NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:29pm On Nov 04, 2016 |
sharliz: lool u mean him gan yea nao.. seriously he needs prayer |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:16pm On Nov 04, 2016 |
sharliz: haaaaaa uncle y0rmee oga ooo...all dz allegations jst for u..God help u oooo na solo my sister .. so watch out oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:14pm On Nov 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:10pm On Nov 04, 2016 |
y0rmee:

Shey you don hear say dem see king bald head for public ne? chaii... this guy yaf spoil .. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:08pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: Still not understanding.... Lol Check Dicolexicon .. its a dictionary by Dipson |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:03pm On Nov 04, 2016 |
sharliz: y can't we chk in the open y in a room My sister ... no mindam that boy oo .. Y0rmee no know wetin be small girl too and even old mama self him no won know na to just dey take them go show them something in private ... even if na 4 years old or 90 years old woman .. all na same |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:00pm On Nov 04, 2016 |
ibroh22: if I trekk gan self,,,she no go like me U trek first.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:59pm On Nov 04, 2016 |
ibroh22: which language be dat consider your lexicon in Shaliz voice |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:58pm On Nov 04, 2016 |
chiefojiji: thanks, I oredi boughted her gucci designer wears from head to toe, gucci polo, gucci bumper, gucci stocks, gucci all stars,gucci waist pouch, gucci bra and gucci panties. Abelejayan |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:52pm On Nov 04, 2016 |
y0rmee: extraordinarily huge one fa! Come and you wee experience wonders!! guy everytime your own na to tell woman to come see or to cone check.. u no fit show woman something for outside .. na to come .. na wa for u ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:47pm On Nov 04, 2016 |
chumaster: It is finished  bros e never finish oo... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:46pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: what I do? I'm not understanding I mean that place wey u won do the birthday...the place is closely far |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:45pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: what I do? I'm not understanding I mean that place wey u won do the birthday...the place is closely far |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:40pm On Nov 04, 2016 |
BabaIbo: no mind those boys bae...
I can helep you work your service to aso villa...
which designer do you want for your nysc kits?  wetin concern you ?.. sey she invite you?... guy I no sure say rice go dey oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:39pm On Nov 04, 2016 |
BabaIbo: dipson546...
Baba you sure say na you write your JAMB...
That's bbm pin na bbm?.. so u still dey use bbm?.. by d way and what is the bbm for oo? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:35pm On Nov 04, 2016 |
mlanreh: Sir Ibroh as u dey play that song I dey vex for u cos u no share any Pic with us on ur Birthday wait wait... are you kidding me?... u mean say Ibroh get birthday ?... wonder shall always kontinu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:32pm On Nov 04, 2016 |
chiefojiji: to help am upgrade hin jamb score na na wetin him score for jamb make I first know ... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:31pm On Nov 04, 2016 |
tamaraa: does that look like a jamb reg num No na waec re num e look like |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:30pm On Nov 04, 2016 |
ibroh22: Na to enter aeroplane come o u see your life...? na person like you trek go Abuja go congratulate buhari o... now u fit trek go Abuja because woman wey u talk say u wan date... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:28pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: Amen tnx
The venue is wuse zone 6, Abj that's very closely far... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:27pm On Nov 04, 2016 |
ibroh22: Mo foh o!!!!!,,,,so you yellow like pawpaw like this,,,,,I don fall for you piece,,,God go bless your new age o U see " oriobirindori"... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:26pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: No problem
I'm inviting y'all to my birthday tomorrow
Dipson546, chiefojiji, YOrmee and others Happy birthday in advance babe... LLNP |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:30pm On Nov 04, 2016 |
loveydovey344: loveydovey344 Adekunle Ajasin University Akungba Akoko Lagos State 08108915285 5C2021A0 please add me to the Nysc batch B whatsapp group sorry no vex o... me I just get some question to ask ni o.. . 1) if the name of your school is to know the school u graduated from as u have written above . 2) Lagos state am sure is the state u are from . 3.) your number is for whatsapp as u said we should add u . 4) what is your jamb registration number for ?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:26pm On Nov 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:25pm On Nov 04, 2016 |
ibroh22: haba! kai! Mummy chindinma,,I am not small in d oza room fa! walahi talahi!,,if I catch u what is going on here that I don't know ... now u are passing your boundary.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:23pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: You don spoil.. Complete that sentence before....
You started it tho na them Chiefojiji and Y0rmee spoil me ooo... me wet I no know anything ... abi u self go like spoil me? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:21pm On Nov 04, 2016 |
chiefojiji: while dey r fighting, ibroh22 et dipson546, cashmyles, send your oceanic bank account to me now jare for money to get your imported nysc kits from dubai.
dos 2 boys just dey shout with mouth. I want to shout with papers are you sure u are a PCM..?... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:20pm On Nov 04, 2016 |
chukz999: The Oda Room madam no be by moniker oo... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:19pm On Nov 04, 2016 |
ibroh22: for her ni sinceeeee....mtcheeeww |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:19pm On Nov 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:18pm On Nov 04, 2016 |
cashmyles: I wonder oo
He's too small for that stuff jare Now he has exposed himself... i dey always tell am say becoming a PCM is not a platform to start looking around for women .. don't mind him jawe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 5:53pm On Nov 04, 2016 |
ibroh22: u too dey interested ni for wet in Sir? |