Delight101's Posts
Nairaland Forum › Delight101's Profile › Delight101's Posts
1 (of 1 pages)
i like ur way dis method to enlongate ur thread is cul......the beginging of a rubbish thread is d begining of insults and directly proportional to thread enlongation ....good work |
nysc has already been mocked since d day corruption entered and wen dey stopped granting jobs. Some tin dat works wit sentiments, no care or regard ...........abeg wats d meaning sef Now Your Suffering Continue pls change topic Mtchewwww |
pls make una no vex i was imaginin dis night assumin i was giving one second to heaven wat will i take or wat will i want to ask wen i get dere........so i tot it might be best to ask ....(pls chew me gentle). |
e.g information is never an option but a function of life's action |
phrase ia a group of word dat makes no meaning . |
weda na old or nt its still gud weda na old or nt its still gud ... ![]() |
;Dtry hot oil in its mouth .it will lay fried egg ![]() |
samguy009: Meet "Zeus" - The World's Tallest DogAnd dis d world most borin joke |
234GT: Or go and rent it there..nna sleep dey catch u |
![]() ?? |
wch one u talk all mouth and no action complain alot bt empty veesel :Pwch one u talk all mouth and no action complain alot bt empty veesel |
[color=#990000][/color]real cool am highly impress dt some pple still read dir books while others only go to sch ![]() |
so lauzy bt cool |
1 (of 1 pages)



