Doctor20002's Posts
Nairaland Forum › Doctor20002's Profile › Doctor20002's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Is dis an arguement group or educational pasa.. Pls let stop arguement... We shouldnt start like dis is 2 early pls let join hand 2geda although dere must b query but we shouldnt take it personal.... It make tinz lively sometime.. But pls....HAPPY EASTER SUNDAY |
Reason y 95% of nairaland where admitted is dat we got d information so fast ..................i cannot categorically tell u 1 nah nd my oga @dtop go same anoda1 now...... KUDOS 2 ALL UI ASPIRANT.... SPECIAL GREETING 2 MY COURSE ASPIRANT MY ENEMY LIKE FRIEND DAT WE ARE DRAGING 4 D SAME COURSE....... MEDICINE ND SURGERY ASPIRANT,,,,,, I fear u oooo u people don finish sylabus wey me dey drag wit dis my so call university.........OOU... Admission 4 sale i wanna sale my current admission @ oou... Any body holla@ur boi....LOLZZZZ |
adetola31: . D Lord is ur muscle... Bt what is actually causing d strike?we hav suspend it now jare is due 2 d repeatition case our new acting .V.C bring ooooooo |
As our protest reach day 3 2day @ OOU nah so me also dey prepare 4 jamb nd u.i secretly... Encouraging oouites 2 continue ... Dey protest |
Dr.'Hesjay:@dr hesjay Olabisi onabanjo is my sch.. So 4get about been d best in medicine EVEN WE ARE STILL D 1 DAT HAV EVA PRODUCE BEST LAW STUDENT EVA IN SCH OF LAW... But wat we are saying now is some anti student policy dat d Acting v.c is enforcing on we std..... Is very bad... U can go 2 facebook nd search 4 oou focus or oou vanguard nd see wat is happen in oou . U see me say i don go register 4 anoda jamb u think say nah play.. Some 200level self don go apply 4 anoda jamb.... |
fynestbarrister: I love dat ui own na tsunami abi?Not medicine ooo all std if u dont pay b4 d deadline u will repeat dat level.. Nd in terms of medicine olabisi onabanjo dont repeat medicine std... Dey will just ask u 2 choose anoda course... In d faculty or dey give u anoda course dem self |
U dont understand me am not talking of medicine oooo i know medicine do repeat.. Am in OLABISI ONABANJO already studying microbiology is fact now is dat if u dont pay b4 d d sch fees deadline u wil repeat dat level.. Nd we are using pos.. Nd dere is no service so we cant pay still d deadline... Nd dey insist we must repeat nd 2ndly our sch fees is 2much.. Dey insist on 60% payment... We may even go on strike starting 4rm monday because of dis...... So pls dont try OOU if u are 4rm an average family... Is meant 4 d rich... |
Let make hay wen d sun shine... Next thing is 2 look 4 ui putme pastquestion nd start solve... Pls hope nobody choose OLABISI ONABANJO AS A UNIVERSITY @ALL is no long a university now secondary sch... Cos std are now repeating... Lol........ |
I love u people in dis tread u are not d type dat do read like mad nd dont hav any social activities i hail all my bros in d room nd sista ..... Hook me up any medicine or nursing aspirant..... @ 2go Adeniregun6 facebook prince adeniregun oluwatayo israel |
I can see 4rm dis tread dat d most gentle nd complicated aspirant are d MBBS we no dey shout we just dey read.....everybody hav dis in mind dat prayer do everytin I FAIL SOME EXAM IN SCH MY FRD PASS IT ALL IS NOW AN ENGINEER IN MICROSOFT AM NOW D OWNER OF MICROSOFT a statement by BILL GATE he use half of is day 2 pray nd read 4 just an hour pls read nd pray heaven help does who help dem self |
Hunmmm must ofu here are still a learner.. Some will still do change of course or institution jamb havnt close so y are u now running afta statistics chilllllll dont worry just aim higher dat all..... |
Pls dont fight on lateefah again....we don get anoda girl adextobiloba... I go womannap u not kidnap u inside my room... Lol gud nite guy read wella oooooo u are invited 2 my matric @ oou on march 14 dont feel like doing d matric but hav '.. Dont like any oda course dan medicine or nursing.... Nah microbiology dey give me...... Am coming 2 u.i by God grace soon..... Pls read pls read pls read |
