TV/Movies › Re: Jagua: Do You Remember This Late Actor? by donforeign: 8:55pm On Apr 17, 2023 |
KingMack: if ya papa get television jus expect neighborhood children for una crib when ever dem dey show jagua program for NTA...una wey get TV go kalk for chair, near neighbor's go sit for rug, far neighbor's go stand for outside 😂😂😂 hahaha u sabi |
Culture › Re: Emami Presents Fake Ologbotsere Insignias To Olu Of Warri by donforeign: 3:03pm On Apr 17, 2023 |
ekolobaba: Hahaha no mind mumu Benin people dem too dey overrate their yeye Oba.
No be the same Omo n’Oba wey Ilaje people dey kill anyhow before? Hahaha
Dem form fake history come turn turn their yeye Oba to voltron. Mumu people you are one of the most foolish persons here..una tradition wey be like wetin inec dey conduct.. shame |
Culture › Re: Emami Presents Fake Ologbotsere Insignias To Olu Of Warri by donforeign: 2:59pm On Apr 17, 2023 |
Godons1: Wetin una don do for Benin, since Yahoo, trafickers and kidnappers were banned from the State? u get sense so |
Culture › Re: Emami Presents Fake Ologbotsere Insignias To Olu Of Warri by donforeign: 2:56pm On Apr 17, 2023 |
lexikul: Wetin Oba do Igbenedion and Obaseki. Things like this happen and it depends on how it is handled. Sometimes in life there is always a rebellious child. wetin obaseki do lol? As for igbinedion, he can't visit the palace anymore despite sending people to beg on his behalf. He has learned his lesson. |
Culture › Re: Emami Presents Fake Ologbotsere Insignias To Olu Of Warri by donforeign: 2:49pm On Apr 17, 2023 |
Ilaje1: Nonsense. Any small thing. Benin this Benin that. Dem no born Omo n'Oba well to take one family title and give another family whether fight no go happen.
No be by force for Ayiri to support his candidature, he supported another person. Olu might as well choose another 'Sere from the family. na why una traditin be like dis, tradition of candidate lol but Edo is by inheritance and no candidates. In case like this and since ayiri is being stubborn, demmgo use stubbornness follow am, firstly they will ban him from the palace and till he dies he won't be given any chieftaincy title, he will be arrested whenever he says he's the ologbotesere or whatever they call it, the title will be given to someone else.. mind you, the oba of Benin can give the family title to another and nothing will happen ., This new one na nonsense persn. Ayiri dn see the olu finish becos na gentle man, d olu needs to man up and use him as a scapegoat. |
Culture › Re: Emami Presents Fake Ologbotsere Insignias To Olu Of Warri by donforeign: 2:40pm On Apr 17, 2023 |
Legitiscool: go and sleep
Wetin the current oba do isekwure (chief priest) when didn't allign with him wetin isekhure do wen no align ? This one relate to wetin happen to warri? Open mouth waaah |
Culture › Re: Emami Presents Fake Ologbotsere Insignias To Olu Of Warri by donforeign: 2:37pm On Apr 17, 2023 |
Jeezuzpick: Dis Ayiri guy lucky say no be Benin e dey!
Omo n'Oba for use in nose blow trumpet. no be lie .. all this na for warri n Yoruba e dey happen lol.. see finish |
Culture › Re: Olu Of Warri Installs Chief Oma Eyewuoma As New Ologbotsere In Warri Kingdom by donforeign: 12:07am On Apr 17, 2023 |
osidion2020: Shut up, he said Benin not ife.. confusionist. u dey mind Dem.. always finding way to add themselves |
Politics › Re: Dino Melaye Wins Kogi PDP Governorship Primary Election by donforeign: 7:24pm On Apr 16, 2023 |
favor914: Mr Pdp Himself Nyesom Wikipedia decamp to where?
This is how you always choose Useless candidates, then come back to wail rigging? wike is APC..na shame never let am come out |
Politics › Re: Dino Melaye Wins Kogi PDP Governorship Primary Election by donforeign: 7:23pm On Apr 16, 2023 |
Lol let get the party started |
Politics › Re: Adamawa Governorship: APC, Keyamo Celebrate “illegal” Declaration Of Binani (pic by donforeign: 7:10pm On Apr 16, 2023 |
SANpaper no go end well.
Ur downfall is near . |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by donforeign: 6:49pm On Apr 16, 2023 |
Ray07: e the kill battery o guy. that's a lie.... I dn dey use VPN for my devices since and this is my 3rd Xiaomi,nothing like that.. no be today I dey use phone o... So vpn dey kill battery for laptop too lol.. abeg that ur reason no follow o |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by donforeign: 6:41pm On Apr 16, 2023 |
Lucasinho: I am using RN10 Pro
My android seems to be v12....if I use this update will it as well upgrade my Android version to 13?
