Diddy4's Posts
Nairaland Forum › Diddy4's Profile › Diddy4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 271 pages)
@d'bsky ok man, make we stop but u yarn me well with that last one ooo, kai, na wetin sef. yeah we dey IBB team. ![]() |
@d'bsky me ke? jealous ni? na lie. why i go dey jealous? cuzz of two mamary gland? i don see mamary gland so tey the thing no dey move me again but e be like say na your first time. don't worry, i hope u wont suck soured milk one day cuzz of your love for mamary gland. na only blue own dey, go suck cow own cuzz na them dey produce original milk. ![]() longer throat for mamary gland go kill u one day. d'bsky and blue = mamary gland and soured milk ![]() |
@d'bsky kai, omo na wetin na? i diss u? nobi truth i dey talk. i no hate boobds but the thing be say i dey think with my head and not with my di*k like u. wetin u wan do sef? i don tell u already, my pastor say thou shalt not fear, omo if u no leave boobs, u go wound ooo. carry d*ck carry boobs carry toto, only u? u no dey fear? omo u go wound ooo. rice and beans is better than hot yam but toto and boobs fit wound man for him yam my brother you go wound ooo. when u come enter toto come see wahala then your eye come clear, u don wound ooo. i don yarn u finish. ![]() |
@j-girl aww pele, i have told u not to read my posts while eating. it aint good for u. sorry baby. take dis hun. @d'bsky my pastor say, thou shalt not fear but my brother when u no fit leave boobs, u go wound oooo. carry di*k carry boobs, u go wound ooo. |
@2fine i hope karma no get boobs cuzz d'bsky go leave blue follow karma boobs dey go. @d'bsky na boobs go kill u. wetin blue carry hold u sef? which kin thing be dat? boobs dey kill o, my brother u go wound ooo. |
@2fine yeah hun come online. j-girl hunny dont mind d'bsky, he is controlled by boobs. ![]() |
@2fine you know i wudnt. he was thinking with his di*k dats why he left d'baby. d'baby has boobs too. ![]() |
@debosky dis was why i told u i aint mad at ya cuzz u are such a wimp for leaving coco butter like d'baby for blueband. kai, dis is so sad. how cud u break the heart of one of my angels ehh? oya, u need to apologize to the angels in general cuzz u will get it hot if u dont? i am so loving dis. |
what do u mean by march? do u know the month we are in now? it is july and not february unless u talking about next year. |
@j-girl there are no more. anything else u see, just take as me being nice unless u want me to be mean to others. u are my #1 and i am not getting any more. any other thing u see is just me being nice cuzz i never tell them i love them but i tell u i love u cuzz u make me tongolo always. yeah, i will mend d'baby's heart. she is so down now. |
@d'bsky nobi u take blue abi na blue chase u? u see blue u just follow her for behind like housefly wey dey chase cow eye. u no dey shame. u no fit hold body for sometime make your wife return. u chyke blue, i chyke d'baby so no vex. ![]() @d'baby whatchu say mami? ![]() |
@j-girl ummmm, i didnt know she is and i was just trynn@ welcome her since the two of u are friends, and her heart is broken, i can mend it and the two of u will be mine and will cohabit together in harmony with my honey. how about that? she is your friend so lets help her mend her heart but if u dont want, well, i will not do it then. over to u ma love. |
@ikamefa ummmmm, what is over to me cuzz i don see girls wey pass me for here but u know say i fit manage u small the other one own worse. ![]() |
kellorah no one ever rejects me. so basically u didnt cuzz i never went for u and i never said i wanted u sweety so gimme back dat award cuzz it aint yours. no way lady give it back to me now. **snatches the award** @debosky yawa don gas. run for cover brother cuzz na hot oil they go pour for your head very soon. @d'baby sweety, u can u know, ask me certain things if u want u know what. i never break hearts @j-girl whats up love? @blue i hope it really bites u in the ass cuzz uzz a snatcher. ![]() |
this is bullshiit. i dont want to know history. i aint even interested in history of roman catholics at all. i am a catholic to the core and it will take more than this factual crap i have seen here to make me have a rethink. i am a xtian and i know i worship God and dats the only thing i see as important. the rest is just pure garbage to me. kapish. |
i second you. which kind generalization be dis sef? no yarn dis again cuzz it is as untrue as untrue can be. |
IBB, so na so u dey play ehhh? kai, even when your woman is around u still they play. nawa ooo. @topic what i call ma girl is for me and for me alone cuzz its so unique and will give any butterflies in her belly. but ma favorite is Nkem(my own). hell yeah, she is mine and no one elses'. anyway, it was those days, not now dat im single and chasing ma money with full force. @kelloggs hmmmm |
i cant say more cuzz eurphoria said my mind. nurse your wounds girl. its gon get better. |
move on wetin? my man go fight for your rib jo. |
seun, i agree with u but that part of "when she is cheating on you and you still want her", ummmm, e get as e be. i no like dat part well. me nd dat part no dey rap at all but apart from that part, the rest is aiight. |
kellorah:you dont have to beg me. u just gott@ say the world and imm@ take you round the world. ![]() @topic i believe that if a guy knows your worth, he will come runnng back and if u know your worth, i dont think u did beg a dude to take u, nahhhh, dats degrading cuzz he will see it like he is doing u a favor. sit back and relax let it do what it do. |
kellorah:why d sad face? u can wear glasses if u want. |
scarface. that movie always gets me going each time i see it and i watch it every week like its the first time. |
they are bunch of knuckle heads dat think they are the shiit. they never even start. listen to ruggedman's ehen. kai, he finished all of them. they need to step their game up. |
you gott@ give it to pacino. he is a classic. i love scarface. what of devils advocate or scent of a woman? i mean, d guy is a legend. talk about godfather. i love all his quotes like: ju wann@ fu*k with me? okay, ju wann@ play rough?okay, say 'ello to ma lil friend. all i got in this world is ma ballz and ma words and i break 'em for no one. who put this thing together? Me!, who do i trust? Me i never bleeped no one in d ass that didnt have it coming to them. you need people like me, so u can point your fucking fingers and say; that is the bad guy. make way for the bad guy, bad guy coming through. |
@eve u gott@ choose one |
thanks hun |
@j-girl yeah baby, u r #1 @badman u are so busted mister. ![]() |
can u search for faze alone and dbanj's tongolo remix. |
where will u download dem from? |
@badman dont even dare cuzz i will kill you for sure. stick your di*k to another girl and leave her will ya? ![]() @j-girl u are #1 in the list. |
@shawna how many naija songs have u got? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 271 pages)


