He did well with Madrid cos he got a star studded team.. Same thing happened with Pep when he was at Barca
He finished 17 points behind Barca
He also won the league. Star studded team or not, Zidane doesn't approach games like Mourinho does, Anyone that can change our style of play is welcome, I am tired of hissing at intervals while watching my team play.
raumdeuter: Most of the comment on the Chelsea thread are generated by non Chelsea fans and given that Chelsea has a disproportionate number of illiterate fans that are easy to mock, people like myself have taken residence here to catch my daily mugus
diggz: your qxn funny die..... cuz e just be like make you dey ask me for the exact date wey I lose my virginity...which I no go fit remember anyways....if na something wey I just run into today, i for let you know....no sweats.
Go sleep, if na last month you for know, if na two months ago you for know, I no dey ask you for the exact date, Just dey period, in fact, na today you watch am sef
I still remember the exact date I lose my virginity Last night
UCL is the biggest stage,I had rather have a CL proven CF leading the line
Just look at this one
bigkesh: Morata WOAH HE ALWAYS DREAMT OF PLAYING FOR CONTE HE KNEW HE WAS 1ST CHOICE FOR THE SCUMS BUT HE SAID TO THEM "I DON'T KNOW YOU" HE THOUGHT OF PLAYING UNDER JOSE AND HE SAID TO HIMSELF "EEEWWW" UNLIKE LUKAKU HIS FIRST TOUCH WON'T KILL YOU
diggz: Him voice dey unique then... which is a plus. He go only need dey audible for people to fit hear and enjoy wetin him dey yan.
I no like the tempo at all...I no go like you... cuz the wey the beat use start it was fantastic and I kan dey anticipate wetin I go hear next before the tempo dilute my anticipation...and make me dey struggle to listen to the entire song...
Vibe and tempo work hand in hand bro.... and it is better say the way u start u finish with am or raise am higher....
like i mention earlier,i believe say if better producer and sound engineer hold the song e go come out way better than this one right now...cuz part of their work na to epp am arrange the flow of the song...
diggz: Them don mix and master this song finish? Cuz I believe the engineer can do better. I like the way the song use start...but e no sustain my attention for long. Then I also dey struggle to hear wetin him dey talk after the "burn my claro" line ....
The song will sound way better with someone who can actually arrange the flow and tempo of a song from start to finish...
Meanwhile I like the idea behind the song but e surely fit sound better....
NB- I think the engineer should consider using heavier Bass for the beat especially for areas wey him use bass....and scrap the gurl voice wey do backup for background please...and also take out some of the auto tune especially for the chorus which I assume be "burn my claro"...
I believe it's "burn my claro, steal your iyawo, no be wayo". Funny enough, no Auto tune for the chorus, na so the guy voice be, I completely agree for the engineering job, my thoughts exactly when I first hear am.
Minus the Average mixing, wetin you think about the tempo, vibe and voice of the singer