Do worry @ dr hesjay ama rock u.i 2geda soon i i dey disturb d whole deparment of microbiology in OOU nd d whole FACULTY OF SCIENCE am coming 2 rock d college of medicine nd d department of medicine or nursing.... Grt u.i pls everybody read oooooooooooo hunmm nah my own i dey face here oooo make u read ehnnnnnnnn read as if u wont read again..... |
Gud morning 2 u all..@fnynessboi how was ur nite.. Special greeting 2 all my doctor 2 be.. Grt uites. Don dull oo pray 2 leave O.O.U soon 2 come nd join U.I AS A MEDICAL STUDENT. By God grace Add me 4 2go ADENIREGUN6 Facebuk PRINCE ADENIREGUN OLUWATAYO ISRAEL |
Anybody going 4 medicine or nursing in ui should pls hook me 4 2go @ adeniregun6 am already studying microbiology @ oou... But want 2 write anoda jamb 2 choose medicine or nursing |
Nah online print out ooo notin like original hav did my first nd second verification. Dey even accept meco nd waec. Join so no scared or waste moni 4 waec,ooooo |
U people @ home asking some 2 check 4 u are somehow stupid sha.. Am sorry 4 d abuse ooo is d stress i undergo yesterday checking names 4 friends.. Mind u people anybody dat abuse abayo nah crazy person i feel d guy i even see him but he didnt know me.. D guy nah big boss oooo nd pls ago is a place ment 4 fun... facebook PRINCE ADENIREGUN OLUWATAYO 2Go adeniregun6 Eskimi doctor20002 twitter tayo4life... i salute u bros Abayo...u are doing a grt job leaving ur bussiness given std information.. GOD WILL SURELY BLESS U |
Itamerin dey sweet ooooo . Just want 2 start my verification 2day |
Thanks God i can print d receipt.. Am going on sumday nd start verification... By monday.. Am glad.. Thanks u very much bro ab... |
Student verification don start 2day u can now go 4 ur verification |
Ahahahahaa see dis people wit kidshi behaviour ... I even think dat u people are having sometin else apart 4rm dis tread... Well u are not 2 be blame dat OOU f u.. None of u even play maturity.. Haba oga gan... Nah here i see d person God use IRON mood his body nd d person God give parrot mouth.. I think as a campus boy nd girl.. U should be mature enough.. My juniour sister cant do tins d way every 1 of u are doing.. Nd dos of u asking stupid nd idiotic question i can said u are stupid yare we having google can u just use ur pleasure time nd ask beneficial question instead of chating in ur hus... Rubbish people wit stupid behaviour .... Lastly.. Pls everybody just mind u speech cause Osu nah most CULTIST skul F 9ja dat everybody dey fair oooooooooooooooooooo. Add me on facebook @ PRINCE ADENIREGUN OLUWATAYO ISRAEL 2GO ADENIREGUN6 |
Pls has d first verification start.. Cause i dont wana waste money down dere jare.. |
Any microbiology student should add me 2go Adeniregun6 Fb prince adeniregun oluwatayo israel Twitter@tayo4life Eskimi doctor20002 |
[color=#006600][/color] pls any microbiology should add me up 2go adeniregun6 facebook prince adeniregun oluwatayo twitter tayo4life eskimi doctor20002 waplog doki4adex smiggle 08020833406 best of luck |
Am hapi ooo i was given admission also 4 microbiology @ oou |
@ draj93 no problem d will remove d question paper just dat dey dont want d question to be out 4 dem to sell d past question next year so put ur mind @ rest but d u shade dat same type just as jamb trick dat is it oou is full of curruption nd money |
Pls @ ayobami help me wat will i do i paid on thursday to d bank account @ skye bank and my name is not yet out still now. And am not d only one all of us dat paid on thurdays our name is not yet out wat should we do pls or may be dey dont upload name during weeks end... Cause is more dan 48hrs now |
The form will be out on monday trust me @ any wema bank |