|
|
|
|
Literature › Re: Twist Of Fate. by donielord(m): 12:36pm On Aug 01, 2018 |
purityval: Hi good morning guys, how y’all doing?
Sorry I have not being able to update recently, I have a lot on my plate lately. That not withstanding, I will update as soon as possible.
Jagugu88li I no get your time, this your conspiracy of subtle deniability is well noted.
Donielord I sight you. OLAFIMIX I am good bro just work and stuffs. baba bet why  |
|
Literature › Re: Twist Of Fate. by donielord(m): 1:51pm On Jul 31, 2018 |
Purityval where u dey na?? |
|
|
|
Literature › Re: Number 225 Katakata Street by donielord(m): 10:11am On Jul 29, 2018 |
Happi sunday oooo.
Make i go wash my own plate wey i go take kolet my own share of the update 1 Like |
|
|
|
|
|
Jokes Etc › Re: Show us how good and creative you are with your use of words... Fun all the way by donielord(m): 1:46pm On Jul 27, 2018 |
abeg make una come start with my last word. |
Literature › Re: Twist Of Fate. by donielord(m): 10:47am On Jul 27, 2018 |
skubido: oluwa ooo,, Lydia dey David aoz ooo, and Rose dey go back there,,, chai, make David and Lydia no go do anyhow sha ooo
God go punish Lydia ooo.
OP tanks a lot the update. I trust David na; the guy geh manners e no fit do anytin with Lydia. I trust Rose self she go understand if she meet them |
Literature › Re: Twist Of Fate. by donielord(m): 10:42am On Jul 27, 2018 |
purityval: E don shoow bro, how you dey? baba i just dey nii ooo. Na u no give person wetin dey totori person na, all the same, thanks for the update. |
Literature › Re: Twist Of Fate. by donielord(m): 8:37am On Jul 27, 2018 |
purityval: Wifey ?
Jagugu88li come and clear the air here biko.... I don't want a story of shoot bird mama fly. Make person no come possess my possession. you no go update abii  |
|
|
|
Jokes Etc › Re: Show us how good and creative you are with your use of words... Fun all the way by donielord(m): 3:45pm On Jul 24, 2018 |
Think like a queen. A queen is not
afraid to fail. Failure is another
steppingstone to greatness. |
Literature › Re: Twist Of Fate. by donielord(m): 8:40am On Jul 24, 2018 |
|
|
Literature › Re: Twist Of Fate. by donielord(m): 2:08pm On Jul 23, 2018 |
purityval: Las Las we all go dey alright. amen o booda. This one that lydia is now a 'SNIPER', hope she will not spoil show with her BEST SHOT shaa  |
Jokes Etc › Re: 21 Pictures Nigerian Money Lenders Can Relate To! by donielord(m): 9:49am On Jul 23, 2018 |
hmmmmn |
Literature › Re: Twist Of Fate. by donielord(m): 7:58am On Jul 23, 2018 |
purityval you no say u be boss  . Abeg come update |
Literature › Re: Twist Of Fate. by donielord(m): 7:57am On Jul 23, 2018 |
purityval you no say u be boss :8 . Abeg come update |
|
Literature › Re: Number 225 Katakata Street by donielord(m): 7:44am On Jul 23, 2018 |
Good Gawd  Oga centino made me (donie) nurse josephine's rich Boyfriend. Centino thanks ooo. This last update dey sweet ma belle die!!!. Thanks man, one crates of beer for u bro!!! 3 Likes 1 Share |