Donbachi's Posts
Nairaland Forum › Donbachi's Profile › Donbachi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 792 pages)
I no go blame the guy..him learn well. Cos him no go fit try dis nonesense elsewhere. |
"We shall be grateful and appreciative,if our plea is heard and given due consideration". Una done see wetin we dey see for una hands. Naso nigerians too,dey always plead with una.to dey beat dem small small. Life no balance true true. |
"Blindfold me,so i dont see u coming".. Maybe, naso usifo ataga take die. |
No ...as ogwuaja wey i be.i no need facemask. |
Joe igbokwe type of ibos |
Chinedum |
Okpa |
Odinaka00:to sustain my own sef..i get to dey beg my sef. |
If u want to have an enemy..show dis to any of ur smoker friend. |
Everybody need help and dont ever mess with those bigger than u. |
Mismanagement....na e finish the girl. |
9 months,pushing out the child and nipple beaten by the same child. Op, if na u,u go beat oo. |
King of queens. |
If him dey find empowerment..make him come out open.nigerians go arrange gofundme for am. |
Military super power...with fighter jets manufactured by other countries.what weapon has nigeria ever made?apart from hunger,poverty,hardship and ethinc cleansing .countries are talking,nigeria sef dey talk.just ordinary boko haram,dem never fit destroy. Op,make i tell u.just dey pray.make nigeria no ever fall out with countries like chad and niger republic.dem go level nigeria. Ecomog na past glory. |
Yes...but na the old people in politics,no wan give unity a chance. |
Wed her in her church. |
They will call u back for the job.ijn My prayer for u,is to get a job far paying than them. |
Madam,incase u dont know.know it today..u people said,the guys dat sprayed money,at obi cubana mother's burial.are people he helped,that came to give back. So is the church.most of these pastors,have people they helped in time past,who are now giving back to them in millions,billions,cars and jets. No be force sey u must pay tithe.and i dont even think u pay tithes. Leave pastors alone.if GOD cannot punish them,u cant. |
whocares1:i sorry men dat marrys her type. |
What we sometimes,sees as a disappointmen.could be a very big blessing. There is dis story of a youngman,who was dating a loosed girl.they both loved each other.but,the girl was a very good kezia.she met a man few days before she broke up with her man,because of calls and texts from the new guy.unknowingly to the guy,the new found guy has Hiv.he almost killed himself.but came out stronger.the girlfriend slept with the new found guy two days later.few months after,she tested positive. If the bobo had continued pleading with her to stay.he too would have been infected. |
Mmm-mm!..u never try aboki perfume phemmyfour: |
The bible says "affliction shall not rise the second time". Mankind says " na who snake bite,dey see earthworm run" Ashawo tell her customers "make una no dey fight,e go reach everybody".. but,forget sey her monthly follow,na just few minutes to away.after she done collect their money finish. Donbachi says " sugar and salt have same colour.but tastes differently". E good for dem. |
She say make i tell u,sey na because her mother drink pinklady wine well well.wen she carry her belle. |
E better sey she go now.than she cheat on u as a wife tomorrow. Just let her go.no need of talking her into staying.na dat type dey sleep driver,gateman and husband friends. |
Since dem no fit consider their condition,before indulging into crime.the law should be allowed to do its own. Cos crime na crime.regardless of who dey involved. |
Thank GOD sey una no dey greet me "goodmorning".. I for dey check my watch. |
She was ur girlfriend.another man done come marry her. Celebrate with her. |
Who no gree,him GOD no go gree. The enemy came late. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 792 pages)