008
make una no mind my spellings recently i just dey feel farabale rmx and some correct naija songs.
Music/RadioRe: Who is Amplifyd? by DCONE1(m): 4:16pm On Feb 20, 2008
i luv day part wen one of ugyz said-mega plaza parkin joint area boyz pimpin, men notin do una.
Music/RadioRe: Who is Amplifyd? by DCONE1(m): 4:13pm On Feb 20, 2008
i luv day part wen one of ugyz said-mega plaza parkin joint area boyz pimpin, men notin do unam
Music/RadioRe: Who is Amplifyd? by DCONE1(m): 4:07pm On Feb 20, 2008
hey wats up amplify crew im really fellin da song u guyz did with eldee 9ja till i die ,i ve been waitin 4 all ma naija boy.2 come home and teach some guys how to do this ish.una to much no lee men.dc-one said so
Music/RadioRe: Best Hip Hop Beef/Diss Song Of All Time! by DCONE1(m): 6:32pm On Feb 18, 2008
hey guyz lets not 4get da topic both 2 pac and biggie are hot guyz.i really iuv nases ether i listen to it almost everyday
Music/RadioRe: Oprah Winfrey Whats The Fuss About Yahoozee ? by DCONE1(m): 5:59pm On Feb 18, 2008
make det old woman do die self
angry
Music/RadioRe: List Of Nominees Of Hiphopworldawards 2008 by DCONE1(m): 5:25pm On Feb 07, 2008
nigerians abeg wetin sasha dey find 4 best rap album?if dem dey talk rap make dem no dey put people wey no get correct metaphores and lines.4 my side terry na im get am oooo.mode dey try but terry beat am,no b beans ha ha.best producer make una leave am 4 cabasa e produce ruggedy baba,kolomental,make dem talk,gongo aso, infact dat boy too much.i don talk.da chosen one
Music/RadioRe: Do You Think D'banj Is Actually "overated" ? by DCONE1(m): 12:57pm On Jan 29, 2008
any small thing kokolet d guy dey vex me e no dey sing beta thing
Music/RadioRe: Do You Think D'banj Is Actually "overated" ? by DCONE1(m): 12:56pm On Jan 29, 2008
dat guy is overated make e go step up im game cos dis 2008 wey we dey so go hot 4 am cos many talentd guys dey come out
PhonesAny Info About Mtn Free Call by DCONE1(op): 12:42pm On Jan 29, 2008
;Dabeg anybody fit help with how 2 make free call 4 mtn grin na God i take beg una ooo make we follow jolly 2(u eat alone u die alone ) abeg help ur babes and bobos here is my mail pyusba@yahoo.com.i ll b glad if u respond.d chosen 1
PhonesRe: Anyone With Mtn Free Browsing? by DCONE1(m): 12:30pm On Jan 29, 2008
dis big fool wey dem dey call darmy no go shut up her trash,person dey ask make dem help am do something u wan start trouble.see how u be big fool wey no dey baff i bet say na attention u need.abeg who get d mtn stuff help those guys.i[b][/b]i don talk.d chosen 1
SportsRe: First Round Match: Nigeria (2) Vs Benin (0)! by DCONE1(m): 12:16pm On Jan 29, 2008
d one i heard was drogba was discussin with sum one dat even though we replayed d match they wud still trash us cheesy
SportsRe: First Round Match: Nigeria (2) Vs Benin (0)! by DCONE1(m): 12:11pm On Jan 29, 2008
too bad our boys r playin like babies in our match against mali. as 4 me i don already lose hope cry cry grin na dem no if dem like make  dem play well, sad na their  name dem dey spoil
Music/RadioRe: Wande Coal by DCONE1(m): 3:48pm On Dec 21, 2007
d first time wey i hear d guy i feel say na akon,e dey try e sabi pass dbang sef.abeg who feel obiwon yesterday d guy do rubbish 4 stage.
Music/RadioRe: Eedris Apologises To 50Cent by DCONE1(m): 3:44pm On Dec 21, 2007
big up to edris ,e too much.o boy na only edris give me joy dat yesterday.aaaaaaaaaaaaaaahhhh
Music/RadioRe: D'banj,50 Cents & Idris Abdulkareem's Perfomances in Kora Media Launch by DCONE1(m): 3:30pm On Dec 21, 2007
i like wetin edris dey do now d guy just dey squash im beef wey e get with everybody,if i b edris i go corner 50 4 collabo, grin grin ha aha .

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 (of 63 pages)