NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:04pm On Sep 29, 2015 |
dossylvanus: I just dey keep am lowkey shaa. Its well... You don the sight call up letter from far abi  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:03pm On Sep 29, 2015 |
itoski: I think u don't knw d definition of win cos I knw dey won their last two games wit 2goals margin Lol woreva  Last I checked they haven't won! + I'm not a fan of the bundesliga... Oya doubt if they weren't having a piss poor season? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:01pm On Sep 29, 2015 |
donasere: Man u na big team so we gahz handle wolfsburg!!!......Dat mochengladbach aw dem take enter ucl abeg Dem hot last season o... But small club na small club so e don get to them  E jes be like if Everton go champions league. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:59am On Sep 29, 2015 |
itoski: but u know say second wife fit turn first wife  Na first wife dem d cruise pass na 
Mind you... Y'all couldn't even beat David Moyes  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:56am On Sep 29, 2015 |
donasere: Yh iker go use dem collect man of d match
Tricky match up to me is juve vs sevilla both teams bein playing rubbish in dia respective leagues bt were able to turn up in 1st fixture City should take advantage of their piss poor form tho... I'm guessing they'll draw. Don't knw why UEFA were so cruel to us, they'd have given us Mochengladbach instead of wolfsburg since all na Germany. That mochengladbach haven't won a match this season... Smh. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:54am On Sep 29, 2015 |
ademasta: Hmmm.... I go fight plenty people self Bharkah oyah 
Over to you
*hands y'all fist gloves* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:54am On Sep 29, 2015 |
ademasta: Hmmm.... I go fight plenty people self Bharkah oyah 
Over to you
*hands y'all fist gloves* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:51am On Sep 29, 2015 |
JibrilJunior: Na joint enterprises
His&Hers
Na she go manage dem...  Tah!
Then we go give anoda person 
No come finissh our moni for booze and hoes  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:50am On Sep 29, 2015 |
tolustx: hahahahahohohohohehehehe. I laff wicked laff. U go fear ijebu man na. Go sk obasanjo wetin do his first sef of poultry nimals when he take ota land by force. An ijebu man is capable of doing far greater than that. I just toto u shud learn something b4 u think of doing somin crazy. Woreva  *gives road construction contract to foreign company*  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:47am On Sep 29, 2015 |
goldenone: DonPsymon oya come and defend yourself Don't worry 
Open the boutique 
Jes make sure you have designer bags and shoes 
For the half naked clothes I can't say... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:46am On Sep 29, 2015 |
goldenone: DonPsymon oya come and defend yourself Don't worry 
Open the boutique 
Jes make sure you have designer bags and shoes 
For the half naked clothes I can't say... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:44am On Sep 29, 2015 |
itoski: if unlike go bet ur camp allowee o.... cos we go thrash dem den follow up man u next weekend Fear God  You don forget say you be man u second wife? Smh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:42am On Sep 29, 2015 |
donasere: Dinamo zagreb ke!!!.........donp abeg fear God oooo
Waiting for arsenal fans to come and tell us dia history with olympiakos
And let's not forget the -1 pipu too! Loooooooollllllllll 
-1 people... No be you talk am o.... Na them nickname themselves 
+ Iker should handle the goal too so my guess is they'll drop points too...
+ don't mind me o, I hate shitty like that  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:40am On Sep 29, 2015 |
haywire1: Half/full time
Man utd/man utd on point
# No 1 knows this sha but MI6 = Mata, Memphis, Martial  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:39am On Sep 29, 2015 |
JibrilJunior: U re very welcome
And if you need more customers
Ask donpsymon
E get them plenty 
......
Confirm that if I score... In essence you're saying I and my friends wear half naked clothes abi?
Are you sure you have cloths on  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:38am On Sep 29, 2015 |
haywire1: Na so broo, Man utd tmw on point
# 2:0 should do 
Memphis and Martial |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:37am On Sep 29, 2015 |
goldenone: Lolzzz not a bad idea tho Yeah dear 
Cheers  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:36am On Sep 29, 2015 |
donasere: Abi ooo!!!
Let's see what the gunners are gonna do 2dai....and weda my Noisy neighbors will turn d tide dis tym and go on to win the UCL na dat can't appun Win ke? They can't win a match they want to win UCL? I'd rather dinamo zagreb win the UCL than man shitty  + Arsenal go drop points today again  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:33am On Sep 29, 2015 |
elmisti: Choi...I think chimajii should come and lock dis thread....make I jst go drink water, una put rocket for thread come zoom am like dis bah?.....really do appreciate dose angels that got me plots on 2k4......
Mobi18....now let's come out of hiding and share d news wit d media...I av dropd my resignation as president and will jst face d oda bizness full time....shey I shld let dem know? The land they bought for you is small  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:30am On Sep 29, 2015 |
mobi18: serious man hoe,even man LovePeddler sef.... o ye whoring man, take heed lest u fall  All these for 1 biola  Fear God na  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:29am On Sep 29, 2015 |
mobi18: ask dem bros in lag ere,dem dey c am well,na raybon lagos drivers nd bike men dey use Looolllll  Onitsha peeps no the carry last. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:28am On Sep 29, 2015 |
donasere: Falls from mango tree
Mistabiola is so far gone! Drake |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:28am On Sep 29, 2015 |
donasere: Falls from mango tree
Mistabiola is so far gone! Drake |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:27am On Sep 29, 2015 |
dossylvanus: Even me sef dey guilty. Nnayi
What's up na?
Howdy? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:26am On Sep 29, 2015 |
donasere: Ahn ahn!!!!
No do like so na!!
Man utd fan privileges na!!! Toh
Cheers!
+ today na UEFA  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:23am On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:22am On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:21am On Sep 29, 2015 |
tolustx: U need to recheck it Smh its still small... We may have to commence road construction there  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:19am On Sep 29, 2015 |
JibrilJunior: Ha...women ke
But if some less privileged are women
Why won't we accommodate them?  Bad boy  So na only the female less privileged you go help  E get something like man hoe  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:17am On Sep 29, 2015 |
mobi18: com,y u dey advise d guy like say im b child,na pikin im be..rayban ko..abeg biola na rayban broda raybon,mk u buy oooooooooooo Ahn ahn  Can't I help a broda in need again?  Which 1 be raybon again na *tears in my eyes* Lol  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:14am On Sep 29, 2015 |
donasere: Owk na!!....
If u trust am I trust you!!
Btw.......got uninterrupted mutv sub ooo!!!..... Really 
*envy mood*
Tell me how you went about it
*straight face* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:12am On Sep 29, 2015 |
mistabiola: ★★★Good Advise but not tenable ★★★~ ©Mistabiola®  Alright bro, Get yourself a hat and sunglasses then... You sha fit buy Rayban... |