Dmcdad's Posts
Nairaland Forum › Dmcdad's Profile › Dmcdad's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 694 pages)
VickyRotex:I'm already on it! Start yours asap abeg. Every spirit of championship die by fire! ![]() ![]() ![]() |
VickyRotex:Babe, my own na 21 days and 21 nights. If you no understand am like that e mean dey fasting. I no sabi spell am for Yoruba. Igba Ikpo or something like that. If you say I never try, then I am sorry. I no go kill myself because I dey pray for the total redemption for Chelsea against every spirit of relegation and championship. ![]() |
coded01:Which one be this again? ![]() |
coded01:Some people sha. Wey people like us (Me and barackohandso) dey busy dey fast and pray for Chelsea head. Imagine wetin some poeple dey wish Chelsea sha. Hmmm. Some people are just heartless, mindless and soulless. Haba! |
sebod:Ha ha ha ha ha ha ha ha. I dey give them hope abeg. ![]() I no better pass you wey dey give them hopeless? ![]() |
barackohandso:Guy, I don see visions tire. I dey see vision like when conductor dey handle naira change. ![]() I bin don drop some of the soon-to-be events. As it becomes clearer, I will drop the rest. |
sebod:Adey tellz you. E dey work like magic. I see am too ooooo. ![]() |
VickyRotex:Haba! You go wicked for real life ooooo. Make I do am 40 days? Na me get Chelsea? Even you wey be Chelsea fan, how many you don do since una dey experience this downward spiral? ![]() |
AdeLaNa1:Na so you dey sing Kumbaya for Moyes season? Plus, this one don worse pass Moyes own sef. Take style dey mock Chelsea people. It's not nice. Nobody knows tomorrow ooooooo. ![]() |
VickyRotex:Ehya... The joy of the Lord is your strength my sister. ![]() ![]() ![]() Worry not! We (I and barackohandso) are on a 21-day dry fasting and prayer for total redemption of CFC. MFM kinda prayers oooooo. I am assuring you that after this exercise, you will go on a 10-game winning streak in the BPL. Although, you will have to forfeit UCL footie this season as you wouldn't progress as much as you would have loved. But perhaps you could find solace in the fact that European footie is still a realistic achievement for next season. Agreed? |
Chestar5:Ha ha ha ha ha ha ha ha ha. Lwtmb. ![]() You are already anticipating the heartbreak. That is, heartbreak is imminent, unless there is a drastic turn-around at this juncture. Meanwhile, Jesus no dey around to do such miracle.![]() ![]() ![]() No mind me jare.; D I am praying for you guys. #PrayForChelsea. Water don pass garri for Chelsea matter. ![]() VickyRotex, my regards. ![]() ![]() ![]() |
Chestar5:Don't tell me you are giving up this early. Huh? |
Fkforyou:With Chelsea's current woes, Moyes' Man Utd would be like gods among men. I mean, Mourinho own don too surpass Moyes own ooooo. ![]() |
Fkforyou:Chai! Person come say na Satan bad pass? Guy, you wicked pass Satan! Haba! You no get human sympathy ni? Abeg, repent ooooooo. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
sebod:I dey tellz you, no be everyone man gats respond to. E dey pain more to snub their ar.se than even replying them. Hope your weekend bam. |
Debroslink: ![]() ![]() ![]() |
Ehya... ![]() Mourinholic: |
Were they (Chelsea) defending the one goal loss or what? One would have expected Chelsea to crowd them in their box with a view to overwhelming them. No? Mourinholic: |
Cristiano Ronaldo angry he didn't get penalty despite Benzema goal |
http://www.lastminutegoals.org/ purplekayc: |
![]() Pure wickedness! ![]() barackohandso: |
Guy, you ma no get barackohandso: |
I just dey watch in 4K. Chelsea sinking like a stone thrown into the sea. Hmmm |
The same way we have had some wrong calls against us this season after scoring. These things happen. No come put your frustration for our body jare. ![]() PS: What do you have to say about your ban Krasid? Krasid: |
Although my team drew and I was just mad! But seriously, coming to this thread to read comments, coupled with some pictures, I would say you guys have made my day cause I cant seem to stop laughing my ar.se out. ![]() |
Of course I know na! You like consistency wella! ![]() barackohandso: |
Dang! 2 points lost just like that! Nothing spoil sha. All is well. |
Chelseafan1:You say? |
barackohandso:Guy, I hope you are set. We are starting on Monday. 21 straight days, no dulling. When I typewrote something last week some peeps wanted to have my head on a plate because I said they drew Tottenham. Bournemouth wey everybody dey beat 5 or so since, them come win Chelsea. Issorait. I no get anything to say. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 694 pages)



, nah am not givin up am only avoidin' advance heartbreak 
