Dating And Meet-up Zone › Re: His Name Is Mystikal by Dyt(f): 12:51am On Feb 25, 2011 |
^^^ no start 2 dey beef o wey d op sef she don run comot |
Dating And Meet-up Zone › Re: Yusuf_@ & Iyatrustee's Love Land Bleep by Dyt(f): 12:48am On Feb 25, 2011 |
Yusuf darlin no tk offence say i dey trip 4 anoda dude o bt u still fyn na no jst do anyth 2 dat guy o cos na so una dey do o *winks* tpiah na so i c am o dis MYSTIKAL guys pix dey do me gisgis |
Dating And Meet-up Zone › Re: Yusuf_@ & Iyatrustee's Love Land Bleep by Dyt(f): 4:14pm On Feb 24, 2011 |
Well u so damn ryt abt d meanin buh y did u lie abt ur occupation na u jst pissed me off jor by d way dere s anoda guy dat looks cute 2 MYSTIKAL *licks lips* |
Romance › Re: Is This How We Are Supposed To Show Some Of Our Love by Dyt(f): 3:46pm On Feb 24, 2011 |
Heeeheheehehe @replies |
Dating And Meet-up Zone › Re: Yusuf_@ & Iyatrustee's Love Land Bleep by Dyt(f): 3:18pm On Feb 24, 2011 |
Gosh yusuf u jst lied millitary men can lie o nods head in pity |
Dating And Meet-up Zone › Re: To all Ladies at the age of 30's And late 40's by Dyt(f): 3:12pm On Feb 24, 2011 |
^^ r u trippin already? |
Dating And Meet-up Zone › Re: His Name Is Mystikal by Dyt(f): 3:10pm On Feb 24, 2011 |
Com 2 think of it d dude s actually cute *trippin* |
Dating And Meet-up Zone › Re: To all Ladies at the age of 30's And late 40's by Dyt(f): 10:37am On Feb 24, 2011 |
Claps hands ehn ehn orisirisi dey shele 4 NL o |
Dating And Meet-up Zone › Re: Yusuf_@ & Iyatrustee's Love Land Bleep by Dyt(f): 10:33am On Feb 24, 2011 |
Runs away b4 he comes back uniform men get as e b o |
Dating And Meet-up Zone › Re: His Name Is Mystikal by Dyt(f): 10:29am On Feb 24, 2011 |
Pweety4me: [color=#550077]That 1 wey resemble ape[/color] chuckles buh dont start fallin lyk d op o |
Dating And Meet-up Zone › Re: Yusuf_@ & Iyatrustee's Love Land Bleep by Dyt(f): 5:32am On Feb 24, 2011 |
Yusuf d olopa erm sorry soja heheeehehhe he can wicked chai na so his eyes were so opened hp u wont v brk a drivers head dis mornin? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Past by Dyt(f): 10:47pm On Feb 23, 2011 |
Since age n tribe s no *barear* my grandma s single n matured she ll ping u soon |
Romance › Re: close this acct Seun by Dyt(f): 10:42pm On Feb 23, 2011 |
Cldnt get it bt i picked smths dere love s smtyms crazy n unbearable jst try mix up n den think of movin on *picks nose* |
Dating And Meet-up Zone › Re: Yusuf_@ & Iyatrustee's Love Land Bleep by Dyt(f): 10:34pm On Feb 23, 2011 |
Dont lie jor i saw u wit my 2 korokoro eyes dis mornin u were on ur uniform o wit a colleague y u lyin now na wa o men cant do witout lies sha |
Dating And Meet-up Zone › Re: Yusuf_@ & Iyatrustee's Love Land Bleep by Dyt(f): 10:14pm On Feb 23, 2011 |
Oh u mean dat dude in d pix? I saw him dis mornin fightin wit a bus driver,yh i think he hit his *motor* nt car o |
Dating And Meet-up Zone › Re: His Name Is Mystikal by Dyt(f): 10:12pm On Feb 23, 2011 |
Looks arnd n smiles thumbs up poster |
Dating And Meet-up Zone › Re: But Why? by Dyt(f): 5:48pm On Feb 22, 2011 |
No b ya fault na walks outta thread |
Dating And Meet-up Zone › Re: Fixed by Dyt(f): 5:40pm On Feb 22, 2011 |
^^ heehehehehe |
Dating And Meet-up Zone › Re: But Why? by Dyt(f): 5:25pm On Feb 22, 2011 |
I no com blame u na |
Dating And Meet-up Zone › Re: Fixed by Dyt(f): 5:20pm On Feb 22, 2011 |
Where u boardin 2 young man? |
|
Jokes Etc › Re: Gattusoft by Dyt(f): 5:13pm On Feb 22, 2011 |
Picks nose |
Dating And Meet-up Zone › Re: But Why? by Dyt(f): 4:14pm On Feb 22, 2011 |
Now u hatin d only thing,er d only person dat accepted n willin 2 b wit u i m goddess |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: A 32yr Old Geologist Needs A Lady by Dyt(f): 3:46pm On Feb 22, 2011 |
Ok |
Dating And Meet-up Zone › Re: Looking For A Serious Relationship by Dyt(f): 3:42pm On Feb 22, 2011 |
^^Garki 2 Abuja |
Romance › Re: 3 Married Women Are Pregnant For Me by Dyt(f): 3:20pm On Feb 22, 2011 |
Idad |
Romance › Re: The Things They Didn't Tell You About Love by Dyt(f): 3:10pm On Feb 22, 2011 |
I want 2 meet kirikiri,erm sorry HARAKIRI, |
Dating And Meet-up Zone › Re: But Why? by Dyt(f): 2:59pm On Feb 22, 2011 |
^^ d goddess s subscribin now n u jst givin a negative attitude mtcheewwwww |
Romance › Re: Can You Date Or Marry A Bow Legged Girl by Dyt(f): 7:49am On Feb 22, 2011 |
^^ laughin real hard op dey find dat woman wahala i bet if she starts wt u u ll turn round legs |
Literature › Re: A Love Story by Dyt(f): 7:46am On Feb 22, 2011 |
I cldnt help it i jst lost sm drops of tears love s so beautiful |
Dating And Meet-up Zone › Re: But Why? by Dyt(f): 7:39am On Feb 22, 2011 |
I m goddess |