Foreign Affairs › Re: ‘That’s My Boy’: Islamic Fighter Tweets Photo Of His Son Holding A Severed Head by Dubby6(m): 9:47pm On Aug 11, 2014 |
Omo this one is strong... C is e hold d head like toy But smpeople no dey reason oo...teaching ur son evil  |
Nairaland General › Re: Police Arrest Man For Having Sex With Dead Women In Ebonyi by Dubby6(m): 9:42pm On Aug 11, 2014 |
Men dey sha Very lame reason |
Nairaland General › Re: Five Habits You Ought To Pick Up. by Dubby6(m): 9:30pm On Aug 11, 2014 |
|
Politics › Re: Who Owns Niger Delta Oil ,north Or South? by Dubby6(m): 9:27pm On Aug 11, 2014 |
Wtf is this |
Romance › Re: Why Do Girls Have This Stupid Specialities.... by Dubby6(m): 9:26pm On Aug 11, 2014 |
Andyblaze ma real nigger i feel u jare And dem dey provoke without cause come dey blame am on period Dem dey hoard smthing wey no dey finish(kpekus) |
Nairaland General › Re: Meet Jonathan, The Tortoise... by Dubby6(m): 9:21pm On Aug 11, 2014 |
Rename d Tortoise Asap 182, dis tortoise is wicked...die e no want while human beings re deing Make dem check am well well e fit get ebola cure |
Celebrities › Re: How My Big Buttocks Get Me Movie Roles-actress Iyabo Oko by Dubby6(m): 10:03am On Aug 11, 2014 |
Shakey bombom |
Nairaland General › Re: TEENAGERS ONLY(14 - 19)::: Post Your Picture If You Think You Cute!! by Dubby6(m): 9:57am On Aug 11, 2014 |
This post and d replies realy cracked me up nairaland no go kill me oooo |
Celebrities › Re: Femi Otedola’s Daughter, DJ Cuppy And Ice Prince Zamani Looking Cute Together by Dubby6(m): 9:50am On Aug 11, 2014 |
Were Iceprince eye dey go self Cartoon don chop dat gal tire.... Watched one programme were she just dey dovlike cartoon |
Celebrities › Re: See The First Woman With Full Beards To Feature In World’s Best Beard Exhibition by Dubby6(m): 9:45am On Aug 11, 2014 |
Na wa oo.... Not sexy Dis reminds me of one Andyblaze post were he met a gal online and she had beards like Adolph Hitler |
Celebrities › Re: Ice Prince Holds Microphone For Mavin Act, Korede Bello by Dubby6(m): 9:39am On Aug 11, 2014 |
Doro mega super star o |
Pets › Re: Welcome Babies by Dubby6(m): 9:26am On Aug 11, 2014 |
Prai Prai Praise da Lord Tell ur babies that ill like to be dia godfather And i go provide evrything for dia naming ceremony
|
Health › Re: Ebola: Anglican Primate Suspends Handshake During Communion by Dubby6(m): 11:32pm On Aug 10, 2014 |
Very good All man gats wisen up no matter hu u be |
Nairaland General › Re: Do You Want To Become Very Rich, Famous Or Powerful In Life? by Dubby6(m): 11:31pm On Aug 10, 2014 |
So u just open fresh account now now to fool urself?? Not funny# U rich? famous? or powerful? |
Romance › Re: Pls Help by Dubby6(m): 10:03pm On Aug 10, 2014 |
Omo c gobe |
Pets › Re: If You Were To Come As An Animal Which Animal Would You Love ? by Dubby6(m): 9:53pm On Aug 10, 2014 |
Ill like to come as youngsage |
Celebrities › Re: Davido Finds Love Letter From Ivorian Fan In His Pocket (photos) by Dubby6(m): 9:47pm On Aug 10, 2014 |
gals sha... Na so one time Erigga come Uniben, gals come dey faint |
Health › Re: Ebola Update: Juliet Ibrahim Reacts To Spanish Priest Ebola Treatment. by Dubby6(m): 9:36pm On Aug 10, 2014 |
She said it all |
Nairaland General › Re: Ebola Cure: Africa Should Forget Help From USA And Look Towards Asia by Dubby6(m): 9:24pm On Aug 10, 2014 |
Forget both nd look towards babalawos |
|
Science/Technology › Re: Who Do You Think Is The Greatest Scientist. by Dubby6(m): 9:18pm On Aug 10, 2014 |
Shekau or Ebola..choose one |
Celebrities › Re: My Father Didn't Do Anything For Me - Yul Edochie by Dubby6(m): 9:15pm On Aug 10, 2014 |
Story story |
Politics › Re: ZMAPP did not cure any Ebola. by Dubby6(m): 9:14pm On Aug 10, 2014 |
Yah na salt nd hot water cure them |
Politics › Re: First Victim Of The Ebola Outbreak Has Been Identified by Dubby6(m): 9:07pm On Aug 10, 2014 |
Were d boy come get im own ebola from na Abi na d boy body form ebola Or is he ebola |
Romance › Re: Help Me:- Am Addicted To P0rn &mastur’bation – What Should I Do To Stop? by Dubby6(m): 9:04pm On Aug 10, 2014 |
Endulge urself more... e get where u go wan* reach, nothing go dey to milk again...Say 6times for 6 days nd 6 nights...666...end time comment |
Celebrities › Re: Actress Daniella Okeke Flaunts Her “killa” Cakes In Too-tight Outfit by Dubby6(m): 8:59pm On Aug 10, 2014 |
U sure say na only nyash dey here so |
Pets › Re: How To Overcome Fear Of Dogs by Dubby6(m): 8:55pm On Aug 10, 2014 |
U do all this tinz finish come near my dog, e go bite ebola enter ur system |
Romance › Re: What Is Wrong In Getting Married To My Sister In-law? by Dubby6(m): 8:53pm On Aug 10, 2014 |
I dnt think its wrong sha but nairalanders dey sha  |
Health › Re: Ebola:US Doctor Releases Statement From Hospital.says Thanks And Ask For Prayers by Dubby6(m): 8:49pm On Aug 10, 2014 |
Eeya...e touch me How i wish we can resurrect that Liberian man and tortue him to death |
Nairaland General › Re: 10 Of The Dumbest Criminalsin The World by Dubby6(m): 11:51am On Aug 09, 2014 |
Lol Very very funny...dull people plenty for this world sha If u want to do anything, do it well |
Nairaland General › Re: Funny Ebola Pictures by Dubby6(m): 11:47am On Aug 09, 2014 |
Na only Ebola we go dey hear....i wan watch po*n |
Nairaland General › Re: 19yr-old Boy For Rapes Nursing Mother In Edo by Dubby6(m): 11:45am On Aug 09, 2014 |
Pinchure oo But konji na basta*rd oo Shay na devil carry im tin put for d woman own hehe |