Romance › Re: What Do You Hunger For? by Dyt(f): 4:03pm On Nov 07, 2010 |
Him |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Need A Big Fat Chick With A Cute Face. by Dyt(f): 4:04am On Nov 07, 2010 |
bt wat? |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Need A Big Fat Chick With A Cute Face. by Dyt(f): 12:33am On Nov 07, 2010 |
Sure i am dats y i am applyin ere |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Need A Big Fat Chick With A Cute Face. by Dyt(f): 12:05am On Nov 07, 2010 |
Na i want d real thing without tellin wat 2 do u wanna apply? |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Need A Big Fat Chick With A Cute Face. by Dyt(f): 11:43pm On Nov 06, 2010 |
Is dat all? Dats way 2 cheap jst a d.ick u v got no skills? |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Need A Big Fat Chick With A Cute Face. by Dyt(f): 11:07pm On Nov 06, 2010 |
Wat can u offer? |
Romance › Re: Pick Ur Choice ! ! ! by Dyt(f): 10:15pm On Nov 06, 2010 |
Erm lola jst sayin o he cld still apply sha |
Romance › Re: How Do I Know If A Girl Admires Me? by Dyt(f): 10:10pm On Nov 06, 2010 |
No b eferybody sabi spell na n u guys shld v tot it wz a typo error una jst mk d dude run now well poster if dey do dey ll tell u |
Romance › Re: Pick Ur Choice ! ! ! by Dyt(f): 10:02pm On Nov 06, 2010 |
Sobs continuosly
erm erm 190 i am still available u can always apply |
Romance › Re: Why-women-nag-and-men-dont-listen? by Dyt(f): 9:59pm On Nov 06, 2010 |
^^ smiles nods head i love mk up se.x |
Romance › Re: Pick Ur Choice ! ! ! by Dyt(f): 9:43pm On Nov 06, 2010 |
Thanks lola *sobbin* |
Romance › Re: Pick Ur Choice ! ! ! by Dyt(f): 9:34pm On Nov 06, 2010 |
He is a woman wrapper he doest c anyth in skirts even if na man wear skirt na so he eyes go dey open i am gone 4 gd |
Romance › Re: Pick Ur Choice ! ! ! by Dyt(f): 9:28pm On Nov 06, 2010 |
GB102: Dyt long time. U still d dis world? she don die of hrtbrk again |
Romance › Re: Pick Ur Choice ! ! ! by Dyt(f): 9:02pm On Nov 06, 2010 |
which do u prefer a feed ur stomach or ur kini |
Romance › Re: Favorite Love Quotes by Dyt(f): 8:03pm On Nov 06, 2010 |
I know u must v dis a million tyms b4 bt ere i am i wanna say sm more its so amazin ow u let me in ur lyf ur love is d purest thing dat i eva felt n being wit u is d sweetest dream i eva dreamt tk it 4rm me wit u is where i ld rada b n dese r jst sm of d few things i wanna let u know ere i am i wanna say sm more |
Romance › Re: @ Wat Stage Does A Girlfriend Become A Fianceé? by Dyt(f): 7:52pm On Nov 06, 2010 |
ow old r u? |
Romance › Re: I No De Tire, Help Me by Dyt(f): 7:46pm On Nov 06, 2010 |
I had 2 pick d words one after d oda d guy na donkey |
Romance › Re: Smart Girlfriends Can Have Orgasm And Money Without Their Boyfriends by Dyt(f): 7:43pm On Nov 06, 2010 |
^^^ wat makes u think sm ladies r nt lyk dat?
Poster gd one sm of us knows dat already *winks* |
Romance › Re: I No De Tire, Help Me by Dyt(f): 7:36pm On Nov 06, 2010 |
Poster Is dat y u r now makin noise Mtchhhhheeeeeeewwwww nonsense |
Romance › Re: 3 Simple Ways To Attract Any Woman by Dyt(f): 7:30pm On Nov 06, 2010 |
Ow many has it attracted 2 u n still wit u? |
Romance › Re: Your Religion And Your Love Life by Dyt(f): 7:27pm On Nov 06, 2010 |
It cld b very difficult i mean extremely difficult
i am a muslim nt a conc one thou bt den dunno i blv its love sha thou dey say religion is a way of lyf bt den love conquers it all love knows no bounds i ll go wit love i shld b happy cos he wld b happy |
Romance › Re: How To Get Men Attracted To Her by Dyt(f): 5:50pm On Nov 06, 2010 |
tell er 2 try 2 look sexy |
Romance › Re: ddd by Dyt(f): 3:26pm On Nov 06, 2010 |
mobo mobo try 2 b a man ok |
|
|
Romance › Re: ARE NAIJA LADIES SCARED TO TOAST??? by Dyt(f): 1:58pm On Nov 06, 2010 |
Me as in me i do everyth men do bt dont 4k women n slp around |
Romance › Re: BRAIN or HEART: Capable of Loving? by Dyt(f): 1:48pm On Nov 06, 2010 |
soul |
|
Romance › Re: ddd by Dyt(f): 1:37pm On Nov 06, 2010 |
N is dat d reason y u r makin so much noise hmmm i c wat ur probs r wit d black sistas u r nottin more dan a lazy black boi so u wanna live on d ladies abi? |
Romance › Re: What is This World Turning Into by Dyt(f): 10:19am On Nov 06, 2010 |
Now i c clearly wat u want u r jst seekin 4 attention |
Romance › Re: What is This World Turning Into by Dyt(f): 10:14am On Nov 06, 2010 |
u r such a slowpoke |
Romance › Re: What is This World Turning Into by Dyt(f): 10:05am On Nov 06, 2010 |
Does my reply sounds lyk am one? Chicken brain |