₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,410 members, 8,421,783 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 03:16 AM

Toggle theme

DonPsymon's Posts

Nairaland ForumDonPsymon's ProfileDonPsymon's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 122 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:00pm On Sep 11, 2015
donasere:
Just passing by.....












**puffs Arabian weed***






Who be dah geh wey pick osun anambra n benue. Wey dey expect lagos ph or abj from Godhuh

My dear nysc server go post you not God well Xcept ur leg long reach DG own which I suspect






**sips 1997 coke bought at N10**

Dossylvanus has got a diamond alimentary canal....

My naija silver back haz finally seen too many xmen movies!!!




Haywire1 keep up d good work


Elmisti where tgif dey go down?
ademasta alreadi started nyt vigil wit harinholar
Donpsymon grand slam hopes doe

Sips some more 1997 coke and puffs weed

**trys dancing shakiti bobo to sho le***
Roberta Vinci be using italian juju from Leonardo da vinci since 1889 undecided

I no wan talk that thing... E d pain me jor
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:54pm On Sep 11, 2015
iykebest1:
Donpsymon. Chimajii. Physika.
I couldn't have asked for a better upset.
Of all people... Unseeded Roberta Vinci fa..
I'm so upset don't want to talk about Tennis right now undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:52pm On Sep 11, 2015
dossylvanus:
The serena worshippers.
Gerrarahia cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:57pm On Sep 11, 2015
haywire1:
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT
NYSC B'15

[size=14pt]
NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE:
[/size]

[b]

LAGOS
Haywire1 105***
Goldenone 108***
donasere 116***
Double lady 123***
horladmejy 115***
debeejay 115***
Pwettyface 119***
Adeola007 144***
Annybens1993 125***
Sammy231 705***
Blym 114***
Ekeneluvsu 111***
Idirect 150***
Walspring 106***
Eseohe23 117***
Donxab 109***
Kingnap 112***
Jaziridon 107***

CROSS RIVER
bolakale30 140***
Enugu 126***


ENUGU
Gazaliah 107***
Tonyx4x44
Onuwaje 124**
Wamenzy 126***

ANAMBRA
Whodohgeepee 121***
Soyedele1 174***

AKWA IBOM
Gbest58 112***
Omitooguns 104***
Ifeanyija 104***
Williamsnedd 120***
Henrybright 115***
Keribaby 104***
Thespark 159***
Sod09 111***
Ijekul 141***
Mistersle3m 161***

OGUN
Muhyideenabdul 141**
Chrisco4christ 111***
Flex12 125***
Jglad 156***
Elmisti 159***
Ogbetty 111***

ABUJA
Faithluv5 121***
Hisocial 114***
Solecontroller 117***
Idee91
LifeIsGuhd 105***
Emerich 110***
Pascal2young 104***
Jerry24kay 157***
Marcelinho 129***
Icehood 117***
Hadassaheke 114***

OYO
Wunmi590 109***


RIVERS
Akeema14 108***


BORNO
Ayima 151***

IMO
Elevation 127***

EBONYI
Desdola 185***

SOKOTO
Mukhcech 147***
Walad4yhu 114***

KWARA
Ibraheematics 116***

KATSINA
Orogodoganyin 112***

EDO
Susskid 124***
#
Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN
[/b]
Ogbeni is in charge grin


Baba put me for Akwa ibom 110***
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:53pm On Sep 11, 2015
donasere:
Dis 1st come 1st serve thing seems to be workin after all!


Errybody dey fear Buhari ooo!! #saibaba
That's how they thought they'll auction Akwa ibom for runsing... Baba said NO grin


grin I the look them the laff... Na AKS get me oooooo grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:38pm On Sep 11, 2015
donasere:
Ghen ghen by Monday na only zamfara and borno go remain
I the tell you cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:34pm On Sep 11, 2015
whodohgeepee:
e dey pain ma guy! Well, frm all indication, she's carried away with me! Faithluv5! donpsymon pls back off! cheesy cheesy
Baba mk I allow una catch fun for now cheesy


When time come na you go accept am
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:09pm On Sep 11, 2015
chimajii:
Me I don confirm am now...see as ppu dey para for school, cause dem no been get idea sey na so d matter go be. I love the fact that a 'first come first served' basis seems likely based off of this development **wat do I knw* lipsrsealed
Bruh cheesy


That alone gives me joy... The stress I went thru dat day would not be in vain
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:01pm On Sep 11, 2015
chimajii:
Okay One nana for u for confirming this lipsrsealed
If your padi hasn't registered please tell him or her to go and register asap.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:56pm On Sep 11, 2015
haywire1:
#

Guys, sey make we do first state chosen census? So we can knw hw many people chose a particular state and hw many were given d state

