NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:45am On Oct 21, 2015 |
umbrochi: check ur email ooo... this is not a joke.
those posted to lagos has started receiving their cul.
check your e-mail. 4 real. Smh
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:44am On Oct 21, 2015 |
itoski: Survey ke ...I no see anytin like DAT o...na Di's tin go make corpers riot  No worry  When you enter Borno you go know how fa... You go begin fear public gathering  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:42am On Oct 21, 2015 |
theSpark: *welcomes him to the vip*
I'm surprised too. I've been at the executive wing of this thread since morning. Don't mind them  Slow mofos  They prolly upload it by 8am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:41am On Oct 21, 2015 |
donasere: **hands him a cup of fresh coffee**
You kno we are in naija na....
D guy meant to authorize upload is at home or prolly stuck in hold up en route his kids school!.....
Plus I heard here in nigeria a new day starts by 8am and not 12am... Don't mind them... Instead wey dem go upload that thing by 12am So that serious folks go quick print their own, so dat traffic go reduce for their site... Dem no gree  Bet come o Why I jes the get feeling say dem gimme my first choice  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:38am On Oct 21, 2015 |
itoski:
go check nysc portal...dem say if u posted to Borno no camping for u....U go do urs from home but ur pay go dey flow in to ur account... Lol  And you the believe? Jes like you believe self deployment? So you no hear say na survey before  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:38am On Oct 21, 2015 |
kmute: Better late dan neva, @least its bin a warm welcom here. In less than five I made five. @Spenca @Blessedgurl @Donpsymon @Reflections @Elebiju @still counting Feel free! Mingle! And expect everything... + we have cray peeps on here so take note |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:37am On Oct 21, 2015 |
KingJB: Kikikikikikiki....so na true say na Osun grove you go serve? 
Good luck chum The act up like say your mind no the tell you say na there you the go na 
Its a mara of some hours
You go begin cc me say I tell you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:35am On Oct 21, 2015 |
donasere: I swear.....dem wan give members space...Abeg make we. Move go vip dis pipu no go kii person!... *walks to VIP section* Bet why these peeps never upload this link na  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:27am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:26am On Oct 21, 2015 |
kmute: I guess I was shy....lol (those who know me know dat was a lie)
Truth, I was kinda bizi, I know wat it takes to follo up on threads like dis. So ghost mode was d eazi way out 4 me
Buh yet u can't remain low for too long. Even 2pac fit surface somday Ehn... So you no come busy today eh   That's how you'd have made friends if you started earlier. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:24am On Oct 21, 2015 |
donasere: Donpsymon aw fa? Aw ur nyt!
Omo see crowd ooo!!!
Where dose omo onile sef?
elmisti abeg come oooo!!!.....come make money sell berra weed give dis pipu wiith hbp
Haywire1 abeg come mess wit pipu emotions
Ademasta come look! B15 briidge oooo! E dey shake strength of materials.....stress/strain exceeded!
Chimajii carry key come sharp sharp!!
Choi! Baba I sleep well o  + all these peeps wey the peep tey tey... Na them decide come full house today  No ventilation sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:21am On Oct 21, 2015 |
itoski: Hope ur heart no dey tell u same  Apparently e d tell me o  E d tell me say dem carry you go Borno  As you be my friend I the feel for you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:19am On Oct 21, 2015 |
KingJB: Me do parade for sawkato ..... Wey obs dey wait me for ipaja  *shocked* OBituary Services  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:17am On Oct 21, 2015 |
seun305: Wait I'm coming *mutters* All these Borno corpers no the ever wan behave  Be like the radioactive material dem the inhale the take over their brain  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:15am On Oct 21, 2015 |
RemyMartins: Legend of The Callup.
The wait continues........ I just dey dream dey wake up.
DonPsymon, haywire1, Keribaby, omitooguns and all that kept watch for the passover I greet oh Apparent reaction to weed and alcohol  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:14am On Oct 21, 2015 |
KingJB: Donpsymon...
Kai...welcum to sawkato  Shey you saw me in your dreams why you were doing parade there? Ehn? Don't worry... That's how people dream of me o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:12am On Oct 21, 2015 |
itoski: Baba e go good for some pips to take elmisti product o...so as dem check even if na bad state body go just dey sweet dem say na d best state  Come hia  You this boy  So you the use style tell me say na bad state you want make dem throw me go eh? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:06am On Oct 21, 2015 |
kmute: Ok, true confessions. I've bin following dis thread since its inception. Stayed on d low, ghost mode! Onbehalf of all of us who's bin in d closet I say thank u to all of ya who's bin informative keeping this thread alive when pple like us stayed back, learn and watch. Its bin a pleasure! I hope we see in camp. Jah bless! One luv! Welcome on board bro  Bet were you scared of commenting or wha  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:03am On Oct 21, 2015 |
Make I wait till dem upload that link before I go this cafe or wetin  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:14am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: thanks hun.I sure will *perks her* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:14am On Oct 21, 2015 |
mistabiola: ★★★lol
Makawhy?
★★★~ ©Mistabiola®  I no know for you na  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:17am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:12am On Oct 21, 2015 |
aduku1: nothing on dashboard You mean you didn't even see that man that sells suya  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:10am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: twas OK and will be better
I wish u d best as u check ur dashboard today Yeah.. you too, you deserve it 
Just make sure you PM me as soon as you check... I'll PM you first...
You may be the person that brings the news on here  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:08am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: Donpsymon is my e-boo.
irreplaceable They're jes pulling ya legs dear  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:03am On Oct 21, 2015 |
21st  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:02am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: thanks boo
you remain d best. *perks her*
How's was your day? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:01am On Oct 21, 2015 |
seun305: Wats strong with u?  Why you tag plenty people like that 
You no even bring CUL news  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:49pm On Oct 20, 2015 |
seun305: Olami90
Keribaby
Gazaliah
Sammie2310
Annybens1993
Donpsymon
Walspring et al
Una well done o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:48pm On Oct 20, 2015 |
RemyMartins: See DonPsymon and Haywire1 Make I jes say...
As I d wait CUL for here so...
I no dey cray mode...

So na your lucky day. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:39pm On Oct 20, 2015 |
KeriBaby: Ah camp still far na Now na camp things go sure pas 
But if the movie make mad sense...
I fit buy watch sha.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:26pm On Oct 20, 2015 |
KeriBaby:
Go grab a copy my friend And watch in camp  |