Donleo92's Posts
Nairaland Forum › Donleo92's Profile › Donleo92's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 110 pages)
Then Oga tell him to reduce the tax... Make person no kpai ![]() |
These onces one use speed boat goat fight submarines and aircraft carriers ![]() Choiiii.... Wahala no dey finish, just one kabooooooooooom, them don disappear from face of the earth ![]() And when that happens, the Islamic terrorist go come out to lieeeee say na drawings, say their main boat dey underground ![]() |
Na Nigerian newspaper way they surulere be your own source ![]() When it comes to world politics, abeg make Nigeria shift go one side ![]() |
Iran can only bark ![]() And their supporters can only propagate nonsensical propaganda ![]() Iran have like 8 leaders, all calling and begging America to start discussion and negotiation with them ![]() Infact, all of them are all claiming to hold superior power and control over others ![]() Na their the inhouse fighting don start ![]() |
That girl really get courage oooh ![]() No be all girls fit do stuffs like that oh. E be like waytin the pastor do am really vex am ![]() That's why it's advised that pastors should be married ![]() |
Na who dey see money to buy egg on a steady go dey worry about this ones ![]() |
So them they fear to dieeeeee to ![]() I thought Putin got like 10 lives ![]() |
Democrats are worst than terrorists ![]() You can take that to the bank... They got same mindset as the Iranian regime ![]() No wonder HUSSIEN OBAMA gave i-ran billions of dollars during his time as president |
I sure say una intentionally leak the video ![]() |
They did it to him as well |
Lordly13:Terrorist sympathizer and propaganda na 5&6 |
Sorry tooo the workers... Na one of the challenges of every business ![]() |
And they would leave their go...forsaken country, and come to America to do fraud ![]() And guess the party their love entering DEMOCRATS ![]() |
By approving Jagaban borrowing right ![]() My man ![]() |
See as e sweet una to call pastor Jerry Eze ![]() But God put una to shampoo ![]() I don dey get believe say, if you are a successful igbo person, the government would try as much as possible to bring you down ![]() |
Una too like to they celebrate America fall ![]() But the truth, is that America can't fall ![]() It's a superpower country with God's backing |
Lithiumite:So at the end of the contract or building, the common man would return to the state of unemployment and the local food vendor would have to relocate and start looking for another government project site baa ![]() The color of your problem is green, I know that but problem of your color is what I don't know ![]() So after the project, everybody go chop the one way you make, and wait for another one.... And don't forget you are gonna be taxed like crazy ![]() |
Can Jagaban go?? ![]() Maybe he can ![]() Through his wife and seyi ![]() |
Common man no dey see the effect ![]() |
Them hold Iran for blokos ![]() You see this check mate trump do for this STRAIT ehn, that's how to win without firing a shot ![]() Iran felt they own the strait, now America is telling them that that's an illusion ![]() We ownnnnnnnnn you and the strait ![]() |
No body will call Ukraine a super power for been able to hold Russia for close to 4 years ![]() ![]() |
Them dey use us they play for Nigeria too much ![]() I never see any no...rth......man way by nnpc boss way them persecute ![]() But if you be from ss and se, come see law in action One Nigeria indeed ![]() Case of former justice Walter O ![]() |
USA na una mate baaa ![]() I JUST LAUGH PEOPLE COMPARING IRAN OR SAYING NIGERIA SHOULD BE LIKE IRAN ![]() See USA hold Iran for blokos on choke hold . Iran block Internet access ![]() Why?? Them no won make we see the true destruction and suffering ongoing ![]() And they is every likely hood that the route will be kabooooooooooomed soonest. I trust Israel, them no go gree for that one ![]() The new route now, is expensive and more dangerous and it's still on paper work. ![]() |
Guy it's better to trek or better still jump keke ![]() |
Ola9ja23:They whine yourself ![]() Over 1 million displaced in borno and thousands kpaied in Nigeria as a result of Islamic terrorist ![]() Make we dey |
Hope people no go shout genocide when Israel retaliate. Israel no send that parable of if them slap you for left cheek, you turn right cheek give the person ..Waytin Israel know na, if them slap you for right cheek, you use cutlass cut the person hand. ![]() Make God judge when we reach heaven ![]() |
And without America, Europe might be speaking German or probably Russia ![]() Make we they play ![]() |
You wake up write post on how you won take assassinate your president ![]() Ex CIA director ![]() This guy fit dey sell intelligence to Russia and even China, can't be trusted ![]() Me way no like buhari, for once I did not wish him death on public space ![]() Even when him kpai self, I still wish am, rest in Peace ![]() And you are wishing the Greatest president the USA has ever had for a decade death, You must be silly ![]() Abeg no death shall befall Donald Trump the holder of Iranian leaders blokos ![]() |
ResearchHedge22:Make them pass with the crude oil na. The crude oil and its carrier na sorry be him name ![]() Na straight to hell fire straight ![]() Kabooooooooooom ![]() |
You won give some people heart attack ![]() |
Una go just sit down dey whine una self ![]() No be only corridor na balcony ![]() |






