₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,843 members, 8,423,892 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 11:59 AM

Toggle theme

Dechandel's Posts

Nairaland ForumDechandel's ProfileDechandel's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 154 155 156 157 158 159 160 161 162 (of 193 pages)

RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 12:12pm On Oct 27, 2014
KelvinGraphics:
Your list plenty o
Hian.
Which list sef?
No be three names you dey see there?
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 10:15am On Oct 27, 2014
tobiboss:
I'm going to be honest, just give it to dechandel already, no competition, that smile cheesy
smiley smiley cheesy smiley cheesy
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 9:58am On Oct 27, 2014
iyabodeh:
Okay na.
I go e-send am to you.
Muahhh smiley
Through D.H.L abi?
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 9:56am On Oct 27, 2014
KiddaBlingzz:
you're welcome smiley

lol wetin you do huh tongue

lol! Na the #1 spot i want sef tongue

so name them according to their position so i go fit chose who to replace tongue grin
Number one spot?? shocked you greedy o
I no fit name them o
Dem plenty tongue
But just know that you no fit replace number one.. tongue tongue
Just leave your spot for number for that number four.. E good oo
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 9:50am On Oct 27, 2014
daveP:
(reduces quad-asterisk on her name) il be waiting
Aiit smiley
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 9:39am On Oct 27, 2014
iyabodeh:
hehehehe.... bring money.... grin you are indeed cute. Forget stories for the witches!!! I see alll them mama's wey dey form fine gey for here! And I was like.. who dash moneky banana now. grin you don win!!!! You and temigracie...
Choi choi
This babe don burst my brain tire o cheesy
Ewoo..
My cheeks don burn sef. Nawa o grin
Tnx sweetie smiley

Ehen
You say make i bring money before you dash me the stuff? Did you miss the part where i said dash ni?
Abi na so you take dey operate?
Haba na
Free the stuff jare.. Make i help you flex am finish tongue
RomanceRe: Tricks Lagos Big Babes now Use To Get Rich Boyfriends by dechandel(f): 9:31am On Oct 27, 2014
Its called Packaging tongue
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 9:24am On Oct 27, 2014
daveP:
twas cool. Guess im privy to your willingness soon? smiley
Sure. smiley
Whichever way you want to roll tongue
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 9:24am On Oct 27, 2014
daveP:
twas cool. Guess im privy to your willingness soon? smiley
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 9:22am On Oct 27, 2014
KelvinGraphics:
Lolz
Who and who be ur cheries?
J.ennimma
Te.migracie

Pinkobsession is yet to be verified undecided
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 9:20am On Oct 27, 2014
Idowuogbo:
Lmao! Dechi d queen of winers association abeg no comot my intestine ooo grin grin
Lol
I don tell you finish o tongue


Ginger o ginger o grin
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:56am On Oct 27, 2014
iyabodeh:
I nominate dechandel. I love her dimple...

And temigracie where is that girl? grin
Awww.. Tnx sweetie smiley

I love that stuff on your dp.. I mean the stuff on your legs grin
D.o.p.e cool.. You fit dash me??grin
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:54am On Oct 27, 2014
KiddaBlingzz:
i gentle o. How have you been?


Number 4huh You know say i be jealous guy na and you still keep me for number four cheesy

i wan finish atleast second if i no fit win your league tongue grin
Have been good o. Thanks

If you know wetin i do eeh? Before i move you go number 4. You go just pocket your mouth tongue
If you wan finish second. Contact Kelvingraphics. Na him get that slot. Una fit exchange na tongue grin
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:47am On Oct 27, 2014
Jennimma:
choi! E get exam kwa?
Before nko tongue
The question and answer session grin
E no dey hot jare

Go show them what you've got cheesy
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:46am On Oct 27, 2014
Janeify:
now na to dey laugh i dey......ntor



Oya carry this one grin grin

tongue
Babe
Dem no born me yesterday tongue. U no go fit change the matter wey dey ground tongue
I no follow you dey yarn this one o
Abeg accept my nomination jare
Better pikin tongue
No let my nomination card waste o
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:43am On Oct 27, 2014
Idowuogbo:
I wan shake them small na... grin
Easy joor tongue
Even me wey no dey contest don dey shake jare sad grin
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:41am On Oct 27, 2014
KiddaBlingzz:
choco milo'm asa nwa smiley

all my strength naim i use miss u fa

this one wey you dey zone your numerous bfs so, which number you come keep me na
My grand malt smiley grin
How you dey?
Na you be boyfriend number o 4
Your number still make top 5 tongue grin
So no qualms abi?? grin
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:38am On Oct 27, 2014
temigracie:
Aawwww.... Thanks a lot, sweetie


Am so so happy I have your support
You are welcome smiley
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:35am On Oct 27, 2014
daveP:
Dechandel

janeify!


