TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:51pm On Sep 10, 2023 |
Baba4kinatu: Ilebaye is 55% or nothing. If ilebaye no do 55% ehnnnn 55 bawo...make una calm down na...after all alliance voting....even 40% is a very strong pull |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:13pm On Sep 10, 2023 |
Baye tribe no get joy😁😁😁😁😁😁😁😁
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:10am On Sep 10, 2023 |
bunnae: My dad passed this morning at 75years of age. He was a visitor of this forum for more than 10 years.
Through the times he struggled with his ailment, Nairaland was one place he visited daily to get information and laugh at funny comments.
May God be praised. Condolences my frnd....May God grant you fortitude to bear d loss |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:35am On Sep 10, 2023 |
Facebook ppl are wild 😁😁😁😁😁
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 2:10am On Sep 10, 2023 |
Dem say Tolani don unfollow Neo for IG some minutes ago |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:51am On Sep 10, 2023 |
Baye self na case....she brought soap for Pere to rub on his kondo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:47am On Sep 10, 2023 |
God wetin ... Mercy dey do... Baye go n sleep |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:42am On Sep 10, 2023 |
This ppl no go allow me sleep dis night ehn |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:40am On Sep 10, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:36am On Sep 10, 2023 |
Mercy sha hustling for highlights....still d highlights no gree cone |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:32am On Sep 10, 2023 |
fitzmayowa: Atleast she is having some control over her alcohol, she handled her alcohol well this night though, even though she is a bit tipsy..... Hmmmm...Na she drink pass 4 dat party ooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:19am On Sep 10, 2023 |
Jen96: honestly, I love her o but she dey make me dey vex a times No vex oo.....shes human regardless ..And she has been careful n smart with her gameplay since dat 2strikes |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:06am On Sep 10, 2023 |
They might still b doubting wat d Houseguest told dem until dis evening wen Baye survives and probably kicks out WM...shey i no dey fear like dis....this small girl no sabi dis game oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:03am On Sep 10, 2023 |
kowema: Omo, Those girls mean oh, they saw the mic and refused to call her attention. Nawa You no even thank God say dem no hide am |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:02am On Sep 10, 2023 |
God protect my Baye ooo....This Houseguest don put my girl for danger...which kain wahala b dis |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:00am On Sep 10, 2023 |
Well 4 dose who her looking 4 strikes....this is d first Baye will issued a mic infringement warning so no lele.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:58am On Sep 10, 2023 |
This ppl don get outside info finish..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:07am On Sep 10, 2023 |
Wen will tell you ppl out of d girls in house....na only Baye achohol no too dey affect....una go believe...Baye drank all thru d party...wen her got empty she will refill...But my girl still standa gidigba wen others are wasted.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 11:57pm On Sep 09, 2023 |
Shey wan fo ti shey Omo Baye mi ni |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 11:51pm On Sep 09, 2023 |
Make dis Dj do comot abeg |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 8:46pm On Sep 09, 2023 |
The things we dey read on dis thread ehmnnn😁😁😁😁😁 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 2:28pm On Sep 09, 2023 |
Tatiana4u: Kwa kwa kwa Na Baye Dey win o! Lmao! No alliances! No friends in the industry to hype her! No ready made fanbase! No money to buy polls,influencers and votes! No sugar daddies to depend on! Na only God she get and na him dey run am! See as people dey carry her matter for head! See as people love am like fresh agege bread! See as people dey vote for am like Peter Obi! Omo,how we go take renew our membership and Stan harder Both Mercinaries n Spartans av been crying....dem neva see Bayetribe coming ....The most Organic fanbase in history of BBN,,, |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 2:25pm On Sep 09, 2023 |
Sponsors plenty 4 dis show.....BBN isnt ending anytime soon sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 2:20pm On Sep 09, 2023 |
Cant wait 4 2morow... Hopefully WM bounce....i wan make dis ppl dey shake |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 2:19pm On Sep 09, 2023 |
Culer: if I was a lady, i'll pick a cross over a pere over and over again, even though cross is slow. Pere is too serious. Girls like playful guys. You are right sha...dats why i laugh at ppl here dat say Kim will pik Pere over Cross outside |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 2:18pm On Sep 09, 2023 |
Ladyhippolyta88: Omo Kim's taste in men nawa.
It is well. Las las Kim na overated babe ...she no get level |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:10pm On Sep 09, 2023 |
If Ilebaye survives n WM leaves 2morrow....the side corner gossip will resume |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:09am On Sep 09, 2023 |
Do the maths and you know ur winner🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 8:49am On Sep 09, 2023 |
So Cross don dey knack Kim akpako.....No wonder military nurse dey vex😁😁😁😁😁 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 6:47am On Sep 09, 2023 |
Tatiana4u: Cross and Kim have been gbenshing and Kayode never showed us Chai! Kim na original palliative!
Meanwhile it’s my birthday I’m a proud Virgo and daughter of the Earth and Sea! Happy birthday to me! E B THINGS!!!!😁😁😁 HAPPY BIRTHDAY TO YOU TEAMIE....WISHING YOU LONG LIFE AND PROSPERITY IN GOOD HEALTH AND ABUNDANT BLESSINGS 🤝🤝👏👏👍👍🌹🌹🌹🎂🎂🎂🎂 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:15pm On Sep 08, 2023 |
I dont know maybe....its me but this Kim, Pere, and Cross triangle is kinda boring...to me sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 8:33pm On Sep 08, 2023 |
Make WM no spoil dis thing ooo |