Deli2dan's Posts
Nairaland Forum › Deli2dan's Profile › Deli2dan's Posts
1 (of 1 pages)
abeg pidgin2 u don loose , just beg for forgiveness ;dis guy is well vest in d scripture. im suspecting him already but any way is points are very clear and i tink e is accurately correct. d catholic church az done more am to humanity dan good a notable example is d inqusition.... i pray God forgive dem for dat. dey dont even have d moral justification of claiming canonization of d bible instead dey try to hide d truth in Gods word d bible but God never allowed it |
fratermathy:abeg tell me Facebook they pay Nigeria government? |
I go com carry my 120k say Na phone I won buy.... tank u sir I'm coming |
Pls ncc who ona don help since |
1 (of 1 pages)