Deshannel's Posts
Nairaland Forum › Deshannel's Profile › Deshannel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 (of 36 pages)
Na wa o semid! Ur request go hard small because i don lost my decoding software. Celtic 4 Epl? Abeg semid nack me tori. Or hit me wit ur im. E get wetin i wan me we yan. |
Whats up just1n i feel ur talk. ur angolan em em s. Stil dey brws foc.abi u get d solution to d brazilians wey suspend awon boiz. N by d way which 1 b celtic fc 4 premiership. |
Pleeeeeeeease! Pleeeeeeeease! pleeeeeeeeese! People without any further topic change. Am looking 4 a Sweatheart cald HEGIRL.Am so so tripin 4 her. Been trackin 4 d past 1 week but cant seem to find her active. I see online but cant strike a discusion wit her cos she's a thread freak,a romance thread LovePeddler. She's actualy Contributed 2 al d threads under romance. Pleese, know were she is right now? notify me. ( 2 d lady's only dnt trust d guys) |
This ones easy. Y r men like babies? Metaphor?@ poster; Y else should a grown up man act like a baby? To suck on his partners tits(breast) of course. |
I no get time for all this thing wey una dey yarn about' luv her,care 4 her,treat her well. All dat wan na story. 4 me d best way to a womans heart is by avin d best swagger in town. She go trip 4 u like craze. |
To all u rESPONDERS saying he is infactuating.havnt u had of luv @ 1st site. Or na luv @ 1st nite una know. @poster just follow heart.take tins slow 1st den ask her out. If she declines dnt fil 2 bad. Lifes a bitch u know people r mean. |
Na wa o! How be dis jamican cutie weh dey trip 4 2face. Abi u neva here in story? Ur case go worst pass u go born triplet*2 4 am. U will gain poqpularity without being a celebraty overnite Hehehe u dey trip 4 star dey find african king after essience find african prince(wey still small) she no see. |