Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 39 pages)
Abeg who finish from ozoro poly for here |
Ken excel: heyyyyy..ditrix he b like say i go leave u for dis one ooo....*babysitter*...taaaabeg b wit in d tym of trouble |
Fairfax: u r ryt dear,mak i hide under Ditrix babysitterwomen will always b women. |
Affrey: y u dey quote me nau nor dey syd me na so no quote me |
Fairfax: see as dem dey push each oda for fire*ajada*wè owho urhobo? |
Affrey: dearie why would u say that, i could never ignore uy u dey quote me na |
Asakel: She iz chaarly's loffok noted |
Fairfax: *just passing by nd joggling*hey u!dnt cough dat out againok o |
Ken excel: hahahaha..usin my muslim mind na u win..bt usin my church mind na ditrix win and i be christain...so na ditrix win ambro u too much joor,wen ur fite come i go support u |
Asakel: Lol!dis lol stuff sef,naso una go dey tlk for real dey say lol,im loling omg,ahan |
Beezally: lwkmd breast feeding is compulsory nawho is dis |
Psquare say dem dey do fasting n prayer bfr album release na devil dem dey pray gv? |
Fairfax: nah,na u na-dnt worry my dear,u were nt neglected.u will taste mama's breast milk wen u bcum an adult k,dnt fink mama adopted u-dnt eva think datif u r d mummy im safe |
Fairfax: WAOH!*using my world cup to hit his head*u knw urselfffffffffffdat one is fake ken abeg who win |
My millenial post chai. One love my ppl na una too much i love u all in d name of our Lord Jesus |
Affrey: And now for the *echoes* bang bang the winner of the WWW championship for tongue wipping goes to the beautiful miss fairfax.wen u turn reffree, ok affrey =reffrey |
Fairfax: <lolz>pls,dnt cry o,baby fud is finished.lemme hurry nd mak pap bfor u start to cry.see me sef,cry joor,aftall,if u no cry wen dem born u,dem for no bath u.*winks*ifhmmm, na pap dem gv u wen u dey three months. Na question o |
Fairfax: nw u r talkingFailure is the condiment that gives success its flavor. C ppl wen like failure o |
Ken excel: shittt!!!no b small tyn o broda |
Fairfax: i see u too,jst hving fun wit my 3month old broda,Ditrix.if i catch dis gel ehn. Me wen ft born u |
Fairfax: nt to worry dear,my multi tasking fone can add u immediately frm dat post,am vry sure dat ur low technology fone can do dat too...ryt?yes i forgt say u wan buy bb to upgrade ursef abi na d comp? |
Ken excel: no mind her joor..she fink say na only she sabi speak french...abi i don tell her say if she speak dat lang hear again richiez go visit her |
Fairfax: guy!where did u attend primary sch-hw is multilink related to tecno?lolz.pls dnt tell me u r using tecno....oh!i understand-dnt misuse d lisence odis gel dey form stroker wen i stroke u unawares ehn ,n btw copy my 2go username for ground cos u for no dey use multi tasking fone |
See funy usernames o,beezaally,asakel,doc miss,doc gas(dis one go like beans wella),riley freeman,affrey chai all of una too funny. Nxt tym mk una ask me bfr una open account abeg. And fou sylva,hmmm,u just hv to forgv ursef cos u n nobody dey fite joor,na chatting,we no dey c d mood |
Affrey: lol beat me na,but dat means i am not afraidu wan taste ban experience abi. Just speak french again u go c d effect tomorrow |
Fairfax: i'll add u wit my multilink fone.it can whatsapp too,it can also ping if u want my trouble in pinging form.u wan tell us say u don buy tecno nw abi,cos dem just pity dem gv dem lisence,tecno p3 for dat mata. |
Affrey: thank u sooo much,ill try.french?its not my language but i can teach u the little i knwdis one don buy new fone o |
Faith93: affrey wen u want to quote..u press the sign for quote...wen u do dat....u'd c were d post in a box..u go down to the last part of the person's quote..press urspace key,,,den ryt wateva u want quote...den submit...op u get sha...u MST gt am dis tym o...oya teach me dis ur language jo!na all dose fone wen nokia use tk start she dey use,so quoting is not allowed |
Affrey: @ditrix,Je n'ai pas peurspeak english pls |
Fairfax: so ironic-u mean my terrific stuff dat makes u speechlesslets kill ourselves on 2go my i.d-odizee910,or cnt ur fone download 2go messenger? |
STORM2: Lol was just teasing abeg no mind me...gud for u o,nyc teasing,by d way whr did u get u n.d |
Smone is affreyd of posting o,abi u no wan qoute miss? |
Doc-misssssssssssssssssss-i see u