₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,642 members, 8,518,627 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 03:36 PM

Toggle theme

Donasere's Posts

Nairaland Forum › Donasere's Profile › Donasere's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 61 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:51pm On Sep 30, 2015
itoski:
them try esp man city....dem just fall my German machines
Lol!! Aw would u pick Germany over England? Go and support bayern please!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:49pm On Sep 30, 2015
susskid:
Raegge blues REMIX!!!
After the Matches face a Boo,,, (the Blues,the Blues)
make u do as u do (the Blues the Blues)
Enjoy the Matches Chelsea Boo (the blues the Blues)
even the Blues get a Boo,(the boo, the boo)
Share the Points,share the Goals (the blues,the blues)
everybody wana win (the blue,the blues)
as far as IVANOVIC dey Play! (dey play,dey Play)
wingers Pop Champagne ooo ,
ah haa, ahaa
Verse 1..
Bobo see Naismith wey dem dey Boo..
( dey Boo,, dey Boo)
em don turn Amokachi d Bull
(the bull .the bull)...
See Mourinho for floor like swimming pool, (the pool, the
pool)
They no be Tiger, back to the blues, the blues.
Everton, na dia master ehh! If they Bleep up eh! If
Bournamouth jam them, omo they go spell dia name.
yesu!
Lol

Would have bin berra if posted ydai!!



On a second tot..its neva 2 late!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:47pm On Sep 30, 2015
Keribaby, harinholar, goldenone et oda b15 damsels aw market go 2dai nahuh


Trust you pulled through yet anoda day?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:45pm On Sep 30, 2015
Baba elmisti aw fahuh? Dis one wey u don dey find power bank u don dey get set for camp?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:42pm On Sep 30, 2015
walks confidently into thread with torch light and koboko!!!!







Aparently manchester is the pride of england!!!!!!!



How the match?


Cc
Donpsymon
Haywire1
Itoski
Et all
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:17pm On Sep 30, 2015
susskid:
Good morning guys......who wanna sell weed need to catch up 2day...yaagaa
Wetin be ur weed verification code?? (WVC)
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:14pm On Sep 30, 2015
iamauxin:
Any clue on how to know one's stream?
Throw 2 eggs for cement ground!
If the two Break na stream 2
if na 1 break u be stream 1












***this Peruvian weed dey make brain ooo***
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:12am On Sep 30, 2015
DonPsymon:
*puffs jamaican into ya face*



undecided








Goal! grin



*notices nobody celebrates.... I be bale huh*


Woreva undecided
Lol!!
Aw u dey na?? hope u geared up for 2nyt?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:35am On Sep 30, 2015
Good morning e-fam!!



Aw all of una deyhuh







**Puffs Slovakian weed**
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:32am On Sep 30, 2015
elmisti:
Sorry bro, u own nada!
I IDP hin dey na......how person wey neva register own landhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:27am On Sep 30, 2015
DonPsymon:
Arsenal fit play Europa by february o grin
Fit or will play
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:23am On Sep 30, 2015
mobi18:
bia come,wen i take tell u say i holy? nobody holy pass jare,,u cn only use d word home breaker if i actually lobbied buh i was sitting jejely wen elmisti mde his announcement.......
Lol..... if pesin wey steal meat for fridge no dey own up na...
wink wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:20am On Sep 30, 2015
mobi18:
having ur back ehn,after e yaff castigate me finish
Who aff castigate u ooohuh
Told u dah u are covered na!...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:02am On Sep 30, 2015
itoski:
intact no be emirates we go play DT match we wan carry una go Highbury stadium
If una like go wembly una go still chop am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:02pm On Sep 29, 2015
itoski:
dem make DT Wenger loose focus just like a danfu driver seeing a massive ukwu crossing d oda side of d road and hitting ur car bumper
Ahn ahn nao!!!


Na still sunday we go jam ooo.......e still far ooo!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:00pm On Sep 29, 2015
itoski:
abeg add 3 etra put cos na longtin I dey wit dem for beta for worse
That's the spirit man!!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:57pm On Sep 29, 2015
itoski:
na cos of man u dats why...if nt
Awwww oooohuh



I can't remember van Gaal singing **u can put d blame on united**
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:56pm On Sep 29, 2015
itoski:
if Wenger na babe by now e for dne turn my triple ex
Lol!!!!! Take heart man!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:55pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:
Chelsea and Arsenal fans cheesy


Make una take hot tea and sleep eh? undecided


Such is life.
Broda!!!

I dey teh you!!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:54pm On Sep 29, 2015
Polystyrene1:
Chelsea nko,You no hail demhuh
My -1 pipu!!!............Dem perform as expected ni!!!........i hail Unao oooooo!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:16pm On Sep 29, 2015
Polystyrene1:
Bro,na Xcozee go organize the party nah since a PDP thing...
Infact,I wan go to TRIBUNAL sef..Na how many votes Dem get wey Dem.no fit announce huh
Haywire1,lets leave Dem for God to judge
Abi ooo

Xcozee be looking like saraki in black suit!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:16pm On Sep 29, 2015
haywire1:
NO AFTER PARTY, NA BOTTLE BREAKING DEY grin grin grin grin

#
Lol no lele!!!



I just quick look news see as our du'mb senators dey get emotionally driven.

And make person call saraki tell am to forget that vote of confidence crap and step the Bleep down b4 ovation finish.


