Drdre05's Posts
Nairaland Forum › Drdre05's Profile › Drdre05's Posts
1 (of 1 pages)
Kokan aye.... who d bridge help? |
I experienced same thing about 2 weeks ago....i think it was caused by some bites from insects called weevils....my precious wife helped me to mix kerosine with palm oil then she added bitter leaf to it...I drank 2 full spoons and then she helped me to apply the traditional medicine all over my body....believe me....my skin gt back to normal...you can as well give it a trial.... |
Una go dey lie upndown.....which fix game? If na tru tru....why you no kukuma go borrow substantial money from lapo make u urself put am for the fixed games and forget about dis lie-lie advert wey una dey do for here.....una no see money collect for oyinbo hand again,una go wan come dey extort the poor Nigerians again.....[b][/b][color=#006600][/color] |
May the good Lord grant her safety delivery...Amen |
Happy married life.....may God bless you guys home.... |
With 2 plastic of kasamprenko.....you will last for more than 3hours....no jazz against your dick shall prosper |
Olojukokoro |
1 (of 1 pages)