Waddup
Sugar kiss
I dey jare.
Good morning.. How was your night??
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:34am On Oct 27, 2014
Jennimma:
good morning bae. We are def. loyal.
Yes babe smiley
Win is really a 3letter word cheesy
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:33am On Oct 27, 2014
temigracie:
Nope

Still on it...

Will forward it to him ASAP
Ok.. We dey your back cheesy



Tosyne2much cool
You are needed here
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:32am On Oct 27, 2014
Idowuogbo:
I sight you too boo boo kiss
Easy joor tongue
Who talk say Nl no get babes never reach your temple grin
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:31am On Oct 27, 2014
temigracie:
Good morning, sweets

How was your nyt?
Night was fine. Thanks smiley
Yours??

Have you been verified??
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:30am On Oct 27, 2014
The babes wey Idowuogbo dey nominate eeh.
Chai. There selling point strong fa o
Aunty biko no make some babes lose hope o tongue
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:28am On Oct 27, 2014
KelvinGraphics:
Na wa 4 dis ur random zoning o.
4rm main bf to runaway boyfriend then to Uncle abi?
Dia ris God oo.

Good morning dear.
Aw was d nyt??

I dreamt where U contested 4 this and won, why not give it a try and see na. 100% of my dreams do happencheesy
Hahahahha grin
My night was okay o..i trust yours was nice

That your dream na pure fake
E no carry nafdac number at all o
Hian contest kor
Na nomination tinz i dey jare.
Btw.. You are campaigning for my cheeries o..cheesy




KiddaBlingzz sweetie smiley
I don miss you tire
I salute o
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:03am On Oct 27, 2014
Uncle Kelvingraphics cool
Good morning
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:02am On Oct 27, 2014
Aunty Idowuogbo.. I see you cool

Jennimma
Temigracie
Pinkobsession
Ivyy
Elantracey
.. Good morning to you all smiley
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 7:59am On Oct 27, 2014
temigracie:
Hmmmm... I accept

I just hope this won't be too hard and taskful

Cc
Mi.zM.yColi
Yessss ooo grin
My babes are loyal cheesy

It won't be hard at all.. Just for fun dear
Muahhh cheesy
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 10:21pm On Oct 26, 2014
KelvinGraphics:
I know it would be difficult but i will present him a mouth watering offer that will make him to think twicegrin

My Cdamsel wey dey reason to drop price of 100k 4 d winner of the event. Na me still dey dull her kuz i never sign d cheque give hergringrin
50k shocked shocked shocked
And chibwike wants to give out 50k too shocked
I refuse to be tempted tongue
Pls sign the cheque.. Double the amount sha. O.b.o tongue


Ehen.. Abeg my papa dey nl o
I swear down grin
No let am see this story wey you dey yarn o
Him no dey use me play o tongue
And him never wan release him pikin o

Maka Ndu Mmadu o grin tongue
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 10:16pm On Oct 26, 2014
Elantracey:
grin grin


I like your style o
Na dream land I see so
I nor sabi chop kuli kuli , na pop corn n sharwama I bring tongue
Ehee?? You no sabi chop wetin?
See this babe o
Yimu tongue tongue tongue
Me no sabi chop that 21st century nansense o tongue
Kuli kuli and cold garri on point tongue

Pls pass the sharwama.sorry.. The kuli kuli grin


Dreamland? Ok na.. Dream about me o.. Where i get plenty money grin cool
Goodnight smiley
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 10:12pm On Oct 26, 2014
chibwike:
i want to give the winner a price too...like 50k
Boss cool cool
But hope say you no go dey soak garri after giving out the money tongue grin tongue
RomanceRe: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 9:48pm On Oct 26, 2014
chibwike:
wat will be the consolation price
I dunno yet o
Till then sha cool

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 154 155 156 157 158 159 160 161 162 (of 193 pages)