Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,940 members, 7,863,315 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 03:11 PM

Dennyboy30's Posts

Nairaland Forum / Dennyboy30's Profile / Dennyboy30's Posts

(1) (of 1 pages)

Jokes Etc / Re: Collection Of Nigerian Pidgin Quotes (not Funny) by dennyboy30: 1:10am On Nov 23, 2011
No matter the weight of elephant, e no fit cause earthquake
Small pikin fit play with the mother breast but e no fit play with the father balls
The hair stylist wey dem barb vulture not fit am, guinea fowl say na dat kind style e like
Pig say e no fit make friend with goat bcus say goat no dey baff
Person wey dey shake coconut tree na him own head e dey shake
Pig say swagger get level na im make am pack im own balls go back

1 Like

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.