Donleo92's Posts
Nairaland Forum › Donleo92's Profile › Donleo92's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 110 pages)
It wasn't hit oh ![]() Terrorist sympathizer ![]() The missiles were intercepted |
I no fit renovate another person house ![]() If he pass painting count me out .I remember my guy way put POP for another man house ![]() Na that time the landlord know say him house really fine like that ![]() Before 6 months rent increment ![]() |
Ebenezer2021:You take am out of my mouth, Because I know Nigerian army no fit try this kind thing ![]() |
Mirasteel:I no mumu oooh!!! I just say make I ask, Nigeria army sabi take another man glory |
See I love mother Russia ![]() But when it comes to lethal weapons forget, Americans weapon are cool, especially that M16 assault rifle!!! The thing, just dey flexible for hand and nothing like jaming when trying to reload ![]() |
Una sure say no be rival boko haram clash ![]() Army won come take glory ![]() E no they hard them ![]() |
Na killa man him be ![]() When police will come for him, watch him claim innocent |
Not chest beaters and noise makers ![]() |
Na we dey do ourselves I swear, As southerners, the way we parade our own ehnnn.... But I have never seen a northerner paraded like this before. They are always respected even when they are been arrested. Anyway, SAY NO TO CRIME ![]() |
Kudos the them!!! NNAMDI KALU is a true hero. ![]() Not a fan of his, but that man got balls of steel ![]() |
We have been hearing same story since the creation of Nigeria ![]() |
E be like lotto baaa ![]() Very risky investment with no certain future ![]() |
But we all know that is true ![]() No matter how you deny it ![]() Why I am supporting Tinubu is because no other candidate is better than him currently |
Make them rest kwanu..... ![]() Haba!!!! Person just dey kpai kpai you, na just mouth you just they make. ![]() Una go finish oooooh..... ![]() Nobody go come to una aid ooooh!!! Make una rest |
If say this ancestor na Nigerian na your friends for tell you baa ![]() But based on say na oyibo, me and you know say na because of the dollars, that's why the height no matter .Na we dey do our self ![]() |
Nonsense talk from all these governors from PDP ![]() |
WiseBizInvestor:Saving it for there personal use and during time they wouldn't be relevant anymore |
Yessssssssssssss ooooh!!! ![]() This table una dey shake, make we kukuma break am finish ![]() |
When the landlord sue you now, you go talk say na devil ![]() Hope say you get evidence ![]() E dey easy to spoil people hard work |
God help us in these country, I wonder what most governors will campaign with ![]() Like like anybody in power is just fighting for his personal interest!!!! Once you just enter that sit, na for your pocket you go just start to they fight for ![]() Nigeria no suppose get one president, I swear, the country toooooooo complex ![]() |
So what should we do ![]() Oga it's a family thing ![]() Let the emir and sultan issue a statement that the terrorist with all dieee painful death and watch it stop. I don't care ![]() |
It will be conclusive sir!!! With all due respect sir, Comot mouth for prophecy ![]() |
motayoayinde:Just like your terrorist leader ![]() Them don kpai am ![]() Infact them kpai kpai am waytin no good ![]() |
Fekumzi123:The thing pain me, he come be like say, I no no waytin I dey talk ![]() |
motayoayinde:He was in a coffee shop. Or better still you can go to the headquarters of IDF IF HE SURE FOR YOU ![]() |
Why has no protest been seen in the street of kano and even Abuja concerning the killings in the north?? ![]() Abi na middle east be the head office of Nigeria? ![]() I haven't seen an imam or the Muslim protesting about the bombing oh |
Am happy that the people saying Iran is winning is silent now ![]() If I want to buy a weapon, I will definitely be patronizing Israel weapons ![]() Why? Because it is battle tested!!!! ![]() And it sends people to meet their makers.. |
This country just full of scammers ![]() No wonder fuel way I buy no last ![]() And person just dey tell me say I dey overreact I need show the person this video |
simpleseyi:No I they breathe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 110 pages)






