NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:47pm On Sep 06, 2015 |
shawwal1: And nice babes too
Especially those using Doo-shima for their names
Lol Benue guys n babes na number 1 ask 2baba he'll tell us more no b so?  Na soooo my broda  You too mussshh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:03pm On Sep 06, 2015 |
Harinholar: ...Na my state ooo...nd we be padi self.. .No state allowance nd datz d final...#smile# Osun doesn't pay? *ports to Cross river* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:58pm On Sep 06, 2015 |
ernesterioo: Depends on where u re posted to, if you in town, just prepare 25k to 30k for a very good room, but in d village, 12 or 15k wud settle it and u can even pay it twice, depends on ur rapport with d landlord, benue is cool bro, if u dont like food abeg i use God beg u , no come ooo, Lol that's my state bruh  Na only food we sabi for here... No money - plenty food. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:53pm On Sep 06, 2015 |
Harinholar: Lols...wish 2 know where u go land last....Can't wait....quote author=bharkarh post=37725278]see problem of choice dey worry olofus o. I have flair for teaching though. But I need a state with good pay and low cost of living. How much Benue state dey pay sef? Any idea? Benue nor d pay shi shi... But you'll love it on here. Low cost of living - Check Plenty food - Check Accommodating peeps - Check Only problem you'll have is the weather... Too much sun, too much rain, too much everything.... Benue's kul |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:49pm On Sep 06, 2015 |
benebaby77: Hmmmm,
You meant that you paid Sodiqyinka 10K to regularise it for, yours and your galfrend? hmmmm, I'm very sure you were not the only one
Yet you didn't see any update till now, and your galfrend inclusive? I think it is suffice for me to say he didn't do anything. Cos the likes of jemimaa01, Kogistan and co that did it then saw the change.
You sent him a scratch card which you bought for 1.5K and he sent you the administrative copy? Did he have a contact in Jamb as well? Why was it that it was only him that could print it not you? And yet still showing no admission given yet! Why couldn't you print it yourself or your galfrend... Bro, I need not to tell you that the administrative copy was forged.
Your name came out in black and white when it still showing no admission given yet? He misinformed us about regularisation and we fell for it cos no one want to stay at home. And he had made us to believe he knew everything about NYSC *opens eyes wider* Shawwal1 I'm disappointed  So all these happened and you couldn't even tell a bro? WTF? To think I kept asking for the dude thinking he'd be of assistance and all... *faints* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:41pm On Sep 06, 2015 |
Xzbit91: congrats! God bless batch B'15 !! Yeah! Cheers! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:40pm On Sep 06, 2015 |
Xzbit91: xup? I dont comment much on nairaland, i only enjoy other peoples comments and i'm more frequent in sport section, i only started visiting this section upon graduation. No be only u waka come oo oga Broda mi that's good to know  Na BSU o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:38pm On Sep 06, 2015 |
Beamborla: Before weekend. I've got no particular day in mind.
When do you intend to register?
Where is my Gazaliah Tuesday 
The fear of stream 2 is the beginning of wisdom
Iyaf taya. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:21am On Sep 06, 2015 |
Beamborla: Lol... Make I catch myself say I dey fry garri.
Na aproko carry me go there  Lol 
When are you registering online? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:50am On Sep 06, 2015 |
hilsocial: I ve my reasons for each state i mentioned. Everyone has a reason though.
Hopefully we all get the states we want. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:49am On Sep 06, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:46am On Sep 06, 2015 |
haywire1: Check this out, d driver is on point. Good to go 
# I'll do mine at the cafe tho. Can't stress my self too much. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:51pm On Sep 05, 2015 |
Olami90: I chose to pick somwia not so close to my area and I was told som pple don come inform dem. I jst dey talk am sey if dose pple go show up plenty dat day, na to use d influence sey I don com bfor.
D place I saw online dat is close to my area, dem dey act like gbewudani nd ah no rilly trust dia way. Even me too o... Place I saw no be here. Might go to a reliable cafe I trust sha. But tuesday fit work out for me ma. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:47pm On Sep 05, 2015 |
Xzbit91: Name: xzbit91
loc: Makurdi
inst: uniagric mkd
prefered state: Delta
cc: Physika Wey you dey since
Na even U.A you go  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:44pm On Sep 05, 2015 |
Beamborla: How una take dey hear all these things
I no dey hear anything Na... Na rumor yet tho...
Dear... Where have you been?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:42pm On Sep 05, 2015 |
Xzbit91
Thought I was the only person from Benue on here...
 I come the think say na only me waka come.
