Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 39 pages)
Fairfax: "ambulance"?mak dem use -ghana must go na-com oya dey joor,i no sabi stroke again sef,ur dry stuff don run me comot for markt,mk i no tell u wetyn d-don tell mc milky o |
Holyrule: oga, lets say u really dunno me ok. I don old for school. This won't be my first degree. Na medicine i dey pursue ok. Been in Edo state since 2008, aside dat i once did medicine in unizik back in 2006, before that, i did pre science twice before i earned my admission back then. Let me not bore u wif my History. So wen i talk, take it its comin from a matured mind.oga nor dey show ur sef e,shuu,nawa o,upon all dis one u fit go drive dangote truck sef shuu,. Na joke o |
Fairfax: using touch light to find ur trouble in d sun.oops!cant see it-so zero rating:pchai dis gal don finish me o,mk una call ambulance |
Fairfax: ryt behind u boy joggling wit Asakel's sledgy nd a hammerno worry i dey wait. u for carry thor hammer |
Fairfax: u don go drink malt nd pumpkin leaf tak gather strength abi afta u run yesterday.btw,its fairfax nd nt fax-dah-!ugwu u mean. I no dey tk dose stuff,too cool fr dat, bt i no run yst just dat u were so dull n boring dat i hd to sleep off. Hw did i do guyz,rate me pls |
exPLIcit7: na xo...w0men were made 4rm finished materials why men were made 4rm raw materials.....me n0 like pple may dey d0 over sabi...n0 b 0nly gals 0....b0th genders...talking b0ut tendernes...na m0stly christians girls dey am m0...na dem better pass.naso christian girls r lovely |
exPLIcit7: u lyk female babies...hehehe...bt d 0nly female baby 4 here na...hehehe...na Affrey 0......she's a full fleshed woman o. Bt i like dier tenderness,n wen dey r un happy,d way dey do dier face makes my heart melt,. Big ups to u galx,bt not d ova sabi ones o,like doc miss n co. Ehen Oliseh |
exPLIcit7: If I say u 2 lyk gals u go say I wicked...bt I dey talk d truth...n0 vex 0...i like dem dey mk my heart melt. Nice ones o,comot womanizing, i like female babies,all gals God is good o. Bt guys,una b my ppl,i love u all |
MrRomantic1: @temicare dun lose hope! D lord is able! Congrats 2 u all! Testimonies shal begin 2flow in this thread In IJN AMEN!wat r u looking for here |
STORM2: Of information or jargon? Hehehehe...na joke I dey abegok o. We go tlk dat one out, |
Listening to solo kings nw,akpevwe. Btw y person go dey bear fax |
Whr dat gal wen wan find ma trouble again |
Faith93:dey r liars,Wen person don print Jamb leta haba |
Swagalord18: #Guru's lodgeGod is watching u |
[quote author=Jenni_angel]lol, my broda we ar nt here to run nau, we are trying oo page 115 already, last yr de thread was just 11 pages only[/quote]hahaha we go dash una like whr 3hundred pages |
Asakel: Uniben direct thread dey?e dey na just find am |
Asakel: #Guru's Lodgena wa o,ur mind is evil |
STORM2: Hahahaha...thank u oh...but the aim isn't to "run" na...the aim is to provide useful infoif na dat one we get beta info dere plenty |
EzekielGreat: u are right sha. All i wanted to do was to attract atention and at de same time drop an info without telling a liechai ur plan fail,cos dis thread dry today,direct entry thread even dey hot pass here |
72 views, 1 post. una wicked die |
Thank God say una thread don dey run o,mk una no come near our own o. Congratulations to all of una sha,no banking person? |
Kristirians: I have always known laumel as a Genius , Glory b to God , I celebrate with u ooooo.... As from hence fort laumel is my best friend.. Kudos man.. So wats d admission status?success gt many relatives S.M.H |
EzekielGreat: u can post wat u like. D info may not be useful to but it could be useful to other paople ok.so next time be pragmaticu could Hv SAid its for direct,nt uploaded,Sorry. Bt I think its nt useful here go tO d direct threAd |
Affrey: Jesus,explicit and ditrix who are u guys giving and taking.qu'est ce qui se passe?i taught we are brothers and sistersc Siblings o, |
EzekielGreat: [color=#990000][/colorBreaking news !!!.kofa has been updated.]small pikin sense |
Viewing this topic: Swagalord18(m),Uniben2013*2014(m) Nuel01(m), EzekielGreat(m), Drprecious(m), Asakel(m), ditrix(m), Latnok95(m), Faith93(f) and 4 guest(s) |
God is good God is good |
God is good |
exPLIcit7: [color=#000099][/color] U give me...I n0 meam am...take Joor...*I d0n taya*u dey reject fine gal? |
exPLIcit7: wh0 tel u say na ur w0man...u d0n make me vex...n0 go near am m0...I dey vex.oya tk o |
mk una help me thank God,my shoulder dislocate today but God don restore am bk |
exPLIcit7: kkk...n0 p...u b my pal...I trust u but ditrix chai...u knw say yawa d0n gas.u go carry my womAn 4 my bk |


