NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:37pm On Sep 30, 2015 |
donasere: E b like say na chelsea training hin dey go. Coz hin no get excuse He actually looks like a -1 now sha sha  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:35pm On Sep 30, 2015 |
hilsocial: Lewy or Benzema but Rooney gat go USA nxt summer. Benze wetin 
Nwanne Benzema isn't what we need jor...
Through 50mil at bayern carry lewy shap sha 
GOAL!
Smalling already did the celebration already sha
*looks at memphis*
You no d ever score but na you the celebrate goal pas... Smh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:33pm On Sep 30, 2015 |
hilsocial: Lewy or Benzema but Rooney gat go USA nxt summer. Benze wetin 
Nwanne Benzema isn't what we need jor...
Through 50mil at bayern carry lewy shap sha  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:31pm On Sep 30, 2015 |
donasere: Ah swear!!!!......
Hin suppose go fitness camp for sambissa sef Baba the collect 300k weekly to do nothing! 
Na small thing he for make dem for equalize or give schneiderlin red card...
Dude's positioning is piss poor.. chai! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:24pm On Sep 30, 2015 |
hilsocial: Hahaha calm down, he go score against Arsenal. Iykebest1 na ur captain na See ba This thing started for a very long time o... Our reliance on that man has caused us a lot and we need to wisen up! The thing just the show clear now and we the ignore the thing. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:17pm On Sep 30, 2015 |
elmisti: Make we no argue am...na both of us get arguing points.... Toh
But you need watch that Power... Mehn... That movie no be here. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:10pm On Sep 30, 2015 |
donasere: Abi ooo!!!
What I told my -1 pipu and dose gunners ydai -1 people be shouting anyhow when wolfsburg scored 
Dem no know say we d warm up for them  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:08pm On Sep 30, 2015 |
goldenone: Na big pay job i dey find jawe dont mind me! As per d flexing tinx no qualms! My dear no vex... Football don take over my thinking faculty  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:06pm On Sep 30, 2015 |
hilsocial: Up Man U joor.
But, why always Rooney? That Rooney need serious beating...
Na Fulani herdsmen for beat am for me  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:04pm On Sep 30, 2015 |
donasere: walks confidently into thread with torch light and koboko!!!!
Aparently manchester is the pride of england!!!!!!!
How the match?
Cc Donpsymon Haywire1 Itoski Et all Baba no be small thing o  It doesn't matter how you get the 3 points as long as there are secured  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:01pm On Sep 30, 2015 |
goldenone: Wow issokay movies like escort, entourage, the lucky one, 50 shades of grey and addicted should do! Abeg share me out of ya salary nahw as per say na eating and sleeping job i dey before. Why you nor find work since na  No worry eh? When we jam for camp... We go flex together  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:58pm On Sep 30, 2015 |
elmisti: 24 ....that children film?....jack bauer excaping death like say he be jesus....even jesus sef vanish one tym....that is one unreal overly exagerated series.... Prison break is cool...LOST? Mbanu.....arrrow, nice....bro...you must like all dis noise making movies oo elmisti: Nha, its more of the modern kinda thing but with lot of history sha....and bible interpretations...bro, jst watch d first episode Lol baba I go try the movie And you no like 24  Jack Bauer the escape death you the complain Lucas Hood for Banshee the do wetin  How many times he get lucky? The ish for 24 I like na the setting, the concept, the suspense... That ish is sophisticated bro... No be like banshee wey na 1 small town... Erything just d revolve around Kai Practor and Lucas Hood... If you check well, all this movie ish na preference... Me na crime be the genre I d like well well... Na why most of the movies for there be crime. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:54pm On Sep 30, 2015 |
itoski: that's y I dey watch una match wit microscope....CNT want to miss any details *tongue out* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:10pm On Sep 30, 2015 |
harryson77: cos u be criminal na Lol... You wey know... I the like crime because the suspense no be here o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:09pm On Sep 30, 2015 |