Where you dey sef and why I no d notice you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:38pm On Sep 05, 2015 |
hilsocial: My last choice if Enugu, Abj or Cross Rivers no work. You jes the choose states wey must dey overpopulated |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:28pm On Sep 05, 2015 |
elmisti: Rara oo, I refuse to serve ayanma ( ayima ) my product....I no knw wetin devil do am wey he wnt make God punish am....hin eyes go open wen devil first am enta heaven Hilarious   Make I buy coke for am... *opens and closes door* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:23pm On Sep 05, 2015 |
hilsocial: Actually, i mind my biz and i dont look for troubles. Unless pple dia just look for troubles anyhow of which i will try to avoid until i get my time to shine. Even in cool Enugu here if u dont shine ur eyes well u go see hot Enugu. You sef the hustle AKS  Seems every1 on has either Akwa ibom, Enugu or Lag as prefered state o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:15pm On Sep 05, 2015 |
Ayima: Evening ladies and gentlemen, Ayima is finally good to go!!!!!!!!!!!!!! God punish devil.
cc Hilsocial 2el Whizqueen Babatawa Stancity Gazaliah Kbs468 Sydneyboss Deracathy Physika Jemimaa01 majidyusuf Ademasta Iykebest1 ifeanyija Donpsymon Thespark Haliluck Allsmyles Dubylhover Sambest2 Shawwal1 Hadassaheke Idee91 Rmfunky dossylvanus Chikaodili345 Goldeone Horladmejy ayima Annybens1993 Beamborla Kogistan Sugarcoated Venom104 haywire1 kunlesufyan Starlight101 Harinholar Aare2050 muhyideenabdul Elmisti omitooguns Armynu Eseohe23 Dolafunmi Olami90 Hardeywhummie Ademasta Naughtylagosguy Princeparix Emlina Olami90 Ekeneluvsu Electronzeez Estyble Kunle106 Lagusta Nikkyzeee Sinbad2 Wamenzy Chimajii Kingdamzy Adakoleagbenu Donxab Roqrule04 Chinweukamaka Mistersle3m Ifeanyija StarryV Marcelinho Orgyplanner Orlahtohbad Now wey your issue don dey solved, shey we fit take style hear word abi? Elmisti give baba osogbo for there... make he clear head  Congratulations bruh! Cheers! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:13pm On Sep 05, 2015 |
Akerry: new ke?
just to say helloo to you guys. *in MI's voice*
Na you be correct guy  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:11pm On Sep 05, 2015 |
Olami90: Baba nla, no two way about it. Na cafe sure pass. Dnt forget dis guys av all d tools required to execute it. They av bin doin it bfor.
Me ah don go pick place wey I wan do am. Told dem if pple go plenty lasan, no story o. Me ah I don pick no alredy. Na deal  Ogbeni wait... Dem d give number for the cafe?... You mean say people don too full there  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:08pm On Sep 05, 2015 |
Olami90: Hahahahaha . Lol @ carrying mad pple here enta..so u sef knw?
Omo oshi!!!
Cc: donPsymon Ogbeni no kill me 
Na who the sell weed the call person mad  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:00pm On Sep 05, 2015 |
Aare2050: donpsymon
take it all. Baba you are too good 
Thanks
Wey physika? Bring lighta for hia  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:52pm On Sep 05, 2015 |
dossylvanus: Bruh na small boys dem dey catch.
Abi na woman /girl wey plan here espionage properly?
I lived in Adamawa state for 5 years, i sabi my way around. Nna yi oya nau 
Your head is there already... If by chance dem throw you go Akwa ibom 
*in M.I's voice*
"We go jam for the function* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:52pm On Sep 05, 2015 |
dossylvanus: Bruh na small boys dem dey catch.
Abi na woman /girl wey plan here espionage properly?
I lived in Adamawa state for 5 years, i sabi my way around. Nna yi oya nau 
Your head is there already... If by chance dem throw you go Akwa ibom 
*in M.I's voice*
"We go jam for the function* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:45pm On Sep 05, 2015 |
haywire1: Most pc comes with java script but if u don't av java, ur browser will tell u to install java, click on download then install d java, that's all
# walad4yhu I told ya  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:43pm On Sep 05, 2015 |
Aare2050: elmisti, d Jamaican weed remain
I dedicate this goal to the Nigerian national team. ggggggggoooooooooooaaaaaaaaaaallllllllllllll I love that goal keeper die nohomooh As dem no fit score, score for them  And Elmisti hasn't replied since o... Biko if you no get Jamaican, bring Osogbo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:37pm On Sep 05, 2015 |
dossylvanus: Have you ever tasted Fulani pussy?
Feels like heaven. Shey the castration thingy going on over there is real? Them catch you on top Fulani pu nani dem castrate you shikena?  Yaya kasua? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:31pm On Sep 05, 2015 |
larboye1: Lolssss! Ladies luv dat word bra....u know as e dey go na Lol  no be lie  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:29pm On Sep 05, 2015 |
walad4yhu: I have digitalPersonal fingerprint reader, a flatbed scanner, n a modem loaded wit 1g airtel....
Plz how do I go about that java of a tin that their talking about?
Any1 that based in Sokoto should quote me so that we register 2geda. CC my good friend haywire1 he's not in Sokoto but he should have an idea... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:27pm On Sep 05, 2015 |
dossylvanus: Actually my heart yearns fur Kaduna.... NDA things baby.. Toto sef dey there. P***y go kill you  But I like Akwa ibom sha... |