Demsid's Posts
Nairaland Forum › Demsid's Profile › Demsid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 67 pages)
gawd. see beauty. wen you are beautiful u are , and wen u are ugly no make up n Brazilian hair can get u this kind natural beauty. I want a wife as beautiful as one of these girls oh Lord. |
what is this, and by d way na like this dem dey spell corper? u for just write cable instead or aluminium and mod move this shit go FP.
|
ppl funny sha one dey say make he carry stabilizer go office to regulate d unstable oga. another say make e become an unstable employee, one say make he sack him oga. all of una no well o. I Don laff piss for my landlord head o. d mumu think say na rain. |
Scammer:scammer na you. how we take sure say this additional picture way u bring no b fake. |
Mr bones people. if i see her face to face I go first slap am , headbutt am. come apologize say I just dey greet am. shey she Don forget say na so we dey greet each oda for zambooza village? |
where is the curve o. still lookin for d curve. mtcheww iranu. fat serapotombo way suppose go Hyde make peace dey front page. see name self PEACE HYDE. |
EgunMogaji:Which country are u replying me from self. if its France, maybe u are in Paris. even if na paris ibe ko laye parisi, I'll go elsewhere. |
good, very good. but 50 is too small , they are more than that. make dem no just dismiss them, make dey jail them small and I know corrupt police men will b on this Nairaland , one day dem go get u too. |
gimakon:he he he . Naso this PDP politrickcians take hack uncle Jonah during his tenure swindle all d national resources. his adviser even confirm am this week. nothing way dem no fit hack for Nigeria o. he he he |
awon eyan zakyzaky, they Don start to dey hackyhacky. before dem start to hack human being make I pack my tins o di yanky. |
Shortyy:shortyy abeg make we do short time? |
Collinz2:now av modified it and its installation failed. see
|
Collinz2:lol at story that touch I'll try that now. tanx |
Collinz2:my phone is not rooted and lucky patcher might not work on it. perhaps I ve never used it before. |
pls I downloaded mc 4 zero hour and its telling me invalid license. um using a lollipop android device. |
won fe gboun jade, awon eyan olisa metuh. murder any maga. probe any baga. efcc season film e ni WO tan |
If u want to change the world ,do it while u are still a bachelor cos if married u can't even change a TV channel. Listening to wife is like reading the terms and conditions of website, u understand nothing yet u agreed at d end. Chess is d only game in the world that reflect the status of d husband, the poor king can only take a step at a time while d queen can do watever she likes. All men are brave, horror movies don't scare em but just 5 missed call from wifey... Surely does. back to the topic. in reminisce voice ,won fe gboun soke, awon eyan olisah metuh. hustle royalty. this efcc movie na season film and I dey jejely watch on d couch. |
this is cruel. I must say and should not b condoned. justice before anything else. |
Mustiboy:lol I see |
Mustiboy:m on 36% where cj is learning how to fly plane and helicopters from one TV. but that place Don tire me. after then what |
nawa o . billions of dollars for prayers. nobody way this our pastorpreneurs no fit get o. ah! jonathan was truly clueless. and u see some G.O aiming at building Wembley church after elections. |
ogaprime:but u try o. u mean say u play San Andreas reach end. that game too long abeg. m on 36% now.played over a month now |
ju gbogbo e lo. e duro to awon ore yin Omo Chelsea nigba iponju, ki won ma baa pokunso. now that d match is over endeavor to console d Chelsea fans around u. keep them alive for d next match, cos of what use is d lion in d jungle with no goats to prey on.
|
melicent:jamisi how una take dey do am. |
melicent:oh fvck that means after unzipping/extracting that data of 1.1gig it wil expand. I'l av to free more space |
melicent:ok. So wats d size of evrytin nw. Cos i'm downloadin it too, d apk i got frm androidgamesbd dey write app not instald but i don dwnload d data rch 870mb b4 my data finish. I go continu later. |
Anybdy here using c8 and has playd modern combat 4 on it. Hw did u do it, mine isnt instaling. |
horrpeyemi:are u talking abt mc4? can i gt d data and d apk frm that site, then folow ur instruction. Cos v deletd d 1 i av wen e no work. |
andrenaline:do u think d mc4 in revdl can play on my phone? So dt i dwnload it nw |
andrenaline:this mc4 has never played on my phone tecno camon c8. I've downloaded it more than 5 times from different sites. It force closes immediately. And also shadowgun d offline own not deadzone. They won't play and I don't know why? Any1 using my type of phone c8 or other lollipop android and av played these games on it. Tell me where u Donloaded it from |
I no know say this one na news o. Or how e take affect us now. Lift pics from instagram to nairaland and it will make fp. Dem suppose organize dose way go dey ban mods self |
Weekend freestyle. Back in d dayz /humans were apes,/ i guess darwin dey craze,/ until i met dj5, and i looked at his face./ d guy spoil face like say him and chimps been relate/ Yes! He came to my place./ To seek for thy grace./ Ever wonderd why he's dj5naira? Figure that ,its not my job to disgrace/ Al y'al ranting, and bluffing/ i'm a god in this game,/ before me you'r nothing/. I bet i'l wipe off ur existence here if u take my warnings for norton/. Giyaz u fond of hiting on guys dont think of fvckin wit me, if u av it in mind, uhmm u ''must quit o'' wont use gunz on u litle creature, u as gud as dead wit mortein/ Ruthlessly steppin on toes/ spikes beneath my feet. You'al yelling "oh demsid u've got a wicked soul"/. Dnt gt me wrong, No devil in me/ just that the devil is me/. My presence makes u al shiver n unstable, muttering this demsid is mean/. I bring u into co-motion / Conspire against me thats not d solution/ cros my thin line n b consumed by a massive explosion/. I show no messi,/ d day i truckpushed d moon ws wen "i cart a lunar" /. Dey say revenge is best served chilled, v got enuf inside my cooler/ To my surprise, Mikuz stil here depleting wit time/ his flows are getin watery, d hydro genes in his system are reducing d guy/, who cares about ur celebrity news man, d shi.t u wrote have been nullified,i gues its time u re-sign/. Bis u'r notin but a dead meat/, no 1 nid u nigga, wat dy 1 2 4?/ My bars are witty thats wat dey 1 2'4 (want 2'47)/. Only d 4 2 n8 (fortunate) amongst u wil figure hw i pun numeric/, i'm fvckin smarter dan y'al, that's y u nid 2 panic/. Flows Blazin hot, m lyricaly volcanic./ Some say gone ar my reignin days/, stil got thousands of lines on my head i'm making waves./ my lyrics r dope, punches flyin left,ryt n centre/. U can strongly feel d vibes like u on d epicentre/. I drop dope shts, nicotine in my faeces/. Its a hard nut to crack,but I'll brk it into pieces/. They think say dey fit ko-na-mi, but they no get game/ i ws a gameboy, playd lots of nintendo neva mind,rather mention d gamegirl cao if i wan talk game/.(corner me) I bring change to ds nation/ wen d ppl c me come in they sai baba/ al d females triping even ur mama/ bt i dont roll wit low lives my team higher dem mama/. I KNOW I'VE BEEN SO RUTHLESS N BLOODY/ BUT Y'ALL BEEN SO USELESS N UNWORTHY/ I DECIDE TO CLOSE THIS SH*T IN UPPERCASE , COS I'M BEYOND MAN'S POWER ONLY GOD CAN JUDGE ME. Nt4children |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 67 pages)
if this is the definition of fat than i love fat ladies
