Jokes Etc › Re: What's The Funniest Name You've Heard Or Seen? by Dyt(f): 9:03am On May 29, 2010 |
Makajibbz |
Jokes Etc › Re: What's The Funniest Name You've Heard Or Seen? by Dyt(f): 9:00am On May 29, 2010 |
Cork curry |
Jokes Etc › Re: Daddy: I Want To Use Nairaland :'( by Dyt(f): 8:55am On May 29, 2010 |
K k k k k k k k k k k k k k k k k k k k |
Jokes Etc › Re: You Hv Heard Of Rugby, Have You Heard Of Kiss Rugby? by Dyt(f): 8:50am On May 29, 2010 |
Se na only dat one dey do? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 8:11am On May 29, 2010 |
Hmmm Hmmm, efe don piss again,she no get shame,f er age,nawao pa biliki,iya sule,iya mulika,juuli,shukuemeka,shidinma,pa solo,pa ekaite,baba born boi,iya tunde,ebon shike, mk una cm outside obi no wan mk iya shukura mama landlady wahala 2day o |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 1:21am On May 29, 2010 |
Wo oga ade,odaro |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 1:12am On May 29, 2010 |
Oh na only dat tym u dey scope gals abi? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 1:09am On May 29, 2010 |
Abeg comot no use dat one as excuse,na dis tym u dey ask ow ur compound b,me i go tell mama shukuemeka |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 1:05am On May 29, 2010 |
Where is ur babe |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 12:34am On May 29, 2010 |
Wetin landlady dey do 4 house dis tym.v always suspected she has smth 2 do wit pa shukuemeka |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 12:26am On May 29, 2010 |
cldnt get a sleep u nko no go meet ur babe 4 bed dey hide go toilet dey reply posts on NL |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 12:19am On May 29, 2010 |
Dyt is dozing on d apoti she sat on |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 12:13am On May 29, 2010 |
N ow is dat ur biz |
Dating And Meet-up Zone › Re: Lady Please Can I Ask You Out? by Dyt(f): 12:08am On May 29, 2010 |
Ghana Gal: n its so obvious coz u replyin 2 all da silly things he is sayin, so can u jus tell him if your on it or not? help his condition pls |
Dating And Meet-up Zone › Re: Lady Please Can I Ask You Out? by Dyt(f): 12:01am On May 29, 2010 |
Tayo moving closer dyt slaps him |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 11:55pm On May 28, 2010 |
Jst wanna know
do u v 2 scream? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Lady Please Can I Ask You Out? by Dyt(f): 11:50pm On May 28, 2010 |
R u using scope 2 ask me out? |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 11:47pm On May 28, 2010 |
R u serious u r LEO? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 11:37pm On May 28, 2010 |
She ignores baba taju |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by Dyt(f): 11:31pm On May 28, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 11:27pm On May 28, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 11:21pm On May 28, 2010 |
Dyt hisses,i no kuku ma hear wetin e talk still waiting 4 pa effiong wit d omorogun wit er |
Dating And Meet-up Zone › Re: Lady Please Can I Ask You Out? by Dyt(f): 11:13pm On May 28, 2010 |
E b lyk say u don smoke ewedu funfun |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 10:25pm On May 28, 2010 |
Ur ooooooooooooooooooooo? Wats dat? Tell me,i miss u darling |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 10:09pm On May 28, 2010 |
Does dat answer my ?
Im gd,did u miss me? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 10:03pm On May 28, 2010 |
E b lyk say e dey do ma ekaite,me i go tell sha |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 10:01pm On May 28, 2010 |
Oh ere comes d palmwine tapper,e no even get respect,c as e dey waka,pa ekaite no dey house sef,i no o tell am mk e dey waka go |
Jokes Etc › Re: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by Dyt(f): 9:50pm On May 28, 2010 |
Tell d moderators ur mind |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by Dyt(f): 9:46pm On May 28, 2010 |
Papine is back y r u nt always online,i mean YIM |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 9:39pm On May 28, 2010 |
B4 dyt comes out,bassey i.e. Pa effiong don run comot |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by Dyt(f): 9:29pm On May 28, 2010 |
Di ke le |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by Dyt(op): 9:20pm On May 28, 2010 |
Baasee no dey call me by name,pa salami con warn am, dyt goes in 2 wear sokoto n holding omorogun |