Dubby6's Posts
Nairaland Forum › Dubby6's Profile › Dubby6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 40 pages)
Make dem watch this woman wella oo....he avioded people in monrovia but came to share it in Nigeria... Dem hear say Naija get ebola cure...wetin do SA nd Egypt etc Madam use ur head oo...think before u post |
People go just dey fool themselves...wats d lion mask for self...she dey train for haloween ni |
Expose and put a price on their damn heads.....Wicked people |
wheredemdey: SHAMELESS Arrow..YOUR DAD EARNS 370K..A 50YRS PLUS MAN IN 2014..WITH LIKE 4KIDS AND YOU ARE HAPPY ABOUT IT..EZIOgbeni calm down....how much ur own papa dey get? Una go just come here dey talk for talking sake...mtcheew |
Wtf is close to sexy in this.. |
konjakonja: Why will I run from a mermaid that epitomises beauty?Bro ur name suppose be konji konji...no offence so if u c babe wey get fish below u go stand dey admire am...Na 100 metres senior boys sure pass if na me oo |
Make i go try am Asap...make this kind bonuses dey locate me always IJN....amen oo |
This story long sha But those guys knack pass carpenter wey don dey knack before(Doro) 1st one do am once give d gal belle.. the other is a father of two at twenty three ![]() 2face don jam im big bros |
Is this not that pornn gal?? |
Small prank wey blow.... She knw sabi say she go become doromegasuperstar from there But e don tey i c this story sha |
Na back boobs dey dey? |
This guy/gal na winch... Oo God, mumsi again |
No matter how u hiss, u can never become a snake Temper hot temper hot, e no fit boil yam |
Fake ass nyash |
D drug no too balm afterall |
ElFenomeno1: I think you should ask your mother that question.... AnuofiaEeya e pain am
|
Mercy dat tin ure carrying on ur chest alone.... Who b Afrocandy and Cossy role models na Pokoli...i di sharp |
This one no b for Naija oo.... But my own p na...for naija somepeople dey get more than one surname like, imagine person name im child Njoku Nwankwo Njoku..wth |
Koolmexxi: *walksWas confused, heard it in a song..Thank u jare But if bullshit fit walk, den e suppose fit work too |
ElFenomeno1: You father is one of the idio...ts roaming about aimlessly!You father?? Na igala or Ikwere b dis?....After u go dey claim correction officer...maggot Btw, i just looked up ur previous post and found out that exchanging words with people is ur calling...so i guess im making ur day Do u at all have a father? Basta*d |
ElFenomeno1: It is calm down..... dumb fu..ck!I am now convinced that ure a silly fool that is looking for who to talk to....Who d fvck doesnt knw its calm not can.... Get away my friend Go chop breakfast....E-diots everywhere |
Money talks and bullshit walks |
ElFenomeno1: 'can down' ..... Is this one insane?!Mr man use ur head....abi u knw c say na joke? |
Op op op....how many timesi call u? |
madmadu: mschewww, ode! make una 2 no go marry... dey dere dey form 'miss independent'.Can down, they re waiting for me |
This is realy not my business....if he likes he can die via ebola, Boko bomb or live, I dont care dats all |
Chizos!! |
Make those maids go mud jare |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 40 pages)
