₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,413 members, 8,421,800 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 04:41 AM

Toggle theme

DonPsymon's Posts

Nairaland ForumDonPsymon's ProfileDonPsymon's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 122 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:51am On Sep 11, 2015
ijekul:
Yea I did...dreamt of AKS camp grin
Baba take it easy o undecided


I no want start to dream... Before they say boko have bombed the place to shatter my dreams
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:49am On Sep 11, 2015
haykayjay:
who be that soldier wey go tell me say make i do frog jump, dem neva born am well.
Mind you am also a military man.
I have serve in:
Red Cross,
Boy brigade 4 church,
Boy scout,

so i also deserve some respect.
This are they type of people I want in AKS grin
Who nor join Boys scout and red cross before huh


Nor worry... If u d frog jump... E go dey comic enough to take the pain off others shoulders
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:47am On Sep 11, 2015
Olami90:
Baba dat one strong o...me wan form busy bfor na..told her to do d stuff quick like I did as she don conclude to follow my choices pattern exactly long bfor reg started. I still dey look sha.
She'll be fine then...


You for just help her select alternatives in case...
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:45am On Sep 11, 2015
Olami90:
If not...? cheesy u no finish am.... Ibom akwa or yobe niyen
Baba ooooo grin

Whic 1 be Ibom aKwa again na

grin

You cannor kee me with laughter on here grin

Abi na the River be Ibom Akwa grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:42am On Sep 11, 2015
donasere:
I dey come nao nao...

Elmisti wey my package
grin


Baba but shey you know? FCT, AKS, RS, CRS, LAG no the show for that portal again o... Seems dem don full
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:41am On Sep 11, 2015
ijekul:
Ok might be true then.gud mornin
Morning bro cheesy hope you slept well?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:36am On Sep 11, 2015
donasere:
I tire for am ooo
Hin see me for dream ni!!
He don intro sef? undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:35am On Sep 11, 2015
donasere:
I trust!!!

I go jam u for dia soon!!!!!
Oya nawww grin

I the wait for EPL for here o...
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:34am On Sep 11, 2015
haykayjay:
lol. i wan use gen power my radio.
Mind u my bicycle must follow me enta camp wether d camp officials and soldiers lyk it or not.
My papa na 'man o war' so nufin do me.
huh


Chai... Elmisti sell you osogbo weed huh


You don see that type beating wey them go beat you... Your ass go begin give apology huh


You hear say when soldier tell you make u do frog jump round pitch... You go begin ask yourself for British English "have I transformed into a frog yet"


Shey you know huh The pain for you knee go make you give testimony for hausa pidgin "walahi I don turn criFFle"


undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:27am On Sep 11, 2015
gbest58:
Re u a leanerhuh
huh

Donasere you know this person huh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:26am On Sep 11, 2015
donasere:
I see you've already seen Dr. Elmisti for something strong!!!.
cheesy

Why nothuh

Dude's got to be over the moon grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:25am On Sep 11, 2015
Olami90:
Yea yea baba. She com turn am to agidi as if na me be ICT... Some ladies can be strong-headed ehn.
She go face reality when she enter cafe...


Do me a favour eh? Be there for here grin
The heartbreak go too much.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:23am On Sep 11, 2015
elmisti:
See as weed konji make dis nigga talk sense....oya take jaimacan weed nd enjoy
Na why e be konji na grin


If e hold you you behave o...


*collects weed*
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:21am On Sep 11, 2015
Israelomojisola:
After reading more dn a thousand pages on dis thread,its high time I stopped being a ghost reader and partake in d fun. I am Israel Omojisola, a medical physiologist 4rm LAUTECH, my choice of states---- akwaibom, enugu and FCT abuja in dat order. Wish every1 of us d best in our deployment in Jesus name,Amen.
Ogbeni have you registered? cheesy


*taps hilsocial and Olami90*


Hmmm cheesy


So all this while you've been under the alias guest eh?

Sha welcome... And if you've registered see you in Akwa ibom, if not undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:19am On Sep 11, 2015
donxab:
*wakesup* Leave am naa!
I dey process hin case
Loooooolllll grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:18am On Sep 11, 2015
donasere:
Morning fam!!!

