NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:35am On Oct 21, 2015 |
donasere: Na wetin dem suppose do be dat.....
But well dis is naija! 
Make dem dey there o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:33am On Oct 21, 2015 |
itoski: I see truly u hate me.....U dne see fish as pet before where end up not getting head cut off  Bet why you the do like this na  Why I go hate you? So I cannor tell you reality again? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:32am On Oct 21, 2015 |
KingJB: You go dey kitchen
Ade go b pltn leader
 You na Obituary services - OBS 
Bet you go d still go parade... Bet I go dey too busy for kitchen...
So no need for parade  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:31am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:30am On Oct 21, 2015 |
donasere: Leave dem!!!.......dey kno dey got nothing else to offer...
Aw 9 no go get 1 goal since 2012 and no be say hin go injury.. 
If way dey ba... Na serious grass roots stars for the play for eagles o...
Small small boys for street wey the play ball daily.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:29am On Oct 21, 2015 |
daramolad: Na sambisa dem post me to. Ooo You don check abi

Pls greet your neighbor Shekau  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:25am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:23am On Oct 21, 2015 |
Sanchez01: Ooops! Thought that was alternate moniker? Sorry I goofed *covers face* Lol  How are you bruh? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:23am On Oct 21, 2015 |
itoski: Agent ke....I can only be d head Of iced fish  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:22am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Who dey tell you that kind lies nah? See me running to Ondo! Check ww.north das all

You go see your name for there  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:21am On Oct 21, 2015 |
donasere: Shey doz ones wey dey retire like say dem be nasri and Paul scholes? Lol 
Coded guy 
You go see peeps go the retire at 28  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:19am On Oct 21, 2015 |
dossylvanus: O boy anyhow jare. Make dem shaa dey score. Na true jor  After all... Nothing like age detection machine  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:16am On Oct 21, 2015 |
Olurote: See as people con plenty for house this morning. 38guests?! Well, in the name of 2el, haywire1, keribaby, Aare01, mistabiola, olurote, geezy3, ademasta, lifeisghud, donpsymon and other people who have been making this thread lively, I welcome you. May you all get deployed to your preferred states. Olurote  Long time o  How are you? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:14am On Oct 21, 2015 |
itoski: No let dos Russians hear o..because dem they find where to test their gadgets You be them agent  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:13am On Oct 21, 2015 |
donasere: Am really proud of those boiz at the under 17 world cup doe!
5 is a huge number....... Thats how you wee be calling your elders boys  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:13am On Oct 21, 2015 |
Sanchez01: The crowd in here is enough to create anxiety. Imagine me refreshing Nairaland like it's Flashscore. People barely slept over this issue. Elmisti has refused to sell, Haywire1 has refused to carry on with the state of deployment task, 2el no gree do countdown today. Keribaby and Sammie refused to recognise the place of e-booing and ghosting has been taken to a whole new level.
Dejt4u seems to be missing in the crowd, DonPsymon can't even remember his Silverback theatrics . Everyone has become gentle all of a sudden.
#iWeak No be me be silver back na  Na dossylvanus  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:09am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:07am On Oct 21, 2015 |
itoski: no...am just a Peace fighter  With ISIS  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:07am On Oct 21, 2015 |
donasere: Nothing new I suppose! I'd say yes... But you already know  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:06am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:03am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:01am On Oct 21, 2015 |
itoski: Baba u forget say govt teachers no dey go work  Government ke?
Na private school get you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:00am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:54am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:54am On Oct 21, 2015 |
itoski: My name no fit pop out from there....The NORTH knows well to reject me....Mistabiola can confirm  All this grammar... Na teach you go still teach  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:53am On Oct 21, 2015 |
donasere: Lol
No worry na smile and laughter get us!! I see it too....
*excuses himself*
Lemme check dashboard  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:52am On Oct 21, 2015 |
itoski: Boss DAT go be double wahala for dem ooo....because dem Neva fit deal wit DAT Mr Shekau finish not to tall of itoski I said it! I knew you're a terrorist  Bet that's none of ma bizness  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:51am On Oct 21, 2015 |
theSpark: No be government agency? I sabi their ways. It's possible they're still sweeping the computer room or the IT guy is stuck in traffic somewhere around AYA.
This thing na from 9am e fit start. If it starts today  Bet they uploaded the reg link around 8am  Them no even get human sympathy  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:50am On Oct 21, 2015 |
mistabiola: ★★★ See hin potbelly..
Omo sokoto 
★★★~ ©Mistabiola®  Bet why  I no get pot belly na *draws closer* This 1 wey you be the second person wey don tell me say na Sokoto dem throw me go  Lemme do small prayer... So that it'll change o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:48am On Oct 21, 2015 |
donasere: Lol!!!
Nigerians don't think that way.....
Ehn keribaby's prophet bin stamp dat haywire list na.....
And elmisti carry d list go do the needful!
Plus dg was here doing the needful Apparently he has a deal with s'eun. That awkward moment when I share this post after we've seen our states of deployment  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:47am On Oct 21, 2015 |
itoski: One man say ur DG need hold Press conference to tell dem Y keribaby go Akwa Ibom and Donpsymon was giving Maiduguri cos he told me I should be his maid Lol baba  I the give you Borno you the vex  Na Yobe you go fes get... When you try redeploy... You go end for Adamawa  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:46am On Oct 21, 2015 |
|