TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:23am On Sep 15, 2023 |
Jecci: Them dey correct bad character now una no wan hear from stealing alcohol now she go graduate to something else.
Warn your fave ooo Nigeria hot now make she nor carry this klepto character come out from biggie house ooo make e better end for foundation and alcohol
Anything wey pass that one this cry wey she cry go be small thing then oooo You dey find good character 4 BBN....Lmao... Are you playing? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:16am On Sep 15, 2023 |
PrincessEstates: She said Angel accused her of stealing it when she didn’t do it “on purpose” Let me clarify for you because you no dey listen well...it was Soma drink dat she took a while ago dat they are talking abt |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:14am On Sep 15, 2023 |
Jecci: Never in the history of bbn have there been a resident ole barawo before but this season olebaye came to play that script oooo. Stealing alcohol and other stuff back to back 😂😂 even though they swear for her this one don too much 😭😭😭
From alcoholic to kleptomania all these vices for just one person ahhhhhhh e too much ooo Shey you no go commit suicide bayi....cos shes gonna steal your fav achohol more...abi your fav carry achohol enter BB house ni |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:01am On Sep 15, 2023 |
PrincessEstates: From she didn’t take CeeC’s foundation.., To the foundation was for Alex.., To she truly took CeeC’s foundation, but it was by mistake...
Now it’s CeeC’s drinks. I wonder how many times the narrative for this occurrence will change.
We watch👀 she is a thief...ok...we don hear...abi Make we kill her....bitter ppl
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:00am On Sep 15, 2023 |
🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️Back at d party with a bang.... everywhere choke |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:55am On Sep 15, 2023 |
OMG...see wetin CeeC bitter fans dey tweet all in d name of stanship.... This Baye 🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️strong oooo
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:52am On Sep 15, 2023 |
All dis drinks wey dem dey talk self....who get am... No b big brother?....who carry drink come from him papa house....
Abeg Baye steal any drink wey dey available....dem dey ment |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:23am On Sep 15, 2023 |
garfield1: Me I like baye but she no dey try abeg.she is now seen as the resident thief.she just got into a fight with ceec recently over foundation which was resolved today.commonsense demands that she stays clear of ceec and her things for now How do you know she took d drinks...Baye never leave dat spot n shes been holding a glass of drink |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:21am On Sep 15, 2023 |
Estellie: At least she’s crying in the room, under the duvet. Nobody go say she dey find pity votes. Thursday is over and she legit thinks she’s going home. Abi oo ..she may thought d camera won't b on her since its pool party time |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:20am On Sep 15, 2023 |
My babe is crying.... eviction fever na ur mate .. Abeg cry well make sleep carry you go |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:11am On Sep 15, 2023 |
fitzmayowa: IIebaye is beginning to stand up for herself telling Cross not to shout at her, maybe at the end of this she will get some form of respect from these guys..... She don study rule book na....Cross con dey apologize |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 11:59pm On Sep 14, 2023 |
This my Baye self na case....how many times you wan ask wetin happen? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 11:57pm On Sep 14, 2023 |
ObinnaT: I will trust this source. They have always been right. Trust it well ooo.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 11:48pm On Sep 14, 2023 |
zanieike: Threebear they said CeeC topped o Ceec wey no even 2nd....yimu |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 11:47pm On Sep 14, 2023 |
Sauce don jam sauce 4 twitter.... Everyone putting dier fav 4 top....
E b things |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 11:18pm On Sep 14, 2023 |
Ladyhippolyta88: One sauce on Twitter has posted that Ceec topped this week o. Confirm from your own sauce make we know.  the sauce is a Ceec stan though |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 10:17pm On Sep 14, 2023 |
Cross and Baye shld win abeg.... The chemistry....hmmmmm |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:20pm On Sep 14, 2023 |
Voting about to close....sauces be ready....
Meanwhile die minutes push 4 Ilebaye🌶️🌶️🌶️ |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:16pm On Sep 14, 2023 |
Omo!!!!! I miss a lot... And upto 20pages....all i see Ilebaye dis, Ilebaye dat... Una sure una fav still still get hope like dis..? Make bow for 4 d most deserving winners in BBN history
Ilebaye Odininya aka Genz Baddie aka Small🌶️🌶️🌶️🌶️
Btw... VOTE ILEBAYE |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 5:49pm On Sep 13, 2023 |
Bayetribe....am enjoying d 🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️una spray 4 dis thread... Omo!!!!!
But make we no loose guard ooo Voting line still open
VOTE ILEBAYE |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 4:13pm On Sep 13, 2023 |
DOptical: Na you dey cry blood. If I were a Housemate, I would have disqualified Baye to go meet her fellow mannerless toxic idiots out there. Calm down na....2 more weeks n u will get ur transfer to ICU ok |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 3:37pm On Sep 13, 2023 |
Na Baye matter go kill some ppl laslas |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:15am On Sep 13, 2023 |
Awon ore ojiji.....tueh
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 8:48am On Sep 13, 2023 |
Clement1111: What did I miss 🌚🌚 Baye spraying 🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️ as usual |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 8:47am On Sep 13, 2023 |
Geezeem: She was not a contestant i dont care...am just saying no body holy 4 dat house |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 8:24am On Sep 13, 2023 |
THANK YOU ILEBAYE FOR GIVING US A SHOW WHEN WE THOUGHT WE WONT AV ONE
THANK YOU ILEBAYE
THANK YOU ILEBAYE
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:56am On Sep 13, 2023 |
Alphagan: Ilebaye Vs Ike Ilebaye Vs Seyi Ilebaye vs Pere and Kidd Ilebaye vs Venita Ilebaye vs Doyin Ilebaye vs Neo Ilebaye vs Cross Ilebaye vs Alex Ilebaye vs Ceecee
I once opined Ilebaye plays a central role in this year edition of bbnaija. Say whatever you like about her but no one can deny the fact that she understands the game better than the acclaimed OGs. Yet they claimed she doesn't deserve to win.... in all honesty .....Ilebaye is the most deserving of dat prize..no one come close... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:54am On Sep 13, 2023 |
At this point Baye must win dat money by all means....
I wan see plenty haters and OGs fans for ICU on dat independence day
Bayetribe lets go hard
VOTE ILEBAYE |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:50am On Sep 13, 2023 |
Tatiana4u: If they can make excuses for their fave’s vileness,bitterness and horrible attitude,why are we not allowed to make excuses for Baye’s manipulative behavior? Which one is worse? Its the Hypocrisy for me xpecially from ppl wey their fav dey steal onions..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:45am On Sep 13, 2023 |
Tatiana4u: Anyone who antagonizes Baye is always a hero according to these losers! Now it’s Cece and Alex! The only reason why I haven’t dragged that mgbeke again is because of Giel my teamie…if not! Na OGs thing na.....Dem don tire self...cos they think say decampaigning go make her loose fans not knowing they are adding fuel to fire....
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:24am On Sep 13, 2023 |
Baye plsss...Dont fall into enemies trap |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:20am On Sep 13, 2023 |
Wetin dey worry WM self? |