Ademasta padi mi toh sure!!
Harinholar omo gidi to proper
DonPsymon!...I hail oo
Elmisti....aw weed market dey go! 2dai I go need new brand. Thinking middle east sha
DossylvANUS the only Nigerian silver back
Haywire1 baba wey don go haywire
Gazaliah ati hilsocial Awon NYSC goons to sure. Nyc work
Olami90 baba wey dey see anything
Flex02 cso toh badt!!!
Iseeeeeeee cheesy


I hail yuh too bruh.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:16am On Sep 11, 2015
elmisti:
The one u go smoke finish dey misbehave for here....go and bring recommendations from two responsible members or I wnt sell
Baba n'la *taps his shoulder*


What is the essence of weed if not to get high.... Eh?


People wey d act responsible now no be mastery make them the behavehuh

Baba gimme weed jor... Na with time we go begin behave grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:07am On Sep 11, 2015
whodohgeepee:
dnt worry, am used to ds ma state gan sef! Ah will come for u in aks! DisneyLand no be for hia o! Making millions sef na understatement! Donpsymon knws better! Na ma financial secretary! *winks*
Financial ko secretarial ni grin

Na when you see say me and faithluv5 don jam for camp... You go begin wonder "what a small world* undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:06am On Sep 11, 2015
haykayjay:
abeg i fit carry my own gen go camp?
Ahn ahn...


Whatever happened to your limo? Shey na the latest gen you wan bring too undecided huh

Your private jet kwahuh

Dem go collect all of them keep 1 side you go carry your bag for head jor grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:00am On Sep 11, 2015
Faithluv5:
Whodohgeepee,Disneyland ke? U know dream say we get akwa ibom and we where making millions cheesy
My dear...
You see? That lad still watches errrhhhh Cartoon network and Nickelodeon grin

He sincerely wishes you are cinderella or Ben10 undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:57am On Sep 11, 2015
elmisti:
Make I dey look una film
Baba do you have jamaican weed? Pls bring for a niqqa o jare cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:56am On Sep 11, 2015
whodohgeepee:
faithluv5, good mrning! Dreamt of u as well! We were in DisneyLand! Abeg shun all ds intruders! *av gat a brighter future* winks! grin grin ! Shout out to ma goons: donpsymon(our fight Neva end), donxab(my town crier) dossylvanus(pls change ya moniker I beg) elmisti(drug baron, I see u) haywire(Neva get ya tym yet, d spoiler) shld ah mention Keribaby? Debris( what's happening) iykebest( join body) ah dey come, make ah check afang Wey ah dey cook! grin
Baba our fight wee never end in this world and the next undecided
Its good we're doing it codedly o.. Or person for don die...


*taps doxab* he no know say we table him matter yesterday o grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:54am On Sep 11, 2015
chimajii:
Sorry...I been wan talk something Lwkm!! Mah free d talk. lipsrsealed
*Looks at you...*
*walks away*
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:53am On Sep 11, 2015
ijekul:
Will confirm.didn't know
Friend of mine told me.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:53am On Sep 11, 2015
Olami90:
Leave peeesika (physika) jare. Make he dey form strong man with red eyes
I go like here him testimony when he register grin chai...
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:52am On Sep 11, 2015
Olami90:
#Hmmmmmm.... U dey make sense bro. Mak she no go there unprepared.
Shey u don tell her?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:04am On Sep 11, 2015
Goodnight y'all... + is we really averaging 45 - 50 pages latelyhuh Well that's none of bidness
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:02am On Sep 11, 2015
Faithluv5:
Ok den,am waiting for wen sleep takes me away
Goodnight dear *hugs* dream about strawberries and fairies eh?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:00am On Sep 11, 2015
Physika:
I greet y'all wey don reg, shey una go let us hear word bah.. Cavortin lyk say 2mao nor dey.. Hian.


Shey una wan hear fa? Yea, na nxtweek ah go do d reg.

Aks kor ak47 ni.. Uwa bu ndidi

*off to bed.. Ciao
Baba tuale!


When you wan register na Borno go remain grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:57pm On Sep 10, 2015
Faithluv5:
am fyn o, DonPsymon y aren't u sleeping? How r u?
I'll go to bed soon... Just up and about to say goodnight cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:56pm On Sep 10, 2015
ijekul:
Its d same o...self con now na 150-200k but AKS has more job opportunities and d sate pay 10k while crs pays 3k
Heard AKS increased state allawee to 11,500 last month tho
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:54pm On Sep 10, 2015
Olami90:
She dey chat me on whatsapp nd stil dey smile..she neva knw. Na wen she go wan reg ah go jst bone...nd dey form pity.
You no tell her? Tell her na cheesy so that she go the choose alternatives now..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 122 pages)