Ur opinion pls

#
This is a very good idea... Tuale!


Cc Physika and Omitooguns

Start census quick quick.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:52pm On Sep 11, 2015
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:46pm On Sep 11, 2015
chimajii:
i dont think knowing is enough. dem don remove any states yet? Abi all states still dey available reach now?
**pours water on his head** lipsrsealed
Baba I confirmed it just now... Them don remove plenty states sef... Let me mention the 1s I can remember: Lagos, FCT, Akwa Ibom, cross river, Kaduna and I think Enugu
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:44pm On Sep 11, 2015
harbibbibe:
lagos wasnt buh Abuja, rivers nd Akwa ibom were still there
Baba thanks... I've confirmed it... Before today ends other states will disappear
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:43pm On Sep 11, 2015
Walspring:
We dey here
Baba cheers! Madrid thought they could bully us... We ended up bullying them.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:42pm On Sep 11, 2015
donasere:
Yh man!! 4yrs wit 1year extention optional sha.

Make dat rumero go rest!!
Baba na win - win situation for us o...
Even if we sell am now na plenty money get us... No be free or coins o.
+ I don confirm that thing o.. States don d full o... Even Kaduna and Taraba sef
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:40pm On Sep 11, 2015
whodohgeepee:
thou art blessed!
Baba cheesy

FYI she put your name before my own no mean anything... Na indication say she d consider drop you grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:39pm On Sep 11, 2015
elmisti:
As of d tym wey I do my own yestdai ( 1pm) I ddnt notice any of the top target states missing
I already confirmed it sha... Many states sef not just the top states o... Even Kaduna, Taraba... At this rate na only Borno go remain.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:18pm On Sep 11, 2015
So David de gea just signed a new contract abi? *dances all yoruba and igbo dance*...



*puffs weed*


All em man u fans oooooo donasere wey unahuh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:15pm On Sep 11, 2015
Israelomojisola:
Pls sm1 shud help me out wif sidmach email address and no, one of my frnd is having issues wif his registration,anoda person's data is being uploaded on his matric no nd its saying its in use by dat person
Cc haywire1 and xcozee
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:14pm On Sep 11, 2015
chimajii:
So far has any state been REMOVED? Or this is some "on the fence" conversation u had with ur circle of friends and u're trying to pass it off as being Legit? #justAskin
So you mean you don't know?


Smh for you undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:13pm On Sep 11, 2015
Harinholar:
Hi evrione how una dey?..........Cc: shout out to ma wonderful paddi of life. ademasta( one and e -boo) ....,donasere,,,,israelomojisola...sholiyz,mistabiola,,,,donpsymon just all ur mentions una get mouth....hope say una don register??#akwaibomalltheway#
#TeamAKS all the way dear cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:10pm On Sep 11, 2015
chimajii:
Kwakwakwakwakwa lipsrsealed
lipsrsealed

We go see who go tire
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:10pm On Sep 11, 2015
gbest58:
which sch do u finish 4rmhuh? and course u readhuh
I no go school lipsrsealed

I no read course lipsrsealed

I no d do interview for here lipsrsealed

You wee see my certificate in camp shikena
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:02pm On Sep 11, 2015
chimajii:
lipsrsealed
You ma lipsrsealed
Na 1:1
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:59am On Sep 11, 2015
gbest58:
yes ooooo pray so ooooo!!!!!
Baba... I tell you... No fear... Early registration gat our back
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:57am On Sep 11, 2015
elmisti:
Ogun katsina anambra.....#159***
Baba shey you confirm say hot states don full?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:44am On Sep 11, 2015
whodohgeepee:
na true talk buh dat status no go make me blind na when ah hia u calmme inspector o! grin u ar nt looking bad, u so exquisite nd stunning! OMG! See angel!
Smh for you cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:40am On Sep 11, 2015
Olami90:
Looooooool... Ah done tell u sey na backyard of Ibom gbest58 go serve cheesy
C/rivers close to ibom pass PH o.


gbest58 get similar choices wit mine sha...na only 1 differ(his 3rd choice)
All of us go jam for AKS grin no fear... Nothing do us
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:38am On Sep 11, 2015
Faithluv5:
Yes o,I was dere in April 2009. Was dere for a wedn and cudnt stay dere upto 1week. Stayed for three days and I ran away. D lace hot die. Come see heat rashes for my body dat tym.
Hhha grin lol


Its not too different from AKS nau...
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:37am On Sep 11, 2015
harbibbibe:
3pm yesterday
And you didn't see em top states like lag and Abj?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:35am On Sep 11, 2015
chimajii:
I been wan sey, popcy no let d otula rest, ei com do am too hard, d gbola come hit ur eye,d tin come give u Short sight. lipsrsealed
Lol grin


You my friend needs a psychiatric hospital grin hahahh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:11am On Sep 11, 2015
gbest58:
Na so! make dey clear road 4 u dere!!!!!!!
Baba no be lie cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 122 pages)