Dubby6's Posts
Nairaland Forum › Dubby6's Profile › Dubby6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 40 pages)
richielan:Guy so ure making about 1.7m in 100 hours...u don turn senator b dat so, Sai Richielan |
BS on the highest level...damn! |
Babe abeg pose sharp sharp OP, abeg post d pic here when she run am |
Baba space this ur work abeg 16. Vote for me and everything will be alright |
Mehn c presidential boobbi na...driver i no abeg wakevme when we reach croatia |
Just when i was about to believe d juju story, dey started d dog on heat and padlock story...Bull$hit |
naturalwaves:Bros u dey vex oo... |
I need the cheat for blocking other users from using d same server i use....make my own dey fast small |
That man na dat kind man oo |
Just saw this but i totally support the guy saying we should hunt 'it' down and kill it before its too late
|
na dem dey ur dp So? chai! I pity that ur best friend tho |
Julius Agwu baby win am.. |
China again |
Go school read,dem say na phuck them prefer ![]() |
Them go shiit... |
Kunbee: Its prosthetics I jusr tire ooo If anyman get liver, make him press this one Kalabush/ |
HBD Ggrin...Enjoy urself jare I for send u airtime but baddestguyp don already do am. So take Kiss ![]() |
D post long, but i win am Eeya i just pity d man |
Bullshit! So op tell us, did d phone spoil from there? Abi d man just pick am, dust am move ahead? |
louiskay: . I seriously shake my head for u sha..................... Ape like u go come here dey say person no fine mtcheew ......... Na Y u no upload ur pix .mumu......... Mtcheeeew ............ Charcoal callin kettle black ........................ I.diot of uuuuu............... Delude.D idi.ot ....... Mayb I resemble person wey dey se.x starved like U........................... R.etard Goat........... For the bold ed go ask seun Y he change watin I originally put dea .............. U fit cry deactivate ur nL accnt asap ............... Akindanidani .......... Ode reloaded ..................Nigga i cant understand d shiit u wrote there. na wa oo When u learn how to write english or pidgin, we go fit yarn.. Commot from my phone for now |
louiskay: . Free pooo sea ............ See how deluded and retard u are.......... Haba ............ For once in ur life time make sense now ............... so if person c truth talk now na crime .............. Well na the poo sea wey u nid frm her u don indirectly tell her so ................. U go need 100 days F&P to make ur reQuest reach her table .................. Mtcheeeeew .................. Oponu first class..............E pain am ![]() id-iot; fine, u no fine..get sense, u still no gree. na wa oo. For d bolded word, e be like say u just hear am recently, u no even check d meaning ,learn how to use am...SMBH 4 U |
louiskay: . I guess u are among d mumu“s dat sent her PMM ....... She did nt reply u well abi .......... Egbon e pelle ooBloody fools everywhere... For ur mind, u think say as u don talk dis shiit finish, d op go give u free pusi...my friend be wise oo...use ur head For d records, ive never sent a pm or email to any gal on nairaland.... |
EroticAngelina: And this is the exact thing some nl guys do that i dont like! I made a complain, nd they start abusing me calling me an attention seeking LovePeddler blah blah blah! Try nd respect ladies lyk me, nd maybe i wud b hapi 2 reply ur emails! Nl is nat a freeaking social netwrk dat u chat on! It is a damn forum whr u discuss topics! I aint here to look 4 any man! Sh*t has nofin to do with my nick nd pic! So shush with the insults already!Foolish gal... Gaddamit i really hate fools Halfcaste koh outcast ni |
Na wa oo.. I no even fit view d pic |
When he dey chop all d banku, no body tell me...now he don die, una don dey tell me ![]() |
If he like make he answer oduduwa, i dont care |
Guys like to shiit: I dey come, make i shiit first before i explain Bullshitt ![]() |
before its too late