genius43 GrandMufti bro I like ur font... What's the name? |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by donforeign: 6:38pm On Apr 16, 2023 |
LordRepz: My Redmi note 8 screen is bad. I changed it,now half of the screen is not responding to touch. Guys please are there take screens,also what's the current price of Redmi note 8 screen? try to buy the original screen .. |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by donforeign: 6:29pm On Apr 16, 2023 |
Ray07: Na vpn the kill am. how vpn tke dey kill battery ..na WA o lol |
Education › Re: Ugoji Chinenyenwa Pamela: Best Graduating Student UNN's Pharmacy Department by donforeign: 6:16pm On Apr 16, 2023 |
Congratulations.. greater heights |
Politics › Re: I Will Support Whomever Bello Picks As Successor - Adeyemi (throwback) by donforeign: 6:16pm On Apr 16, 2023 |
Use and smart |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Arsenal (2 - 2) On 16th April 2023 by donforeign: 2:51pm On Apr 16, 2023 |
prinsam30: pls be calming down u av won the EPL already wetin concern me if we win epl.. Dem wan pay me |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Arsenal (2 - 2) On 16th April 2023 by donforeign: 2:30pm On Apr 16, 2023 |
prinsam30: buh I never said I love ur club na, pls take it easy we no ask u sir |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Arsenal (2 - 2) On 16th April 2023 by donforeign: 2:23pm On Apr 16, 2023 |
Zimzy: Arsenal cool down ooo no be by scoring early goals ooo. no be Chelsea ur club dey play |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Arsenal (2 - 2) On 16th April 2023 by donforeign: 2:23pm On Apr 16, 2023 |
prinsam30: I'm a United fan through and through despite that I don't like assnall and I wouldn't want chitty to win this EPL, let's give the EPL cup to assnall, they deserve it, they av tried, they played good football not the kind of football 10 hang is experimenting with ghost and the rest of them at the moment, he has made his key players go injured and the rest, red carded.... up assnall abeg.... I doubt it if United will make top 4 with the way they are playing right now keep ur fake love to ur club |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Arsenal (2 - 2) On 16th April 2023 by donforeign: 2:22pm On Apr 16, 2023 |
Bjteensdes24: This Westham no even fi put up a good fight at all mtcheew! Sharp sharp things go follow Dem fight |
Christianity Etc › Re: David Ibiyeomie Gifts Pastor Salem Samson A House In Lekki by donforeign: 11:00am On Apr 16, 2023 |
Nice one |
Politics › Re: Imo: Athan Nneji Achonu (one-arm General) Emerges LP Guber Candidate by donforeign: 9:12am On Apr 16, 2023 |
Allardyce: Yes, same way Hope Uzodinma got to number 1 from number 4.  you finish work |
Jobs/Vacancies › Re: Festus Keyamo Reveals Number Of Nigerians Employed Under APC by donforeign: 2:36pm On Apr 15, 2023 |
This SANpaper wey no get sense |
Crime › Re: Human Traffickers Go Wild As Uk-based Madam Writes Shrine, Vows To Destroy Victi by donforeign: 12:13pm On Apr 15, 2023 |
Na normal thing na ...na business |
Celebrities › Re: Portable Mocks Dj Chicken After He Was Beaten Mercilessly (video) by donforeign: 11:37am On Apr 15, 2023 |
|
Celebrities › Re: Portable Mocks Dj Chicken After He Was Beaten Mercilessly (video) by donforeign: 11:37am On Apr 15, 2023 |
Ratty404: Dj Chicken is a member of Aiye cultist he can't identify him self just like portable was beaten.. ode you no know anything |
Celebrities › Re: Portable Mocks Dj Chicken After He Was Beaten Mercilessly (video) by donforeign: 11:36am On Apr 15, 2023 |
Bb |
Politics › Re: Why Is Sowore Always Attacking Peter Obi? by donforeign: 11:04am On Apr 15, 2023 |
orisa37: SOWORE IS MORE WORTHY OF SUPPORT FROM OBASANJO THAN OBI. more worthy in terms of what.. make sowore go try senate or local govenrment chairman |
Politics › Re: Why Is Sowore Always Attacking Peter Obi? by donforeign: 11:03am On Apr 15, 2023 |
Judolisco: u want sowore's campaign to be as big as people who have occupied public office and have stolen money arbi? D same reason why obi left d pdp was d same reason why sowore stopped supporting buhari, it was d same reason why Atiku left the APC... So no dey whitewash obi for here... Go another place oga quiet e, ur sowore na thief, where e for campaign? tell him he is not contesting for sug president... |
Politics › Re: Why Is Sowore Always Attacking Peter Obi? by donforeign: 8:16pm On Apr 14, 2023 |
Judolisco: Atiku brought buhari in too but obi was his vice in 2019...why una no dey think b4 una comment.... Was Peter obi not Atiku's vice in 2019....die all dis talk that sowore brought in buhari in 2015... Btw sowore and atiku who is more popular? Was money not contributed on twitter for Obi equally.. What will happen to all d money? did obi not campaign? Why sowore no dey ever campaign? Na to sit down for Twitter dey hate people, very CORNfused fool. Yeah obi was his vice, na obi or atiku bring buhari? Sowore started to do all this eye service d moment buhari n APC refused to give a positn.. sowore needs to start from local government chairman cos he's a clown |