NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:06pm On Sep 29, 2015 |
haywire1: Let's go haywire togeda nah for camp. Everyday na highness no dulling 
# She no go fit stand am ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:05pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby: Lol eyeing ke 
I am sad for Dolafunmi
Don't blame elmisti sef His wife is never available And Mobi8 did her job So her job was to mistakenly fill in for dolafunmi abi  .... and turn 1nyt stand into invitation to be bed mate??.... Gehs and dia antics sha! Well I think dis should disqualify d best couple category for el-dola sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:00pm On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: City should take advantage of their piss poor form tho... I'm guessing they'll draw.
Don't knw why UEFA were so cruel to us, they'd have given us Mochengladbach instead of wolfsburg since all na Germany. That mochengladbach haven't won a match this season... Smh. Man u na big team so we gahz handle wolfsburg!!!......Dat mochengladbach aw dem take enter ucl abeg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:57am On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:55am On Sep 29, 2015 |
KeriBaby: Yeah me too I always thought elmisti was Mobi8's e-sidenigga Now this  Lol.... We gotta give it to them dey both stayed under the rada since 1500. Don't be sad na?? U saw it coming or were u eyeing elmisti?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:52am On Sep 29, 2015 |
itoski: if unlike go bet ur camp allowee o.... cos we go thrash dem den follow up man u next weekend Amma let u do d talking and let martial, memphis, rooney and depay play!!! For the record arsenal has always being my bi/tch home or away!!! And cech ain't gonna change dat! Glory glory man utd |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:48am On Sep 29, 2015 |
elmisti: *clears throt*....*tap mic*
Welcome ladies and gentlemen of the press, Today I officially resign my position as the the executive president of the thread estates and transfer the ownership of the IDP to the state....It is no more news that me and my ex-vice Mobi18 have a connection, which I mst say made serving the state much more easier...however, some aprokos and amebos of this awse av made issues out of it and in order to put an end to this media assassination by dem...I have decided to declare publicly that MOBI18 is my E-boo with immedite effect and she will be taking up d post of president, on the other hand Dolafunmi is a very loving lady but her ambitions ar way too much for a lady who av to care for me...I wish. Her d best, nd also believe we could work something out on EL DOLA holdings......plenty appreciation to my friend aare2050 and naughtylagosguy......I hear by announce that. Future properties shall be EL MOBI.......
I still remain, your one and only green dealer....EL MISTI.....
*drops mic*...............*look round for the first person to stone me* I alwaiz suspected dis appuning! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:46am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: Loooooooollllllllll 
-1 people... No be you talk am o.... Na them nickname themselves 
+ Iker should handle the goal too so my guess is they'll drop points too...
+ don't mind me o, I hate shitty like that  Yh iker go use dem collect man of d match Tricky match up to me is juve vs sevilla both teams bein playing rubbish in dia respective leagues bt were able to turn up in 1st fixture |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:43am On Sep 29, 2015 |
mobi18: re u nt a man? so def u re one of dem,and u know d best thing? dey will never understand Lwkm........we have/would and for dose who Wouldnt we would invent robots for dem like dey did in vice* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:40am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: Win ke? They can't win a match they want to win UCL?
I'd rather dinamo zagreb win the UCL than man shitty 
+ Arsenal go drop points today again  Dinamo zagreb ke!!!.........donp abeg fear God oooo Waiting for arsenal fans to come and tell us dia history with olympiakos And let's not forget the -1 pipu too! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:36am On Sep 29, 2015 |
itoski: I agree o some women supernatural powers strong pass two weeks agege bread  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:35am On Sep 29, 2015 |
KeriBaby: It's not everything u wee understand
But just know say women are too powerful to be messed with Lol Thatz true doe till men start believing that there is no road to heaven between ur legs neither is the place a gold mine! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:31am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: Toh
Cheers!
