Dyt's Posts
Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 534 535 536 537 538 539 540 541 542 (of 869 pages)
te he he he he he |
wearin a parrot suit |
Pishuuun pishunnn pian pian gbos gbas c as she yakata 4 ground i nefa tosh am oooo *chai i don late 4 work* |
Ha ha ha ha laughs out in Indonesia u 4 know say all of una no rish my small finger na dont 4get m Yokosuna . . Yh skillz saw it bt u shlda stopped d flame na . . Bt rili on a more serious note we r anoda big family ere if we v got beefs,me thinks it shld b all sorted out,far worse wen we c ourselves n tk it out on every thread rili doesnt mk us whom we r i must confess it got 2 me |
Tayo_ast |
Pulls out belt n starts chasin er i go wound dis gyel dis momo ehn she falls n i stopped chai no b me fall am oo mk i go b4 dem go com gang finish me lyk dey did 2 Cuddles |
Peepin. . . . . |
I tot dis wz all abt love una don turn am 2 battlefield i don vex brings out cane |
Its jst early hours of sun where i m enjoy ur monday all by ursef |
Enjoy ur mon mornin |
C pesin wey dey talk na mornin 4 ur place abi? |
Yh dis babe behind dat name s cool |
Awwww so swt |
Te he he he he he he he i m Yor wish 2 go 2 Uyo winky . . Well yesterday wz quite cool tho didnt c d movie i went 4 bt i ate large 2day shld b interestin sha,got a weddin 2 attend n yh i m happy cos cant tk eyes of my new asset*india hair* |
Lyk seriously u shldnt give a hoot if any1 calls u ugly btw r u ugly? |
C as i dey barge award left n ryt omo i b celeb oooo |
Wat do u think? |
fest gini hell no moi s out sijo u got smth 4 me yh? |
cocoa biko dont let dat old hag get on ur nerves |
winky |
he s a old daring fooool |
ride on boi |
nvm dearie |
hmmm u mean u dont know me b4? |
u mean REAL STEEL wz shown last wk? dis wat happens wen dat guy neglects me i v missed so much i v 2 c dat movie dis nyt TOWER HEIST action? |
ha u nefa hear no talk say na me tell u i hrd its one dgreatrock or so |
ijogkz 5ex s lyf well dear cm pick me up by 5pm u know i only love 2 watch action hrd dey r showin <reel steel> |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 534 535 536 537 538 539 540 541 542 (of 869 pages)