NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 6:17pm On Oct 27, 2014 |
Temmytea70: just got a msg from nysc now........................pls note you can only print your call up letter from nysc official portal I got d message. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 6:12pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: chaiiiii 
Ohboy.... I doff hat jare..... i too dey feel you... I fee u too, no forget say u ar because I am and I am because u ar o! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 6:04pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: i jes hope say no be sharia camp...dat place go dull person no too worry urself,men wit serious plans go still succeed.*smiles* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 6:01pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: make we reach d state specific thread, na dat one make sense pass.... na pc i dey use and my phone is not yet smart for now , cos me sef need annointed ministry ooo ok! Any time u ready we can always pm. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:55pm On Oct 27, 2014 |
sodiqyinka: Y'all thinking i'm joking? I'm dead serious! I'm not camping in Lag. oh ooooooo!! Why na? Wetin dey worry those people for dere self. *i don dey fear o!* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:52pm On Oct 27, 2014 |
fujirice: My G you suppose understand na. I just wan commot my mind there kpatakpata before man pikin go get HBP. ok! Na now I undastand u o! D glum too much for u, u need to ease am till tomorrw. U bam! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:50pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: make we reach d state specific thread, na dat one make sense pass.... na pc i dey use and my phone is not yet smart for now , cos me sef need annointed ministry ooo no 4get ur annoitin oil 4 house o! Carry am folow body to camp. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:45pm On Oct 27, 2014 |
kilmix: muwaness was made karid via illya bensu...XY Chief Micah Aigbehi...importer exporter of expired condom. bikosis! Dis is ab sonite also xy c of c of supreme commurados via ilya du bensu. Mu eze! May d gods silent d ears of animale trying to decode what is being encoded via vibration. Let's suspend all other vibrations for animales not to be able to decode wat is being encoded for the head of agbalagba is to wawastic for a child's play. We can always tytr8t telewire,let's see terrible caution. Ekwentarize my 11 digits 08034336826. May our days remain on agogo! I have bombastically landed! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:25pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: Make NYSC just send letter already.... Dminister is already ready to minister titiluvly, you are invited oooo  ojoawo: Make NYSC just send letter already.... Dminister is already ready to minister titiluvly, you are invited oooo I am always ready to minister in camp o! If u ready make I minister to u try pm 233dc7f0 let's go there! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:19pm On Oct 27, 2014 |
kilmix: asheee ... may u walk n stumble on cbn n bembelicious okpekesis. continue to shine ur golden finger above all comarados.
wat illya were u made karid? ilya du bensu..karid mwaness! May ur days remain d days of dat okpeke8 |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:17pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: .......and late night packages for dark corners  hahahahaha! Lwkm! Yes oooo! U sabi am jare. U remind me Jux like we dey do am for area 4 for aau. O boy e dey make sense I swear! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:12pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: that camp go suffer from over-awesomeness be that my guy! Na to activate flexing all d time for mami. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:10pm On Oct 27, 2014 |
fujirice: me i'm patiently waiting for page 1111. Whether letter come out this week or not no consign me! broda man e must concern u oo! Na ur access to camp be dat we all need am! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:06pm On Oct 27, 2014 |
kilmix: wogged... may ur son never resemble ur landlord.. wogged! Daziz, walk and neva jantule..may the gods that offer us holy water via kariability foresee beyond atima t of our elonguatua! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:00pm On Oct 27, 2014 |
kilmix: Some people be forming superstar here .
quiting ghostmode...
#introduction. #TeamAAU-Ekpoma. #TeamKarid. #TeamIpaid4k #TeamLawyer...Lol.
Offically welcome me goons mi entity lankamua, mu eze! Uwc |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 4:59pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: na you i resemble ooo na b say we b dsame for dis house.. Pray make dem carry us go dsame place..I go like make we dey together o! U bam scatter! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 4:57pm On Oct 27, 2014 |
sdot4: I tell u. make dis ppl free our letter now patiently waiting till tomorrow. I knw so many peeps 4 here go testify tomorrw. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 4:25pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: He is right ooo... He said one of his own oga
You are THE OGA  lol! I pray oooo! U ehn! Correct guy wey sabi. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 4:20pm On Oct 27, 2014 |
Enangson: Viewing this topic: jacob05(m), tchigofigo(m), chrisexy(m), Ishowdels(m), kaka22(m), omolizzy(f), bacco2000(m), [size=18pt]yokiti,[/size] wordsplay(m), sept26(f), oyeludef(m), luwins(m), kaffy1232(f), shootsight(m), Liadi2, Enangson(m), Ayomax(m), dania30(f), fola89(m), ojoawo(m), emmytayor, timaahmad(f), traecey(f), Heineken(m), sabiguy(m), duni04(m), Oluwasolayimika(f), memstickk(f), sdot4(m), kobokokabaka, Mogenerous(f) and 9 guest(s)
One of the Oga Was caught in the act. As long as my monicker is not there, soon to be otondo u ar wrong! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 4:18pm On Oct 27, 2014 |
sdot4: u sabi as e dey go #C14 my guy camp go too make sense jare |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 3:59pm On Oct 27, 2014 |
sdot4: having a good time.(Shey u dey see all d fine girls wey I d see for dis house) hope ur day d make sense no be small tin ooo! E dey put me 4 happy mood as I dey sight dem..c14 too sure jor! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 3:39pm On Oct 27, 2014 |
sdot4: order of day bro, as we no get strength for e-fight, make we dey watch from on corner na so my broda! Na to dey observe em peeps 4 d house. Hw u dey enjoy ur pm? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 3:30pm On Oct 27, 2014 |
12 peeps ghost moding na wa oooo! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 3:27pm On Oct 27, 2014 |
Patiently waiting for next post. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 2:48pm On Oct 27, 2014 |
sabiguy: I swear I dey feel u me sef dey on spirit and juice. Stunting on dem nukkas. I didn't know I already fingered alotta brains till I started rereading my mentions. . Enjoy bro no wonder u ar enjoying the e-fight wit em niggies. Relax well make u dey feel urself. I know anything u say here is jux for fun attach to little tipsy. Have fun! Have fun!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 2:35pm On Oct 27, 2014 |
Gently and stylishly enjoying a chilled bottle of orijin right here and I am enjoying peeps funny post..hehehehehe! U ar sighted in the house. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 11:45am On Oct 27, 2014 |
westinfo4040: yhu dy ekp nw abi sori 4 d late reply, no I dey lag now, I go enter ekp on wednessday. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:22am On Oct 27, 2014 |
amlos007: not all of them went to the university nah,some went to glorified secondary sch..smh hmmmmmmmm! How ar u? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:21am On Oct 27, 2014 |
westinfo4040: I be pay d 4k o bt I never see anytin sha.....what abt yhu na to jux chill dey expect am na. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:20am On Oct 27, 2014 |
sherozy: meh. we just dey, we pushing it. no time again oh batch C onpoint, na to go cast the whole area joor. see my guy! U sabi jor! We go cast camp oooo! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:18am On Oct 27, 2014 |
westinfo4040: kk watin dy sup na noting much o! Jux still chill 4 house for now! May be later d day I go roll out. Hw about u too? Wats up 4 call up letter na? U pay d 4k ? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:09am On Oct 27, 2014 |
westinfo4040: no mind me jare....my nite mak sense nd yhu hw ur nite?? e make sense my broda! |