Dsense's Posts
Nairaland Forum › Dsense's Profile › Dsense's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 318 pages)
U should have just admitted it this way'' Does anybody have space in a Container heading to Lagos from Uk where i can manage hide myself nd so i won't have to buy d ticket'' THEN U WILL ADD ''Please''. ![]() Just kidding u,pls don't yawa me.lol. |
No,I don't want make HP company sue me to court ![]() |
MRbrownJAY:Ok sorry ,u want am inside ur room ![]() |
Yeah dis is wat we've been talking bout ,abi naw see Armpit wey dey clean like ''make i reserve am'' unlike Naija girls' own wey look like Horse Armpit. ![]() |
U say ![]() |
Hmmm u wan process my life abi wetin u say ![]() |
U said make dey go look for job abi u no talk am ![]() |
Omolola1:Ok UNA DON HEAR ,SO MAKE UNA GO SUBMIT CV sharp sharp .Na OMOLOLA talk aM oo ![]() |
Then u re welcome to d club ![]() |
semid4lyfe:u have Dirty mind ![]() |
r231:U don make me laff tire for here. Nice one ![]() |
D guy don meet new hot chick be dat. ![]() |
I know most of us here would be amazing how can dis be real,but here u go. https://www.youtube.com/watch?v=oHkilq-_2wk&list=QL&feature=BF |
We can always turn it to ''Is Amala better off without Gbegiri?'' ![]() |
Alhamdulilah i pray reciting al-quran in every daily prayer and thank God for making that so easy for me to perform . I can only define al-quran as the Holy Book. |
Great !!!! guys hope u all saw dat. so make una leave dem alone. |
Good for him.''Oloshi''. |
Ibo-made:Sorry oo Ibo-made but wanna ask u something,Do u know Zeniah, in UNI PORT? |
I just hope they find him,d guy don run go sleep ![]() |
Defend yahself , guys re curious to gossip. ![]() |
Unclipped armpit hair is d new sexy style, I'm sure dat some guys in da house love it but would breath it out ![]() |
Mobinga:Wat .of course i got ur meant already so no need for explanation. are u jealous . u better don't be ooooo. |
u go first. |
Madukaele:U hit it . I just kicked d same point out. |
Well i love cheating ![]() |
I ll be very happy ![]() |
Senior player . ![]() |
Why u ppl disturbing 190 nd Omolola ,wat's ur business ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 318 pages)
Internet Love 