Arsenal fans I hail ooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:00pm On Sep 29, 2015
Strolls in!!!!!



Owk dem don do mago mago for haywire1 oooo!!

Xcozee chop all b15 awards....na hin get thread **pdp things**

Keribaby chop most endowed!!......make I look daht her killer bod again b4 I congratulate her.....


Elmisti pady mi congrats.....na so dem give king of d left ur award ooo....

Aare2050 et allsmyles congrats

Harinholar shawty to make sense congrats! Oya shakiti bobo!

Ayima congrats....

Deracathy hilsocial babatawa congrats

Gazaliah oga mi!!! The c.ronaldo of the thread congrats!!



Finally!!!
**Removes rayban to actually take a look at dat fine bod**
***puts on raban***

Congrats to keribaby may ur bod cause commotion in camp!!!




Elmisti abeg make u share Cubana weed for dem winners dem!!!


Wherez the after party at??
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:20pm On Sep 29, 2015
ademasta:
This life sha... Som pple go jez dey form don online...online o! E no pas online o... It takes a hard mind(as in, man full of O.T) to talk where men(teamlean) are talking. Ademasta(master p. in sch) jez dey watch sha... I still dey hail ma goons; elmisti, u stil dey do weed biznes, cos here iz kinda cold...blood-eyed men will soon enter! Tk4life oya tell me somtin, no telmi say joyce21 don begin dey pay u visit for ya crib, same noni... Donasere, we stil ganpor like chew gum. Harinholar mi, only you noni... Keribaby, do not try that sh1t as said earlier. Mobi18, me and u neva finish awa talk..aspa how d tin hapn gan gan btw u and elmisti(weed seller for dat mata)...ok! E don tey wey i see blessedgurl, she don travel ni? Where is Aare2050, irunmole oko allsmyles? Faithluv5, hop u are takin care of whodohgeepee... Debeejay, oga mi! Iykebest, biga u i always pray... Haywire1, dou u dey always beef me buh, omo mi naa shi nie... Mi sha ni pa e danu. O shi wulo... I go fit use u as political tool come 2019. Zeeenas, hajia wey dey speak about 7languages, tuale to kogites o. To all of una wey dey go serve for enugu, akwaibom, lagos and abuja...d DG just changed his mind and said una go do una camping for malaysia(yahoo boys be like, nibi ni ma kusi, as in, only camping? Make i die for here self, e pay me). Olami90, ori e wambe... Mistabiola...oya now, how has been work. Sammy2310, name wey dey scare iphones***name sey dey like nokia3310*** xcozee, i greet u sir... Hilsocial, my oga at the top. Gazaliah, the chief imam of the thread... Babatawa...na oga nla be that. 2el, 2hell with ur enemies. Shawwal1, my fellow abusite...*abusites are naturally ahead of you, yea that's the slogan*. DonPsymon, i go soon miss u with honey dey drink... Kbs468, i always dey loyal.
To the ghost readers, that's how we roll inside 7up bottle! Wen gist no dey, we create gist... We fight, we quarel, we nak, we settle... Na so e be... And to all i couldn't mention, ayam very very sorry. May God keep us all alive, amen!
I sight u my nicca!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:54pm On Sep 29, 2015
doublezero7:
Brother, don't straff or attempt to straff in camp! If u're caught, u're not only out of service, soldiers would finish you!

In my camp, alcohol, cigarette (and weed) was banned being a shariah part of Kano! But sharp boys still found a way around that (don't ask me why)! Except 1 mumu boy who celebrated his birthday and displayed the whole ish on the table...heard he slept in the guard room for 2 days and later sent home! cheesy
E sure me say all this southern states go dey do TYT wella
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:16pm On Sep 29, 2015
haywire1:
D dude dey deceive himself. Deeper life sef dey watch

#
Lol!!!!


Leave am make pant dey wear am!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:14pm On Sep 29, 2015
haywire1:
How u knw say ur gf no dey waste data watching it online undecided undecided

#
Falls of banana tree


You don cray finish ooo
grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:13pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
Lol used 2go when I was in SS1
If u didnt use it then twas simply cuz u couldn't afford it(a good phone)
Punchline!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:10pm On Sep 29, 2015
goldenone:
Lolzzzzz issokay o we don hear! All the same its important to be a Praying Mother
We dint say don't pray......we said turn up for ur man at any goddamn time!!!!.....


if u go dey form pray warrior for ur hubby e go shock u wen all doze 18+ secretaries begin give ur hobby bj for office and all u will keep seeing on his d1ck is lipstick and teeth marks
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:05pm On Sep 29, 2015
tonyx4x44:

we no be football team... no girl whe i don date talk say she want less that 4 kids...


whe me dey reason 2 or less
No worry make dem drop no.1 na she go dey clear u say she no want more ooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:02pm On Sep 29, 2015
goldenone:
Hmmm tnx sweery mountain of fire prayer ya niyen make thunder fire any woman wey wan break my home!!!
Lol. Nigerian ladies n prayer mountain!! Dey go pray mountain to stop things which u are meant to stop by being the best s1ut ur hubby wants in the room and the exact classy trophy wife wen outside.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:59pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
You too know grin grin
Na u carry am for head pass oo!!!.....jez calm down and relax a bit!!....d odds will play out in ur favor

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 61 pages)