Dopefiend's Posts
Nairaland Forum › Dopefiend's Profile › Dopefiend's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 36 pages)
kandiikane: [size=15pt]Group 5[/size]Who nominated these people thnks for ruinin my week ![]() |
Next
|
sexkillz: [color=#000030]Can't wait for part 2.He prolly wants to use our contributions for part 2. So let's nt disappoint ![]() |
I'll tolerate anytin frm my fam bt ur twin obviously needs to be taught a lesson. Nice movie script by d way. |
190: so wetin you advice because this issue fit cause world war 3 for sapele oh Dopefiend: Omo dis na serious gbege o. If she abort am ehn baba God fit vex for her say u wey I use anoda man bless u,u feel say u fit jst flush am out abi.on d oda hand,dat mean say d man no well al ds while. D man fit jst undastnd to mk hin wife hapy bt anytime wey he see d pikin na so hin heart go be like say dem use knife pierce am... bt he go get ova amBtw, shey na chico ejiro abi na teco benson produce dis movie ![]() |
Omo dis na serious gbege o. If she abort am ehn baba God fit vex for her say u wey I use anoda man bless u,u feel say u fit jst flush am out abi.on d oda hand,dat mean say d man no well al ds while. D man fit jst undastnd to mk hin wife hapy bt anytime wey he see d pikin na so hin heart go be like say dem use knife pierce am...bt he go get ova am |
Agimor: christ jesus my role model.He's on nairaland ![]() |
How do you like dem apples, Apple? ![]() |
acidtalk: So much for injustice.Lol oliver twist e pain u sha.cnt stp laffin ![]() @topic red mosquitoe. Dat mosquitoe dosnt suck from u. It gives to u. |
abiL: You maggot!More venom ![]() |
tellwsdom: Would you be chanced today?? I wld be at home later today so we do that thingError. One chance ![]() |
abiL: Are you dümb?!This venom strong die |
caseless: huhnnnn...the first 4 letters in ur ID thing....i understand.Spot on bro ![]() |
caseless: me i don tell am make him open am even if na me dem curse....as much as this thread is concerned, it is about fun.....i nor go curse anybody wey curse me sef.....SK no go hear.e be like say he don ovadose on dis him new found name ![]() |
Chiemeka orizu: Gbam!.she saw it coming that was why she gave up early*now sweetlemon is fuming coz she didn't win lolz! Abil nah smart angel oShe be correct Smartass. To get P.hD no be beans ![]() |
SK abeg open dose hidden comments mk we laff about am ehn abeg biko ![]() |
This pageant came, nd has gone. Did y'all learn anytin? For me, I got to knw shollypopz is a very good campaign manager. That dere are some beautiful girls on NL evn tho na extraodinary d woh woh plenty pass ![]() And lastly dat sexkillz can also be called SK ![]() |
Sweetlemon: Dear, pls just drop it. For their own reasons People wanted Achuckwunet to win. Let her win. It's okAwwwww dis babe really wanted to win. Damn me for not changin ma vote! ![]() |
Amya: . . . And if after all these ACHUKWUNET still wins. . . Some gang/group should bow their heads in shame.Likewise. ![]() |
abiL: Where does one beginning reading from?! -___-U actually give more bleeps dan u tink. Btw, can I get an unlike for dis post ![]() |
Shollypopz: lol, I never tire but I got something up my sleeves. I just might switch team and divert voters to sweetlemon. I'm not sure yetSwitch ey? Becos? Traitor! ![]() |
My vote goes to ABIL |
My vote goes to A....A....A... *scratches head* |
Time for me to vote. Mi ni mi ni ma ni mo fada has a donkey,moda has a don......shiit y y'all beautiful ![]() |
Redmosquito: Guy! NO vex ooo!! But this ur babe! Shey she dey chop her eyebrowz?!Shey dey use am as brush to apply d makeup ![]() |
Redmosquito: O[size=13pt]mo the weed wey I buy no good enough ooo!Abeg pass am sharply mk I mk ma decision |
Mod SK,try to push dis thread up as often as possible til d voting ends so it dosnt get overridden by oda threads. Gracias |
Redmosquito: I no know if u serious abi u dey playGuy buy dat quality shii for 2 abeg. My dealer dey Bleep up. If I catch dat hamza guy ehn ![]() |
Vikin: Vote for sweet lemon!Taa! if I hear say na sweetlemon be d oda pic |
Vikin: Wetin be dis? human being? ![]() |
Cuddlemii: Na d koko be that.E be like say u no get my post. |
afam4eva: [size=20pt]10 PEOPLE WILL RECEIVE MAXIMUM BLESSING IN THE NEW 'YORK'. IF YOU WANT TO BE PART OF THEM THEN VOTE FOR ACHUKWUNET but you can vote someone else if you don't like blessings.[/size]Over campaigning don dey mk u forget tins ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 36 pages)




