Donleo92's Posts
Nairaland Forum › Donleo92's Profile › Donleo92's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 110 pages)
Oga your propaganda no go propagate oooh ![]() Show us when their leader, make such statements |
insidelife22:Abeg epp me ask am oh ![]() |
So far say na you post am, I know say na lieeeeee ![]() Propaganda must propagate suppose be your middle name ![]() |
mayor1814:You head dey the game |
Because of this guy, I dey like watch wrestling now ![]() The guy big oooh. If him and kiss Daniel bouncer fight, I wonder who go win? ![]() |
mayor1814:That mission was class above class. Heads up the the American military |
It's propaganda ooooooh😂😂😂😂😂 Iran the superpower is winning the warrrrr, and we can see it ![]() No worry, before Iran go recover, e go take them like 15years ![]() And by that time, other nations don move ahead quickly ![]() |
Abeg give them green light ![]() Israel don gather enough Intel, and the bombs are waiting ![]() Make Iran just do anyhow, make them see anyhow ![]() |
safarifarms:The REGIME is fighting themselves within ![]() They are confused ewo le wo ![]() Them for no release na, make trump use that one enter them..... ![]() The blockage has been blockage ![]() Very soon I see them changing that strait, to strait of Donald ![]() |
Watch as propagandists go talk say na AI ![]() Or better still, them go start to they talk say America is after their oil ![]() And if you check those way they talk am, their communities no even get Palm oil ![]() Iran is currently under siege, and it will destroy from within ![]() CIA THEY INSIDE THE REGIME, AND THEY ARE GIVING AMERICA A HINT ![]() |
So far na tooooooooo destroy the evil devilish regime of Iran, it's a welcome development .Bomb them ![]() |
DomPerignon: You mu mu oooh ![]() I be confarm rivers boy. Waytin concern my statement with your aso rock |
Who be this one's ![]() Do we have CAN or MAN... This one's should go and find jobs and do |
That's the fear of the Iranian devilish regime have for Trump... Forget all this their yeye propagandist way full nairaland, nothing come out ![]() |
All of una propaganda this terrorist no go work...... Why na only America una dey attack ![]() Make una attack Israel see na ![]() Make Iran throw missiles enter Israel now ![]() Make we see |
When them call you in for questioning, hope you know say Allah hu akbar no go save you @ op |
The way them sack this guy ehn ![]() You go feel say na him, be the number one problem of Nigeria ![]() Tinubu don look for who to shift blame on, sharp one ![]() |
Soldier come soldier goooooo ![]() Barrack still remains, ![]() Plenty people been support Atiku and obi before, but now, them don decamp ![]() Nothing new, 😔 |
You think you are doing me?? ![]() You are doing yourself with this propaganda ![]() It goes no wia ![]() |
That's the President of the United States of America ![]() Slayer of Terrorist leaders ![]() |
No be only new card ![]() Na king and bishop them get ![]() Mu mu terrorist them ![]() Them Israel checkmate you by kpaing your yeye supreme leader ![]() America still checkmate you by blocking the strait way you feel say you get ![]() No be only new card, na new cable una get |
The Pope wouldn't say anything now oh ![]() Feminist and their co wouldn't see anything wrong with this oooh. Lovers of Palestinians women and children are blind to this ![]() Nairaland propagandists and terrorist sympathizer are now deaf and du...mb ![]() Make the kaboooooooooooming begin joo, this Iran don too make mouth ![]() |
This your mu mu propaganda no fit sell ![]() Use another thing ![]() |
And mine is April 21 but I don't roll with Nazist ![]() |
America is just trying to be the big one here ![]() Make America just hands over to Israel make Israel just take up this matter, and watch as Iran go come negotiating with full speed ![]() Israel no send this terrorist Papa ![]() |
I love this game of cat and mouse ![]() Who first taya na mu mu ![]() Make Iran no shaa talk genocide ooh, I no go like hear that word ![]() |
We don't hate them oooh ![]() Propaganda no go work |
I like as Iran don they win the war now ooooh ![]() Una go hype this people to destruction because of una hatred for America ![]() Anyway, na Donald Trump they in power ![]() I laugh Iran |
Iran is all bark, but no bite ![]() Make them go collect their vessel if them get mind ![]() |
Mumuismumu:Of a truth wisdom is running after you ![]() |
Americans knows that , even the world ![]() But trust terrorist and their sympathizers to be angry with this ![]() Calling Israel a Jewish nation and that America shouldn't have any business with them ![]() |
Them don they bend one by one ![]() Trump no send anybody papa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 110 pages)