+ today na UEFA  Abi ooo!!! Let's see what the gunners are gonna do 2dai....and weda my Noisy neighbors will turn d tide dis tym and go on to win the UCL na dat can't appun |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:27am On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:25am On Sep 29, 2015 |
KeriBaby: Hehehe that one dey different  Abeg expanciate oooo Coz Datz cheating!! As of nao if married guy redeploy he automatically forfeits a chance to be a presidential award recipient but is married babe redeploy well all is fair in war |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:21am On Sep 29, 2015 |
mobi18: hmmmn,y dem go cancel am,women will alwais own d world buh allow men rule... If dem no cancel am den equality is not truly achieved ooo. Na cheating be dat!! Only God knows y hova let bey record that song!!!.....naija boiz no fit hear word since den!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:18am On Sep 29, 2015 |
mobi18: com,y u dey advise d guy like say im b child,na pikin im be..rayban ko..abeg biola na rayban broda raybon,mk u buy oooooooooooo Lwkm Raybon ***wharisdat** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:17am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: Really 
*envy mood*
Tell me how you went about it
*straight face* Ahn ahn!!!! No do like so na!! Man utd fan privileges na!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:16am On Sep 29, 2015 |
mobi18: lol,mk dem redeploy dem to sambisa forest Choi.......... Haywire see better idea ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:15am On Sep 29, 2015 |
KeriBaby: There are somethings I do not like to see mbok If girls no follow talk here now some people go say girls dey form Hmmmm.........Oya sha calm down! Ayima was whining as usual..... Errylady says dey wanna be treated equally wit guys yet em no call DG tell am say make dem cancel concessional posting for married women and pregnant babes ooo. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:10am On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: Hahahhhahaha 
Lol baba 
No be here o... He'd waste our money on beer and hot chics 
E better make haliluck handle am  Owk na!!.... If u trust am I trust you!! Btw.......got uninterrupted mutv sub ooo!!!..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:08am On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:04am On Sep 29, 2015 |
JibrilJunior:

Your wish is my order
Viewing Center
*construction in progress*
Bet ehn, who go dey subscribe?  ******brings 3 dstv decoders with 1yr full subscription!**** ****Emeka tell ndubisi to order dose curved 3D tvs**** Donpsymon make u no gree make e get signatory for treasury ooo....na haliluck go collect all d money |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:01am On Sep 29, 2015 |
KeriBaby: Can y'all stop this bullshit here What's with the inequality sef  How does a man write
Yesterday twas about ladies calling dude's "bros" and today is about write ups
 And you took what he said typed dat serious! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:00am On Sep 29, 2015 |
Blessedgurl: We started from the bottom now we Here Yes oooo!!!! And we still going to 3000pages in a jiffy 1mill views |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:57am On Sep 29, 2015 |
JibrilJunior: For my guys in house
Plot 6
Ayima Donsymon Donasere
The duke hails you!
!!!  My lord may your house do greater things than that of the lannisters!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:56am On Sep 29, 2015 |
mobi18: dts kos dey culdnt pin point d exact offenders,nd evn d parents of dose bois prob didnt wanna drag d issue further True doe!! Oya give us suitable punishment for thiefery in camp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:54am On Sep 29, 2015 |
2402 pages 503K+ views 22 days to CUL 29 days to camp
And dey said A16 would try to meet our record!!!
Somethings are not done. **in cheif odetes voice** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:50am On Sep 29, 2015 |
[quote author=mobi18 post=38490916][/quote]Lwkm............communication error!! Y dem neva punish dem aluu 4 pipu  ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:44am On Sep 29, 2015 |
mobi18: wetin haywire1 dey talk so,y u go burn people? dts jungle justice,nd d courts dnt care if d person u killed committed a crime,u will also be punishd You will be punished abi the burner will be punished  .... Follow haywire talk ooo!! He's the presiding judge over jungle supreme court! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:42am On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:39am On Sep 29, 2015 |
haywire1: Frog wettin , if u burn one thief forget oo other thieves go lay low
# Omo you dey vex oooo!!!....But u got a point! |