itoski: I dey spy man u with microscope  Nothing for you 
Ma tell you... Go watch how to play UCL |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:07pm On Sep 30, 2015 |
elmisti: Kikiki....if u sabi how many films/ series I nova watch...u go open mouth....will add power to my list sha...I hope it doesn't disapoint.....oh b4 I 4get...if u like magic and history....look for Sleepy hollow....that one sef sweet....... E be like Merlin? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:46pm On Sep 30, 2015 |
UEFA CHAMPIONS LEAGUE!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:44pm On Sep 30, 2015 |
jatau7: na xo sha.......flex well...u nid am Thanks bro  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:43pm On Sep 30, 2015 |
harryson77: lol...Got is my second best all time. series oooo. slightly behind LOST!!! 24 Prison Break Power Empire Arrow Homeland Lost Gang Related The Blacklist Alias In no particular order sha but that's my top 10... But I think 24 before any other movie  I kinda like crime as a genre. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:39pm On Sep 30, 2015 |
goodyboo: knuckles ...if u want to *re watch * do it wif Don Simeon and popcorn. I should re watch the Avengers especially 
It gives me goose bumps  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:36pm On Sep 30, 2015 |
harryson77: well, valar morghulis Lol 
I'm guessing you crammed the names of all the episodes sha 
HBO should employ  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:33pm On Sep 30, 2015 |
elmisti: Av not seen that....buh BANSHEE is ma sh*t anytym Lol bruh... Honestly 
Dude like you hasn't watched power  Whoa!
No make me cry. Guess who produced and acted too?
Curtis '50 Cent' Jackson'
That ish gone make you wish you never watched banshee... Smh..
I love banshee too sha... Lucas Hood  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:31pm On Sep 30, 2015 |
goodyboo: trust me,you'll trip for wolverine.avengers . Thanks dear 
Much luv! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:30pm On Sep 30, 2015 |
jatau7: u wia no....b4 u no 28 don reach....how man go do na....I no dey too get dat time like dat....cos I dey mostly dey with my hommies.... I go watch movies till 28th o I wan the watch 1 weekly sha so that time for fit the run  My hommies we don play PS taya  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:27pm On Sep 30, 2015 |
harryson77: well u know notin donpsymon Lol woreva 
Jon snow died in the final episode of season 5 sha 
I'm wondering who they'll kill next... Prolly Daenaryls Tagaeryan |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:26pm On Sep 30, 2015 |
elmisti: Which planet ar u frm ....GOT overrated ....oya pack ya load comot for earth...that's one hell of a series...every word every scene, every act every death...sweeps ma legs off d ground...and as for banshee, its for street wise thinking pple Lol  Street wise? Bruh watch Power and Gang related then tell me what's street wise hehehe As for the GOT stuff cheers sha... I'm the only person that thinks its overrated maybe  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:24pm On Sep 30, 2015 |
jatau7: lol....enjoy yaself....I dont watch film tire.....just dey do my normal thing dey go.....till time reach... Na now like this you for start to watch movie na... E for make sense now pas. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:22pm On Sep 30, 2015 |
harryson77: ....ok nigga GOT is not overated.......u say what..... EPIC shii mhan Lol bruh  GOT for me is the most overrated movie ever! Smh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:21pm On Sep 30, 2015 |
harryson77: yea series......epic I'll get it then 
Thanks bruh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:20pm On Sep 30, 2015 |
jatau7: watch suit or the bastard executioner or covert affairs. ...u will enjoy dem like mad *Dancing* Baba I go buy them tomoro  Thanks bruh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:17pm On Sep 30, 2015 |
jatau7: the bastard executioner. .., the empire, sons of anarchy , witches of the east end , suits , covert affairs , vikings , game of thrones , arrow , etc Lol  I don watch vikings, GOT, arrow, Empire, tah! I no like sons of anarchy shit d bore me... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:16pm On Sep 30, 2015 |
goodyboo: Ted2 is kul,wolverine is a bomb,mission impossible is wow,avengers is breath taking.
very kuull. I've watched avengers and wolverine too |