Djbaju's Posts
Nairaland Forum › Djbaju's Profile › Djbaju's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Janoluyemi: hey bro take it eazy on ursef..as u can c dis is an education forum & u'l definitely c stuffs lyk dz....thr's no skul forum u enta & u won't c pple complaining dat's students 4u. we just catching fun ehn xo as 2 ease d tension et al besides we were nt forced o & each person is entitled 2 his/her own opinion & it's wat's on our mind we re saying just 2 kip dz thread moving lyk Gogod said..k?correct je ko mor |
eje ko mor |
toseman: Al uf una wey dey complain bout a.a.u.a,why did u pick d schl in d 1st place..were u forced to...mttchewwaaua una do well oooo. me no dey there oooo.. lol |
Janoluyemi: am doing masscom @AAUA & OAU no get am...soofo laye |
hopsydboi: eyaah..i feel for u ooo...@ least dy shld av changed course for u na..AAUA herseff is confuse of it admssion..i av 60 oo...bt me get better plans sha..if dy like mak dy no gv me admssioneurope on ur mind |
I naw see say dey don dey mad 4 aaua wat is combination seybi e dey brochure, cos i want to do accountin must i naw do account in jamb comb? If try dat wit lag or oau u don jonze i dont no y aaua is actin like akungba going local i just tire, e beta make just dey press pree press & pray try to know person join then ur name is out |
Make una call skool again time no dey ringing griinn, me actually no believe am rm start |
AAUA na winch na evening stroke night tins dem dey like, damselnonigimme your 2go or add me on mickieross need to ask some few tins rm u |
GoGod: ijesa lu ere o, se kan na ni ere ni?me i no be snake oooo |
GoGod: Eyin temi ikurole lube o, emi ore yin lomi kiyin lati ilu ulesa, idakun, idabo kiloun tan mi so be, tori motimi mura lati kuro ni leria lojo aje to mi bo.ok ma so Ijesa ni ere ?? |
Ojosaac: avn't seen it myself but she said it is a room. 9ce 1 with toilet and water.Lol u para finish, i am a lagosian we have nice villages like epe, Badagry and they are more expensives thani can say ... Lol |
GoGod: shey na slf con shaself con 23k is that in akungba or a village close by? |
Anonydammy: ..na tru talk oooo..bt u b ole jooor...lolzha u self dey there? Me no carry any thing my is plain |
if the fees no change then boys don blow be that, make una no go increase una skool fees for house make una no go scam mama agba ooo |
i dont think the site is updated yet... see as e show for google.. www.adekunleajasinuniversity.edu.ng/ - Cached( Jan 28, 2013 ) date neva change make we still dey see evenin or tomorrow.. mumu people but they wrote on the site it self Last updated: 7 February 2013 |
Damselnoni: lasu abi?hav reply ur postyes sis na lasu oo |
Janoluyemi: AAUA is better dan Noun my bro...NOUN is nt all dat recognized if u must know. edu no fit u just wait make ur name come out God fit perform miracle 4 ur lyf lyk he did 4 me make dem gv u beta courseAmen i believe u God will take total control, takin time to wait is just wat is not available i just hope friday is friday. God as perfect aw desires IJN |
Damselnoni: abi now na condition make crayfish bendAbi my sis wat do u tink wen person don choose beta skool 4 lagos get admission for pub admin on merit list, then fashola come increase skool fees after yrs of doin jamb and no helper, person stil come manage akungba aaua dey do any how, dey say sey i want edu course or no admission for me. Sey na edu come fit me?@damsel did u see my post on noun trend? |
Damselnoni: i paid 31k 4 my 2nd semester,it depend on how many course u won regista 4,bt d 29,500 is also correct cuz i stil hav money 4 my e-wallet.. Hi damselnoni wat level re u in noun? Wat course re u studing also what course did u put in 4 at akungba? |
5age: freshers 10th and returning students 18th.ok kosi isoro, mo gentle monday don reach, i just pray say friday be friday cos me gat move to the next tin on plan, make dem put list out and give me d yeye edu course they want to offer me b4 i curse dem. |
Mikkydo: I don't seem 2 understand aaua tinz again o, pls when is d actual date of resumption for freshers?tht question e don tay wey dem dey ask am i tink na friday go judge if list come then maybe endin if not next month make we accept am like tht cos rm d look of tins aaua don dose off |
bodman4us: Na feb10 dat wen we resume.am goin on sundaysey una freshers abi staylites? Cos my home boy is beside now and he said the skool suppose send text for resumption and my other hommies said the place is dry tht they bak to ak city and returnin by endin tht by the there should be enough activities in skool |
Pls some1 should pls help me figure out the actual amount the skool fee and acceptance is gonna be i know dis info is not out yet but i need to confirm dis so i can get ready and set, make i go hook for tight corner cou dis noun university can drain ones life abeg i need d info, staylites in d house pls aw many pple re living in each hostel room cos me no get money for appartment tin 4 now |
make una no go complain for skool ooo, na naija we dey ooo, u suppose to know say person pass person and if man no know man den the man na jonz, best advice make u self find long leg enta the skool and if u cant keep praying till ur name comes out score no matter here, if u follow this trend well from beginning a guy posted that aaua na mara skool he is a staylite and some times 50"s self dey jonze, just pray say we no go follow jonze, Let keep praying, i see your name for number 6th on the list GoGod dey number 1 5age dey no5 me dey 10 the rest ladies dey 1-4 God dey. praying IJN |
PatienceAl: I just finishd calin ma in-house lecturer....nd e told me som finz....i'd paste it later cos av gah low bars now...PEACEdont dull it fast oo |
5age i sight u, yemrite i dey pray for us all wey still dey await like GoGod and the other ladies God dey he is at work presently he is even workin wonders at ibadan exp way so how blesin is at d door. God dey. Patiently waiting |
Anonydammy: I pray sooo..coz am loosn patient here..am dyn inside....everybdoy is mad wth me @ohm...God pls do dis 4 me....pls Godno worry God go make you bigger your admission is certain in Jesus name and God go grant us all our heart desires towards Akungba |
kennyjoy: I heard a News from my Skul Badoo nw....he told me the Supp list we be out 2mao or Tuesday....cos the Supp list for the Predites datz migrate to 100L is out now...........So to moi fellaz...yhmerite..GoGod...Damselnoni...Dbaju....jex believe in God nd av faith in him...cos Faith can Move mountain........I REP MCB.....Articulate AAUAITESthanks boss IJN we all go meet for akungba |
Patiently waiting |
PD students God dey by you all |
Resumption can be any time but am very sure nothing rigid will start in akungba concerning admission not until middle or late feb. Registration will last more than 2wks unless you re not going to go thru clearance. My advice for the admitted fellas that resides in lagos should not rush in cos nothing will really happen the first 2wks of feb and females pls make una jar una self cos the re hungry hunters awaiting jjc dem to scam on money and other tins dem. To all my remaining awaitin admission God dey let be patient and prayerful |
5age: Then what do u think dey are usin? Only jamb or only post utme?my aggregate is 53, got admitted in lasu 2011 with the same combinations I filled here in aaua. Wat I think is you either sxore 58% above in post utme or you sabi person and don't choice courses that will require high departmental cutoff if you aren't a guru or not sure of getting the score |
