Duduboy1's Posts
Nairaland Forum › Duduboy1's Profile › Duduboy1's Posts
1 (of 1 pages)
No Adamawa on this list, op, u r wrong.... ![]() |
U get luck say no b for the wrong neighborhood for northern 9ja, na beating u for receive die cos people go think say na bomb u carry......u get luck |
I wonder what the girl behind is going ![]() |
7001253 |
African Queen.....on point |
i use them buy coke when coke b 50k ![]() |
Sharp man abi na boy, after going thru da posts, na u be da biggest and only fool here ![]() |
Fools, una just come here de open una dirty mouths de talk s**t..na people like una go sell dis country because una get wetin una want. So dey should use da fact of unemployment to their advantage abi? Fools |
The cartoons about the virgins should stop. It is wrong to make fun of the Prophet like that, those of u doing dis should know that we do not make fun of any of the prophet including jesus even tho u xtrians c nothing wrong in doing so..seek for knowledge and stop believing everything u c and hear in da media, most of u here saying things about Islam don't even knw anytin abt da religion apart 4rm wat u hear via media. Seek for proper knowledge |
For those of you talking about Allah with such level of illiteracy such seek for knowledge first. ![]() |
house any info on nama? pls help ![]() |
house pls any news on nama? ![]() |
1 (of 1 pages)



