DonPsymon's Posts
Nairaland Forum › DonPsymon's Profile › DonPsymon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 122 pages)
itoski:See why I d say you mumu ba? Person the ask you something... You the shift am come d person side ![]() |
ademasta:Gay go full una class o ![]() |
theSpark:Its all lies bro! No truth there... ![]() |
itoski:Even your underage 1s wey still dey secondary school? |
itoski:I no send small sef ![]() ![]() That CUL poo the bore me now sef TBH ![]() |
mistabiola:Me Fear ![]() I no the fear anybody o... Its just I respect myself a lot to ignore certain folks ![]() |
itoski:I believed that poo before... But with this ish that happened today, I don't believe their sh*t again ![]() |
shawwal1:So the daddy no know before say e get something like 'protocol' abi? ![]() |
itoski:That awkward moment when out of 2k folks in your camp... Na only 2hundred be babes *tears* |
shawwal1:Padi mi I never see o... The thunder that wee faya NYSC is warming up ![]() |
itoski:Naija peeps the use every opportunity turn celeb... Shey he don d trend for twitter? |
itoski:Because you don win 1 UCL match... Why you no go talk ![]() Yeye man ![]() |
mistabiola:Bet A15 were many too...! And considering the time frame, you'll think they should be ready! |
2el:Thought you were a guy tho ![]() |
itoski:Ehn... You na my padi na ![]() Like arsenal win yesterday... I saw it clearly that we'll go to the same camp ![]() We go d argue football 247... So be careful what you wish for me ![]() |
theSpark:Mistabiola get boo na... Make we give itoski ![]() |
sholiyz:Na ghost mode folks dey anxious pas na ![]() As dem d only read... Dem no d reply or comment... We wey d comment, we no d get time read some things. ![]() |
2el ![]() So you be female all this while ![]() ![]() Thespark! Oya ![]() |
KeriBaby:Peeps on here lack chill sha ![]() They'll make your heart beat so fast you'll think you just done with sprinting ![]() |
sholiyz:The thing jes kill anxiety... Peeps like me I no d hurry to see again sef |
KeriBaby:Yeah... I may not come on nairaland tomoro ![]() Will jes watch a seasonal movie all through the day so I'll check on friday ![]() ![]() |
sholiyz: ![]() You no know say the time wey dem give to print, small pas the 1 wey dem give to reg ![]() |
theSpark:Dey dere... Till you see say you don d slack ... No energy... You begin take Alomo and Burantashi ![]() Na then you go know. |
Another land for Goodyboo My e boo of life... |
Champions league for dey tomoro too ![]() It'd have come in handy in case NYSC didn't upload their alpha ![]() |
haywire1:Those punks for kubwa still d feel themselves ![]() |
theSpark:Ashawo ![]() Try and marry ![]() You wey old you still be bachelor ![]() |
donasere:Some peeps just can't stop amusing me ![]() Peeps the shout say make we chill for CUL Dem no knw say if nysc no release that thing tomoro and dem release am on friday *Deadline go still be monday *Traffic for their site go too much as e go be only 3 days including sunday for peeps to print *Peeps no go get time arrange well for travel as instead of making traveling arrangements, na CUL some folks go the hustle. *+ folks wey never collect for school nko ![]() *imagine over 200k CMs printing CUL in 3- 4 days smh ![]() |
Are we gonna make 100 pages today or wha ![]() |
Walspring:The lord is our strength my broda ![]() If dem like am or not them go release am... Nobody can change our destiny o... What will be will be. |
mistabiola: ![]() Bro, Its not funny at all... To think I felt they'd correct the mistakes they made with A15... This country no ready go anywhere o... We're at a total stand still ![]() What's the need for that timetable then? Sad thing is, them no fit even give us reasons wey make dem never upload those letters. They had 2weeks! 2weeks from online registration deadline but dem no still do anything them d do now. ![]() |



Fear 